Your 70m striker Højlund and your 30+ G/A player Rashford had only one big chance each. But Garnacho had 7, Dalot 2 Bruno 2. That’s down to instructions given by the coach. the team is not looking like one!
Anybody that says Ten Hag need time is a Rival fan.all our players are average some of them below average no single world-class player but its all Ten Hag fault if Antony was a good olaer will Gernacho and Rashford be benching him i mean £90m on the bench thats how useless he is. What's the Mount signing for? Ten Hag was backed by the club to sign his own players Ajax players,Dutch players he is at fault. The club chased anybody he wants to chase too
Give me henry all this one's no dey talk wetin I wan hear
This guy talk true.. Na d players 😂😂
This guy de always get hope in ten hag😂😂😂😂😂
United show this guy a lot
I like the mouth. Chelsea go beat una next week at old trafford. Dey play 😂😂🤣🤣🤣🤣
OGA give me Henry and barista na them I day wait 😂😂😂😂
Chelsea next 😂😂😂😂 Una go chop am woto woto
Manchester United vs chelsea their story continues 😂😂😂😂
Bring Henry's abeg ❤
Chelsea no good but u weh de 14th de ok.. okponu
Let the clown cook
Your 70m striker Højlund and your 30+ G/A player Rashford had only one big chance each. But Garnacho had 7, Dalot 2 Bruno 2. That’s down to instructions given by the coach. the team is not looking like one!
Wetin do Henry na
Anybody that says Ten Hag need time is a Rival fan.all our players are average some of them below average no single world-class player but its all Ten Hag fault if Antony was a good olaer will Gernacho and Rashford be benching him i mean £90m on the bench thats how useless he is. What's the Mount signing for? Ten Hag was backed by the club to sign his own players Ajax players,Dutch players he is at fault. The club chased anybody he wants to chase too
Una delay today oo
I swear
This one no sabi anything. You dey watch back of TV
Why dey wait for Henry
Way Henry now ?
Where Henro na!!
Dis one no sabi talk
This guy dey talk like robot 🤖 Chelsea no good for ur yeye mouth and u dey 14
This one dey talk like mechanic Oga your team is shit and your coach should be given more time
Bro you don't know anything about football okay go sleep