Madness in practice... na the same sickness wey dey worry Frank, nai dey worry the women wey dey open legs for Frank... people without reputation, dignity, and nothing to loose are the worst people to make friendship..
Frank make you self dey respect yourself and abide to your wife which you chose all those una African mentality sey man feet marry more than one wife na make problems full our country make Una change we are in 21 century
Victor u are just a bad man , a disgrace to Edo people
Madness in practice... na the same sickness wey dey worry Frank, nai dey worry the women wey dey open legs for Frank... people without reputation, dignity, and nothing to loose are the worst people to make friendship..
Frank make you self dey respect yourself and abide to your wife which you chose all those una African mentality sey man feet marry more than one wife na make problems full our country make Una change we are in 21 century
A pity for your wife 😭😭😭😭
Frank wife, Abi you don chop inside too 😆
You never pity for your life
Frank don't allow women to swear for you your own is getting too much
You, don't allow men to swear for you ooo
Women swear🤣 swear for watin now 😆😆😆maybe for their Kpekus . Them nor clean
You think say your toto dey active again? Your toto Don too abused the gods so no level for toto swear again
Everyone get’s back what they give. If you post Frank, Frank go post you 50/50 after all Frank don first cast him gbola before 🤣 nothing new