Jhamal Hodari - Sad Song (Studio Recording)

แชร์
ฝัง
  • เผยแพร่เมื่อ 17 ก.ย. 2024
  • I wrote this song for those who have being through toxic relationships. To give people a sense of self-love, self-care.
    LYRICS:
    If I tell you say my love for na waya
    Bet e come b say me sef I go retire
    Tell me what you wanna do
    Tell me what you wanna say now now
    I guess it’s over now
    My heart gave me away
    Oya make I give you yarn
    I been talk till the end of time
    This love no make my smile
    You con want make I dIe for you
    Oya make I give you yarn
    I been talk till the end of time
    This love no make my smile
    You con want make I die for you
    You no go follow me Go
    I go like to love you the way you want
    But there’s no more I can give
    There’s no way that I see me and you tonight
    You know you know you know
    I don’t wanna go back there
    We should never go back there
    I be taking all my loving I Dey comot
    I Dey sing this song but I Dey turn up
    D boy be going higher no be kai kai eh
    Make we leave the Tori for another day
    I be taking all my loving I Dey comot
    I Dey sing this song but I Dey turn up
    D boy be going higher no be kai kai eh
    Make we leave the Tori for another day
    You no Go Follow me Go
    I bin dey reason to tell you mind
    but the love wey we lost me i don find am
    ahead ahead na e i dey go
    as i don go i don go me i don blow
    Right now belle dey sweet me
    even if you beef me
    E no mean anything
    so make we leave the tori for another day
    but you no go follow me go
    You no Go Follow me Go
    Music in this video
    Learn more
    Listen ad-free with TH-cam Premium
    Song Sad Song
    Artist Jhamal Hodari
    Licensed to TH-cam by : Onerpm (On Behalf of Jhamal Hodari), BMI Publishing
    MY MUSIC:
    - Spotify: open.spotify.c....
    - Apple Music: / album .
    - Deezer: deezer.page.li....
    - Audiomack: audiomack.com/....
    Be part of my journey: 😊
    🍬 Facebook - / iamjhamalhodari
    🍬 Instagram - / jhamalhodari
    🍬 Twitter - www.twitter.com
    #Sadsong #NigerianMusic2020

ความคิดเห็น • 4

  • @odos4me
    @odos4me 3 ปีที่แล้ว

    Awesome! 👏🏾

  • @geraldinetalentscout293
    @geraldinetalentscout293 3 ปีที่แล้ว

    You stand out as an individual performer and you have a great voice. Keep up the good work!

    • @jhamalhodari
      @jhamalhodari  3 ปีที่แล้ว

      thank you

    • @geraldinetalentscout293
      @geraldinetalentscout293 3 ปีที่แล้ว

      @@jhamalhodari You're welcome. 🤩 By the way, I'm a talent scout at Sessions and love what you're doing. Would love to get you in front of our global audience of music fans. Are you interested? Our team sent you an email and IG direct message for more details. Let me know if you got it. 🙂