Paradise is a good story teller.... he go love gossip paaa... Sheldon should bring back yawa of the day and make him the host for that segment ... the way he dey narrate the stories be nice paa.
Showboy do like the cutlass wei both side be sharp. He dey cut here cut here😂😂.. He say I’m defending Okesse 1 today.. he no damu but he sit on boys demma money 😂
Na today go be mad, Maddo, maddest😂😂 So people go dey one Conner dey pray say make you fall, if you fall p3 norr then boom your headline dey on top herh Ghana😢😢
Those running to the comment section,careful don't break your legs oh our ambulances are busy loading charcoal,cassava,dawadawa,cement etc..don't say I didn't tell you🙏
I just dey like how Sheldon dey speak truth. Big ups Sheldon Paradise are you sure the video medikal sent signifies brotherly love??? Medikal is one of my favorite but the video was of no need.
Ajust dey feel sey ebi Medikal naaa wey dey attack am spiritually. Saycoff if something bad dey happen to your bro, wey you just tinnup come talk sey what dey happen to am bi spiritual aaa. The question bi sey how you know sey ebi spiritual?
😂😂never seen a CEO who be free with ein workers pass Sheldon
I swear 😂
He for dey lash them anaa.... U some people kuraa dierrr
Why you squad dey support medikal? Jons
@amglifestyle8495 what he said isn't something you have to take serious. Relax
Then go ask Ato Bottles owner of replay sports bar
Paradise gat the vibes🔥😂😂
This team have to be awarded every year ❤❤❤❤😅😅😅😅
Paradise is a good story teller.... he go love gossip paaa... Sheldon should bring back yawa of the day and make him the host for that segment ... the way he dey narrate the stories be nice paa.
Thanks man. That's why I'm there..
Sheldon thanks for telling paradise to speak more of pidgin or English, because we watch from Nigeria nd don’t understand ur language
How does that concern us 😂😂 go n learn the language
@@elizabethasiedu8932😂😂😂😂😂😂😂😂😂 ahhhh😂😂😂😂
Kwadwo Sheldon ankasa the head is big for a reason no is just not a saying ooo….the guy is really intelligent
As to how Okese and Medikal approached each other they both have different stories😂
Medikal too Dey lie, everybody know say he go Dey follow okese for UCC as he see say small boy come spread 10k for stage top
That be why a dey feel Sheldon. He always talk truth irrespective of how he dey plus u
That interview Andydosty was rather rude... I still dey remember how he wasn't ready to even listen to the guy.. #gatekeepers
Aswrrr
FR fR
Ikr it gave me second hand embarrassment
Yes bro, Andy was rude
Yes for sure, it was planned against Okesse 1
Your cameras dierrr quality ooo herhhh🙌🙌see the way emake paradise fine boy
Sometimes wen u're down people wan use de opportunities to make their selves high.
Charley the camera quality be crazyyy❤️🥳
This de3 peaaaccceee😂😂😂😂❤❤❤❤..
I love MDK❤🎉
The guy in white shirt ihn start up dance Dey kick pass 😂😂😂🔥
Two people dey in white
@@89tunechi he dey talk of paradise 😂😂
He's paradise 😂❤
realest CEO ever. God bless Kwadwo Sheldon. God bless KSS team. Dude is 4uken real😊
See Scanty, like some cool guy. Fanfooler
Andy Dosty no woy3 gyimiii gyimiii anaaa
Showboy do like the cutlass wei both side be sharp. He dey cut here cut here😂😂.. He say I’m defending Okesse 1 today.. he no damu but he sit on boys demma money 😂
You fit hold block and still sit on boys demma monies.Ebi so for the street
@@JoshuaMayeux oh yeah that one be fact. I was just referring to what showboy was saying.
40mins 3000 plus views
Great work
This Easter Sheldon studio we for meet for kwahu 🔥🔥
The hotels all make full oo
I think paradise know a lot about the industry... I really like him
Dingo and sons😂😂😂scanty how can you not dance with Dingo and Paradise?wo kyere3 a wo kyere maturity 😂😂😂
A shock sef
Na today go be mad, Maddo, maddest😂😂 So people go dey one Conner dey pray say make you fall, if you fall p3 norr then boom your headline dey on top herh Ghana😢😢
Bro. Sheldon’s head is truly big for a reason, Bro is so intelligent😭, godamn . Nah fr
Herh paradise dey lie 😂😂
Abi he be mdk ien boi … or you not know ooo
Aswer 💯
Lemme comment before I watch the video 😂😂. We eat and drink vawulence 😂
One love Team KSS,man like Big Paradise
Scanty ein shoe dey chuk eyes 😂 😊
Sheldon and his team be a different vibe oohh😂😂😂😂😂
Hv been waiting for this 😂 for soooooooooo long
Last week Thursday a see Big Paradise for Nima❤😅
JON
Everyone is dancing nu! Scanty is drumming 😂😂😂
Abi Scanty di33 he shaaa🤣🤣🤣he go mawuli so Eno de shock🤣🤣🍾
😂😂😂😂😂😂
Sheldon please can't we have a space on X to laugh about some of these issues. Now you menez shun the X space, na we dey feel waaa
Ebi idea but the milking for here too be necessary
@@pastorjosephabrahams Yeah
The most awaited video ❤🎉😂
Make mdk comot, he want use this issue get attention for ein 02 show
Okese1 still Dey hold money pass ham
I think the vibes is 🔥🔥🔥🔥
As i start to watch this video, it's paradise i know he didn't come to play😂❤ #freetheyoung🎉
Medical is laughing at him, he is glad , that's how I see it. Medical yɛ OPP
Yeah he's laughing at him but pretending
Yeah that be true but all jokes aside Okesse one be still Dbee so Medikal no go fi show am anything
You see the thing aii
This is how Mohbad case started in Nigeria 🇳🇬
Sheldon and sons are crazy 😂😂😂😂. See how he kicked the table out of their way 😂😂😂😂
So Sheldon the Agbe really they hit me anybody with that name has a handy work like for real😂😂
I love Sheldon, the head big for reason. Don’t try to joke with that man, he’s very wise and smart
Those running to the comment section,careful don't break your legs oh our ambulances are busy loading charcoal,cassava,dawadawa,cement etc..don't say I didn't tell you🙏
🤣🤣🤣🤣
😂😂😂
Chale 😂 how long you go use this line u dey do pass scanty
😂😂
You again
Sheldon dey make sense aswearigad
One of the Best intro so far🤣🤣🔥🔥🔥🔥
Suwears 😂😂😂
Yh Sheldon you be real Gee you spoke the truth
Paradise turn the whole story, make he go follow up and come back again
Scanty talk some er when you see paradise you don't talk 😢😂
It’s been a while we heard this beat😂😂😂😂 Sheldon you fool oo
😭😂medikal wan use okese1 to trend
Biggest Trapper Okese
I came at the right time 😂😂😂
I just dey like how Sheldon dey speak truth. Big ups Sheldon
Paradise are you sure the video medikal sent signifies brotherly love???
Medikal is one of my favorite but the video was of no need.
This can be physical chale boys dey do things oooo
Toufiq from adenta big and Sheldon spoil scanty wasa tu😂😂😂😂
Chale the camera quality be crazy oh herhhh🔥paradise too dey lie for oneside 😂🤣
Buh ur camera quality dier wild oo 🔥🔥🔥
Herrr😮😱❗
Chale, ebe serious
Secof Okese 1 ghost small so MDK wan take that opportunity say things 😂 💔 lol
Ashock sef
Scanty is one in a million, he's always breaking it down to our understanding
😂😂😂😂😂it’s the beginning for me.
Charlie that paradis guy no make ready for this show beating about the bush
Paradise the waakye seller still dey wait for ein money
Sheldon do all 🎉🎉🎉
Paradise dey sit dey dance 😂😂
MDK dey lie 😂
Yakubu and sons ventures 😂😅
Mdk knows everything about what's going there. He told me personally
Na saa amotia amotia amotia amotia nu, nyame di b3 hwe wenim su😭🤣🤣
Ajust dey feel sey ebi Medikal naaa wey dey attack am spiritually. Saycoff if something bad dey happen to your bro, wey you just tinnup come talk sey what dey happen to am bi spiritual aaa.
The question bi sey how you know sey ebi spiritual?
Follow the story
Herh paradise where you go learn the yes sire for ahh 😂😂😂 this one deah pusher for yolo oo
heaaattttt💥❤🔥❤🔥
First here❤❤
Good to see the big three (3) BACK 🔥🔥🔥🔥
The no be leverkusen team but them get the three back
Scanty ein shoe dey weak me pass 😂🤣then make he wear coat erhh 😅😂
#Paradise no go kill we oooooo....he say Kumpalee dey mean boss
Sheldon is too wise, i had same thought after watching medikal ein vid. If you genuinely want to help someone there is no need louding am
Ghana dier moment you make am in life and something happens to you ebi spiritual thing 🩸Gyimi wei how can we move forward
Principal of vawulence😂
The video MDK did was needless! Sheldon, you are right!!
Kwadwo Sheldon you’re spitting facts chairman
Big Paradise wati!😂
Ebi like scanty used to be den boys wey Dey drum with table in class 😂
Number 1 here
Nice trowback intro!!!! 😂😂😂
Make scanty dey present the news I beg
He dey do am better pass Sheldon sef
Scany Carpenter 5 mason 3 s3 s3n 😂😂😂😂
Kwasea Paradise u be Jon that be why u follow Medikal no gyimii
But 4 real the interview Andy no try
Andy was the one who was rude
Lol why paradise dey lie 🤣🤣🤣
Let's gather and show some love to kss... 🎉🤭
First person here 🎉😊
Paradise dey lie pass because you be medical fan
Showboy dierr problem paa dem fly give we oo 😂😂💔
😂😂
Las Las mdk will put okese 1 on his show at the o2 arena......we've all read this script before
First here 😊
Love how Sheldon dragged medikal even though they are close .big ups
Sheldon be wise 💯 😊
Thanks for always using pidgin and English love from NG
The first time I see say Kwedwo dey wear Trousers
paradise you have turn the story eibe madikal wey na okese1 money ein side
This wahala all ebi hajia4real ecause am. Things Dey come. If your chairman no hide nawaa for you
Who dey lie you?
First here