This guy no dey listen to his subscribers request... Please try dey add shopofo and Carter efe skit to your video.. I have been requesting all along you no answer
@@BigHayWise he dey try bro, at least he is not putting his voice, it shows he is professional but I hope he add the comedians u want soon , to me I don't know even like Carter comedy , same to shanks , I skip those two guys anytime they come in
"No vex. I been think say na Blord I dey call" 😂😂😂
Lol 😂😂😂
Love from Ghana ❤❤🇬🇭🇬🇭
Much love for Sierra Leone
Please add Sierra Leone comedy please
Much love 💯❤️
A be de chop! Na him that girl go do that kind think 🥺😤😥
😂😂😂😂
😂😂💯
Sabalo dey always carry women wey dey give malaria parasite. The other time na e pregnant wife now this 😂😂😂
Lol 😂😂😂😂😂😂😂
Nice one 😂😂😂😂
More love brother danmelody ❤❤❤❤
😂😂😂😂❤❤❤❤❤
Keep doing what you are doing
This guy no dey listen to his subscribers request... Please try dey add shopofo and Carter efe skit to your video.. I have been requesting all along you no answer
Try maybe he never see there latest video but still try day remind am
He dey add Dem sometimes
@@lil-sly5832 He dey purposely ignore subscribers request
He not that professional
@@BigHayWise he dey try bro, at least he is not putting his voice, it shows he is professional but I hope he add the comedians u want soon , to me I don't know even like Carter comedy , same to shanks , I skip those two guys anytime they come in
😂😂😂😂😂😂😂
Second to comment
😅😅😅