Oga #GnextStudios, make man talk true, this Messi and Ororo beef dey sweet me pass Oga Mourinho and Oga Sarriball. 😂😂 Ehen, Sancho! If you know wetin good for you, go train for inside wrestling ring against that Conference League match. Rumor dey fly on top say Sheamus don sign loan deal with the Shamrock club as per him be Irish guy. I do talk my own Sha. 😂😂😂😂😂
Messi wahala don dey too much 😂😂
Messi trolling Ronaldo is always so hilarious 😂😂😂
Aswrr i liked too much 😂😂😂 especially when messi vex that time Ronaldo said “ Counterfeit goat 😂😂😂
Omo…..Sancho no get joy o…the guy dey on another level aswear.😎😎
901 tap ins got me off guard 😂😂😂😂
1:44 YOUR FADA !! Got me rolling 🤣 🤣 😂😂😂
😅😅😅 Messi don dey mad, Ronaldo no go pick em call again😅😅😅😅
😂😂😂
😂😂😂😂 sancho roasting Chelsea and Messi roasting Ronaldo ☺️
🤣🤣
One of the best videos I’ve watched 😂
Ronaldo and Messi just too Funny 🤣🤣🤣
Honestly... I hear influencer work
I always love Ronaldo and Messi's scenes😂😂😂😂
We need to see more of Sancho he is on fire 😂😂😂
Seriously 😂😂😂🤣🤣
This guy always make me happy All the way from TikTok I think you should be releasing videos 3times a week am from kenya
Sancho is killing me🤣🤣🤣🤣
Nice work underrated channel
Messi and trolling Ronaldo respectfully ehhh 😂😂😂
I have never laughed soo hard 😂 Sancho is the best😂😂😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣this is definitely the funniest I have watched, ever
Sancho kills😅
Abuja branch let's gather here for GNEXT with likes.. 🎉
U get WhatsApp group ?
Yes we get oooo
@@YMVictrex24 hehe interesting
Tappingnado 🤣🤣🤣
This Messi and Ronaldo argument is so lit 🤣
Dey fit use water drown us, leave us enter ark 😂😂😂😂
Sancho cooking 🔥🔥😂😂we need more of him please
Messi dey always enter Ronaldo deep 😂😂😂😂😂
Messi always win ❤❤😂😂😂😂😂
😂😂😅
Ah I no sabi say girls dey watch dis thing o
Messi just dey troll Ronaldo
Oga #GnextStudios, make man talk true, this Messi and Ororo beef dey sweet me pass Oga Mourinho and Oga Sarriball. 😂😂
Ehen, Sancho! If you know wetin good for you, go train for inside wrestling ring against that Conference League match. Rumor dey fly on top say Sheamus don sign loan deal with the Shamrock club as per him be Irish guy. I do talk my own Sha. 😂😂😂😂😂
😂😂😂 Na 'WORLD BEST' quarrels and banters.
Sancho na goat😂😂😂😂😂😂
He said Chinese replica 😂😂😂😂
Sanchodoing the lord’s work 😂😂😂😂
Gnext no dey disappoint 😂
🙌😁
😂😂😂😂😂😂😂 Sancho killed me. Serviette Fc
Tapnaldo 😂😂😂
Security concerns 😂😂
Sancho was on fire 😂😂😂
This Sancho guy is too funny
Sancho and James 😂😂😂
Wettin be dwarf goat again😂😂😂
You guys is too much, l really enjoyed your funny videos. 😂😂😂😂
Glad you enjoyed 😁
Messi actually came prepared today 😂😂😂
Una carry 4 minutes give sancho😂😂😂 3:23
Sancho don kill me oo 😂😂😂😂😂
Omo Sancho.😂😂😂😂😂
Wetin Sancho see for chelsea body na😂
Sancho is mad 😂
Tappinaldo is crazy 😂😂😂😂😂
This Sancho guy is funny o 😂😂😂😂
James last eye 😂no be bean 😂
Messi de jealous Ronaldo wahala nor de finish😂😂😂😂
Haaaaaa....this Messi get bad mouth 😹😹😹
So hilarious, Messi too dey worry penaldo
Na Sancho funny pass for here I swear
Sanchooo man 😂😂
Sancho get point ohh😂😂. Noah fc
Sancho na fuu. But Messi mouth no good o
🤣🤣
Camera man go follow drown😭😭
Sancho oohhhhhjjh😂😂😂😂😂😂😅
Sancho 😂😭😭
😂😂😂😂Messi ehhh.... 😅😅😅😅
Messi like vawulence too much
Messi is a menace 😂
First to watch from Amsterdam Netherlands 🇳🇱 good work bro 💪 👏
Chanzy with the complant
I don die with laugh 😂😂😂
Na influencer work you don start for you tube 😅😅😅😅😅😅😅❤❤
SANCHO 😂😂😂
Oga Messi calm down 😂😂
GOD 😂 Sancho!!
Oshey tappingnaldo 😂😂
Sancho just de ask questions like say na from Real Madrid he come
😂😂
We need more of Messi and Ronaldo
They go use water 🌊 drown us😂😂😂😂
Sancho could replace Sarri as the GOAT of this show. More of him abeg. But....Messi really roast Ororo here lile barbeque
Sancho wan kill me 😂😂😂😂
#Gnext studios nah true say Noah FC logo no dey google?😂
Jerald Ville
Tappinaldo😂😂😂😂😂😂
Dwarf goat😂😂
😂😂😂😂 he want post difference version of suiii
Sanchoooo😂
Francesco Terrace
Sancho😂😂😂😂😂😂😂
Messi too sabi vex Ronaldo 😂😂😂😂😂
Sanchoo oooo 😂😂😂
Archibald Knoll
Gnext studios, thanks for always making our day. 👌
Glad you like them!😁🙌
Gulgowski Locks
Messi and Ronaldo wahala is the best
Grady River
Person wey dey voice Ronaldo no get mouth at all...
😂😂
The owner of this channel is a Messi fan clearly
victoria falls mentioned zambia kuchalo
Emelia Streets
Oshey Tapinaldo🤦😂😂😂
Messi and Ronaldo waahaa...
Karli Lights
Gaston Island
Dwarf goat 😂..
Davion Hill
Sancho funny
Hermiston Corner
Why Una de change this thing Ronaldo is the obsessed one not Messi
Make una no whine bby …aza man 😊