ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
I like Rukky for one thing He dey always geh money to pay 🙄 😂
after 750k shopping you come get emergency ,you dey wyne kukky😂😂
This girl sef wicked,na them Dey find Rukky trouble 😂😂😂😂😂
I swear 😂😂😂😂😂😂
As I hear that 750k, I just know say wahala don Dey 😂😂😂
😂😂😂😂
Rukky you get wicked laugh oo😂😂
When Rukky say na crime,na there u for know say d matter don serious 😂😂😂😂😂😂😂😂
All this girls go dey form smartness
Small brain wey dey your head you wan take am play with Rukky😂 😂
This girl no well ooooooo ... she wan use Rukky shine lol 😂😂😂😂
I never watched I done ready dey laugh 😂😂😂😂
Na the same mama born me and rukky 😅😂😂😂😂😂
Rukky even still 755k to impress u and u come Dey talk rubbish 😂😂
😂 this girl funny oWhen you dey do the chopping you nor get emergency o. He don pay 750k finish na now you wan get emergency Well done o
Stick to the plans and don’t divert 😡😂😂😂
Rukky.. Na na na... I just love the way u sounds with ur words.. Na😢😅😅😅
Na pharmacy you for go do chopping 😂😂😂
Dis babe no dey fear God o
Fine girl it make alot of sense😂😂😂😂una own done too much 😂😂😂
Fine make Rukky help u keep dey stuff make u run go ur emergency come na ehh fine girl 😂😂😂😂😂
Can't fyness😅 my dwag Rukky😂🤣😂😆
Thank God I'm the second to watch this episode from my favorite content creation.rukky 😅😅😅
Creator nah..shuu😂
I nor dey miss ur post as u dey drop I dey active ❤❤❤😊
I too like this guy😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣
She still get mouth to call babyAfter all the woman rapper 😊😂😅Rukky no they play rough play at all 😂
Rukky no dey tolerate 😅😅😅
Brotherhood is very proud of rukky ❤Mbok Nothing goes for nothing
The sound effect way you use too go make sense 😂😂😂 I swear
This guys eyes 😂😂😂
For 750k this gal wan mad😂😂
Rukky no fit loose guard Taarrh 😂😂😂😂😂
Brotherhood is proud of you ❤❤❤😂
Brotherhood for life 😀😀😀😀😀😂😂😂😂
Rukky my man 😂
My favorite skit comedian
I was waiting for the wig removal 😅
Rukky is always on his own Una go come fine him trouble
I hear say person say I swearrrre😂😂
Brother hood is proud of you
The emergency no urgent wen you dey select
Rukky nah werey, how he used to remove hair from woman needs to be studied in harvard 😂😂😂😂
But mk we no lie this rukky get money ooh see watin en buy give this girls 😂she con get emergency
No emergency when you took your time to select items. After selection, you have emergency all of a sudden. Akuko! 😅😅😅
Rukky where did u find dis girl... she's truly beautiful with natural looks😍 plz use her more in your skits🤗✌
Who else notice say no be bank app him enter when the girl bin dey give am the phone
Stick to the plan 😂
Rukky the smart guy😊
you say you no dey go again ns 😮
I know there's no how that wig will remains with her. 😅😂😂
I wish to be like Rukky when I grow up😂
The brotherhood is proud shaaaa
You dey hear Rukky for mouth abi
Rukky himself
Rukky don plan for those blow blow😂😂😂 ! After spending 750k you get emergency??????
Correct guy...
Tiff 😂
All this girls dem dey think say dem dey smart. Werey girl change from English to pidgin
You no get emergency when shopping, it is after shopping you come get emergency
Where dis guy dey see all this girls from
Things are fucking expensive in Delta aka second Lagos
You too much 🙏
No go whine rukky
Rukky 👍
if na me be rukky i for o return the things to the shop make dem gimme 700k..make I for no loss 100%
This is how it should be in Dis economy
😂😂😂😂😂😂😂
Wetyn be nowww😅
She met the wrong person
😅😅😅😅???
I think say rukky no go commot the wig o
Rukky
You dey buy pant too and you no want make rukky shift your pant
2 nylon na be 750k?😂
It's what it's
😂😂😂
😂😂
😂
Why you lady’s always looking for trouble
Thief 😂
Na me first comment
Rukky, by now you've made enough money to change your clothes! Variety is the spice of life, and your videos are losing spice because of the sameness of your wardrobe in each of them.
😂😂😂😂😂
I like Rukky for one thing
He dey always geh money to pay 🙄 😂
after 750k shopping you come get emergency ,you dey wyne kukky😂😂
This girl sef wicked,na them Dey find Rukky trouble 😂😂😂😂😂
I swear 😂😂😂😂😂😂
As I hear that 750k, I just know say wahala don Dey 😂😂😂
😂😂😂😂
Rukky you get wicked laugh oo😂😂
When Rukky say na crime,na there u for know say d matter don serious 😂😂😂😂😂😂😂😂
All this girls go dey form smartness
Small brain wey dey your head you wan take am play with Rukky😂 😂
This girl no well ooooooo ... she wan use Rukky shine lol 😂😂😂😂
I never watched I done ready dey laugh 😂😂😂😂
Na the same mama born me and rukky 😅😂😂😂😂😂
Rukky even still 755k to impress u and u come Dey talk rubbish 😂😂
😂 this girl funny o
When you dey do the chopping you nor get emergency o. He don pay 750k finish na now you wan get emergency
Well done o
Stick to the plans and don’t divert 😡😂😂😂
Rukky.. Na na na... I just love the way u sounds with ur words.. Na😢😅😅😅
Na pharmacy you for go do chopping 😂😂😂
Dis babe no dey fear God o
Fine girl it make alot of sense😂😂😂😂una own done too much 😂😂😂
Fine make Rukky help u keep dey stuff make u run go ur emergency come na ehh fine girl 😂😂😂😂😂
Can't fyness😅 my dwag Rukky😂🤣😂😆
Thank God I'm the second to watch this episode from my favorite content creation.rukky 😅😅😅
Creator nah..shuu😂
I nor dey miss ur post as u dey drop I dey active ❤❤❤😊
I too like this guy😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣
She still get mouth to call baby
After all the woman rapper 😊😂😅
Rukky no they play rough play at all 😂
Rukky no dey tolerate 😅😅😅
Brotherhood is very proud of rukky ❤
Mbok Nothing goes for nothing
The sound effect way you use too go make sense 😂😂😂 I swear
This guys eyes 😂😂😂
For 750k this gal wan mad😂😂
Rukky no fit loose guard
Taarrh 😂😂😂😂😂
Brotherhood is proud of you ❤❤❤😂
Brotherhood for life 😀😀😀😀😀😂😂😂😂
Rukky my man 😂
My favorite skit comedian
I was waiting for the wig removal 😅
Rukky is always on his own Una go come fine him trouble
I hear say person say I swearrrre😂😂
Brother hood is proud of you
The emergency no urgent wen you dey select
Rukky nah werey, how he used to remove hair from woman needs to be studied in harvard 😂😂😂😂
But mk we no lie this rukky get money ooh see watin en buy give this girls 😂she con get emergency
No emergency when you took your time to select items. After selection, you have emergency all of a sudden. Akuko! 😅😅😅
Rukky where did u find dis girl... she's truly beautiful with natural looks😍 plz use her more in your skits🤗✌
Who else notice say no be bank app him enter when the girl bin dey give am the phone
Stick to the plan 😂
Rukky the smart guy😊
you say you no dey go again ns 😮
I know there's no how that wig will remains with her. 😅😂😂
I wish to be like Rukky when I grow up😂
The brotherhood is proud shaaaa
You dey hear Rukky for mouth abi
Rukky himself
Rukky don plan for those blow blow😂😂😂 ! After spending 750k you get emergency??????
Correct guy...
Tiff 😂
All this girls dem dey think say dem dey smart.
Werey girl change from English to pidgin