A WEEKEND AWAY IN CANADA 2024 NOLLYWOOD / HOLLWOOD COMEDY MOVIE LORD LAMBA
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 15 ก.ย. 2024
- Join this channel to get access to perks:
/ @lordlambatv
Kindly hit the like and subscribe button for more videos
Watch and smile
#lordlamba #lamba #nigeriancomedy #drama #nollywood #afrobeats #film - ตลก
Nah only comments I still dey read I go fit watch am because I hear say peller no dey there😢....peller fans gather here ❤
This guy fuckup why peller nor Dey
We mouth my brother
I don't even like it
Na peller sef me come find. Una bye!!!
I feel so sad 😭
Lord lamba looking so cute and handsome❤❤❤❤❤❤❤.
Pls bring back peller too in the series.
If you love lordlamba gather here
Lamba na insane guy nah na anyhow he dey change story line
Like 😂
Wo Lamba nor add to my anger this evening
Lordlamba goes in a high extent, am glad he's doing exceptionally great 👌
I hope peller is there Sha since you una keep jadrolita since episode 1
Bro me I like your video,you know since when I don they watch your video Omo I love you you bro one love man💝💨
Weytin be this ??? I no Come understand anything 😂 Weytin concern weekend away and pot sky 😂
Is our one and only peller there
Nice movie I commend your effort.. bring peller in the next episode he makes it more sweet.. congrats inlawoosssss
Change of location
E sharp
But I miss peller, him for de here give you small headache 😂
This movie never sweet me without peller..🥴
Where is the pot 😂😂😂😂
I just dey forward am anyhow....no peller, no Javis 🥺
Yes o
Wow Lamba you’re doing great for real, keep it up, we love your videos and work ✌️💯
Peller I call u king 👑
Peller the lord planner❤❤❤❤
Peller no get visa 😂
Omoh I no go lie u don dey make dis movie tiring for pesin 😢
Please lord lambo i want to join ur movie industry 🙏
Lambo ko benz ni 😂
Lamba you you be bad guy I love you bro 😂
Wow 🎉🎉🎉
I can’t stop laughing because I imagine Peller answering Mr pot’s question 😂😂😂😭😭.
Please peller 🤍😭 we miss you
where pella
U Dey use scope chop life leave comedy baba😂
I go balance watch m tomorrow Biko I no Dey Canada 😂
See my broda,first flight ✈️ u deh go naija got me rolling on the floor 😂😂😂😂😂😂
Brr we have been enjoying the weekend away with peller... kudos to the effort buh what's this man??
Who like pellers episode
Where is peller he's been the one making me to watch weekend away
I love this series because of peller and jodirita
shey peller no get passport 😂
You go do visa give am ??
Lamba 😂
Good job ❤
Baba nah because of peller we dey here ooo
I swear I nor know the rubbish I come they watch
I don finally fall in love with this lambda 😂
Pellet we ❤you
I can't wait abeg
I will soon shine ✨
Lamba don lamba sky 😂😂😂😂😂😂😅
Boss I sabi act also, help your boy, my one and only boss
Hope say jangolofa dob come back
Let’s go and watch brainjotter
I swear
Kai nah 😂😂😂😂
Thanks god say I came comment section first 😂😂😂😂 Brother lamba you no do good oooo😂😂😂
We are waiting
So you still want to know about her 😂😂
As I nor see peller I no fit watch am because na peller carry me come here
Omoh😂 this brr Dey enjoy 😉
Good job bro@dami❤.... Good bless your hustle
This movie never sweet without peller 💜😂
Baba you fall our hand oooo. Na Narcos you wan turn this series to? Ei Pablo Escoba de Lamba 😢😅
Huh lamba nah so girl dey gree
Second scene una don dey kiss 🫤😩
That looks too easy for me actually. How come
I love the movie please I can act
Me too without peller this all videos is nothing to us 😂😂 lol
😢
Lamba how far naa
You just meet girl that' day you still test her u no get. Joy ooo
E never reach two days you come u don get babe now see ur life 😂
Bro do come back we done miss you ❤❤❤
Finally after many years ❤❤
Oga where u keep peller??😏
❤❤❤
E no sweat, no peller
We dey wait oo
No Peller no party
Here we go 🎉🎉
❤😊
Abeg put peller for the next episode 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
I no dey watch gain why you no carry Peller go there even jadrolita self o no dey watch I no dey watch again
😂😂😂
💯💯💯
We watching
Dope af❤
Dey way I fast forward ehhh where peller naa
Me wey no go watch am without peller
Mr pot 😂afa
Pele no dey
I no watch
Where did we meet ourselves like this😂😊
This Canada is too cold ooo
Black and white 😂
So you do lamba for us too?
We need peller in the upcoming episode abeg 🙏🙏
Me ah no dey watch again if pella no dey there
This is were I will end watching this episodes 🤦♀️
I hope peller is there
Why is Jarvis not in the series anymore can you explain?
Good movies only
I’m not going to watch without peller
Without Peller ...I don't like it
Thank u!
Let’s go 😊😂😂😂
💯
Yes
Then leave
drop that thing no da waste Time
lamba why you no put Peller na the guy dey make us laugh
Were pellet 😢
this dark guy is accutally cutr
Oga if peller nor Dey abeg end the movie
Weekends bore without Peller and jangolova
Oga na weekend away be this abi
Na to Canada away because me no understand
Boss add peller abeg 😭
Lamba think say him wise
Oga where is Peller
Shey this one wan dey add American movies
Wuna never fit act for 9ja here finish Lamba dey carry wuna go UK.....now make wuna self watch wuna content self if he make sense.....Omoh make wuna come back Nigeria coh shoot and bring back jedrollita and Peller and stop all those things wey dey wuna mind
Who beat my Lamba
Peller no da 😢