bring back Gongola i am viewing from Cote D'Ivoire my french girl fiance is also complaining about why Gongola is missing i use to tease her with the name undermining that she don't understand what they are saying,may God continue to give u guys more vibes,i love you Soko Oseh u good
E go too pain me if dis Akpuwan girl na real mumu for real life cos she sabi love from a good place in her heart. Buh all d same, she's sweeeeeeeeeeeeettttttt ❤ 🤍 💙
How many times do we have to tell u guys he is no longer with us ? And he has moved on to the Johnson ? Do we end d programme because of Gongola ? It is Soko nd d gang not Gongola and d gang and anyone can join d Soko gang nd anyone can leave anytime ! I hope this answers your protest
SOKO, CHEATING DOES NOT PAY. IF YOU SAY JECIKA, THEN AKPUNWA SHOULD SAY STEVE NA. IF AKPUNWA IS LOCAL, SOKO IS ALSO LOCAL, INSTEAD, DESMOND 🤣🤣🤣THAT IS ONE, ONE. MASTER KEY. THANK YOU JARE
The bar man is good, make una dey give am more scenes na,i just love the guy he is too funny
bring back Gongola i am viewing from Cote D'Ivoire my french girl fiance is also complaining about why Gongola is missing i use to tease her with the name undermining that she don't understand what they are saying,may God continue to give u guys more vibes,i love you Soko Oseh u good
Akpunwa and soko no dey ever disappoint😂😂😂
This two never disappoint 😂😂
I somuch love soko and akpunwa
Your comedy always make me happy and sweet
👌. Nice one. Always on point
😂😂😂😂😂😂😂Soko and akpunwan the best couples ever
The bartender will not kill me🤣🤣🤣🤣🤣🤣
He got me laughing so hard 😂😂🤣🤣😂😂🤣🤣😂
Big Pikin I like the way u dey form give the barman,
You should bring gongola back we miss him
Akpunwna is a true definition of two can play the game🤣😂😂
As usual guys I will be waiting 👏👏👏👏
Sokoh with the rhymes. 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂
Akpunwa is a true definition of do me I do u😂
Akpunwa really caught Sokoh. Sokoh do me I do you, God no go be angry ohoo.
All the master keys gather here for a brief meeting. Edo babe want to give us lecture
That bar man always make me laugh 😅
Quiet Actor, nice acts
I can't wait for this video 😂🤣🤣😂
Them use the cane wey them use beat old wife beat new wife she dey complain 😂🤣🤣🤣🤣😂 Soko my man!
She dey receive tatata for my back 😂😂😂
Who was waiting for the bar man to act😂😂😂
U dey received tatata from my back 🤣🤣🤣
Nice one, keep it up
This is one of the best😂😂😂😂😂😂😂😂
Good one
Akpuwan deal with am, oghetuagbe😄
Pls bring back Gongola. He's better than Big Pekin 🙏.
Soko, I don go 😁
Where ona go bring this bar man from
I like Apkunwa. She's really good.
E go too pain me if dis Akpuwan girl na real mumu for real life cos she sabi love from a good place in her heart. Buh all d same, she's sweeeeeeeeeeeeettttttt ❤ 🤍 💙
I no be mumu oh
Akpuwan wey sharp....from her voice u go know
Edo babe on it again, Master key
Whenever he said actually,he is try to lie ooo
😂😂😂 Akpunwa get you SOKO😂😂😂... 2 craze
So lovely
Akpu Nwa my personal person
Since Bitcoin crash, this investor babe nor dey monitor am again 😂
Can't wait Legends.
Akpan is an official lawyer
We are changing edo's name to " miss ade busy"😂😂
I no fit laugh o,landlord brother, hahahahaha
SOKO your key dey work
Please you guys should bring Gongola back oooh.
As usual am waiting
Wow interesting comedy
I'm waiting for notification
Nice and sweet
Akpunwa e sense heavyy
Soko do you need protest before you'll bring Gongola back
How many times do we have to tell u guys he is no longer with us ? And he has moved on to the Johnson ? Do we end d programme because of Gongola ? It is Soko nd d gang not Gongola and d gang and anyone can join d Soko gang nd anyone can leave anytime ! I hope this answers your protest
Nice
I miss Gongola pls and pls bring dis guy back 👦 😔 😢 😭
Why not yet drop
When you hear actually the you know a lie will follow next
Sokoh na Edo beb cast you ohhhh
MORE OF GONGOLA PLEASE
Big P Landlord brother bash u der, u dey worry with your post, u be too much
😂😂😂
where's Gongola?
SOKO, CHEATING DOES NOT PAY. IF YOU SAY JECIKA, THEN AKPUNWA SHOULD SAY STEVE NA. IF AKPUNWA IS LOCAL, SOKO IS ALSO LOCAL, INSTEAD, DESMOND 🤣🤣🤣THAT IS ONE, ONE. MASTER KEY. THANK YOU JARE
Soko which one is "Romantic Assault"?
Bring back Gongola pls we miss him
Soko na bad guy chaii
Whine me wella make I ring like bella
Part 2 please 🙏
We're doing our own
We're doing our own
So funny 😂 😁 😂😂😂😂
My head ahbeg 🤣🤣🤣
Bros Sokoh, abeg na where I fit see dat ur Inter-Science Book? Hahahahahahaha
Who else miss Gongola?😂
oga @soko when Akpan wan show up abeg
We need Gongola.100%
Soko na mad man I swear.....see has him change ella,to whine me wella like bell(a)
Soko watin be inter science again 😂
Akpunwa is a Gunner
laughing mood activated
Big Pikin I dey like u, u dey talk shit like MOG, u guys be more
Please bring back the last landlord brother
I no code o na spiritual matter😅😅😅😅
Eii wella 😂😂
Big pikin ask am Wella
This barman sef😂
Bring gongola and leave this landlord brother
Pls bring Gogola, we miss him oo
Justice for Gongola
Waptv pls bring Gongola
Soko, Soko I don go o
this channel doesn't belong to waptv ok..
Gogola has moved to another channel, where he received more salary..
Hmmmmmm❤❤
EDO BABE you supposed to be advisor NOT INVESTOR 🤣😂🤣😂❤🇳🇬🇪🇦🇪🇦🇪🇦🔥🤲
where is Gongola abeg ooo,bring am bck
Actually sokoh is a liar ND a cheat😂🤣😂
😀❤️
Soko you are a real cheat
Akpunwa my crush doesn't understand inter science 😁
Big pikin you and Edo babe fit
TELL HER OOO. SO WE GO TIRE THE NUT
sokoh😅😅😅😅😅😅
Where Gongola nah
😂 😂 😂 😂 Bella name in trouble another person de Romance u, na anoda person name u de call 🤙 🙄 🙄
Soko
Big piking you too funny
Soko u b dead😂😂😂😂😂😂 Jesus 😂😆 see lines
Na Your Wife be this boss
We need gongola back
Big pikin isn’t funny at all
Hmmmmmm that barman ehh..
Men body dey too hot pass women, men are always jealous than women but they will never admit to the truth. 😂👍
😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂🤣🤣