Ahan ,Nasco cornflakes hpw many times you go tell this story nau, and you talk sey na today today dem call you, bros you too dey lie abeg, you forget sey some of us don dey follow you since? If naso e go dey be we go unfollow you oo, you're begining to make up things, abeg bro sit up.. please
You no get content that's why you dey hate those people wey dey do well. This is old video but you still post am again. The story is not even true story. You better respect VDM make your future bright
How many times ogogoro man
He must come and expose himself right here in your platform.
THE MAN MOST COME TO THIS PLATFORM TO CONFESS
Unclenasco if new story no dey abeg leave us make we dey take our 2.5gb do another thing nah, repeating same story like 5times
Let him come on your plat form and confess
He must come to this platform, show his face and confess, only he will ok. He will never be ok outside that.
How many times oga
Ahan ,Nasco cornflakes hpw many times you go tell this story nau, and you talk sey na today today dem call you, bros you too dey lie abeg, you forget sey some of us don dey follow you since? If naso e go dey be we go unfollow you oo, you're begining to make up things, abeg bro sit up.. please
As you see am when he first posted am I no see am so everything is new to everybody
If I'm not mistaken this is the third time u repeating this very story it's not ur fault I can see ur village people are at work u need help
😂😂😂😂😂