God go bless you my bro for this interview. Ten hag na just scapegoat for man utd nemesis…. Man utd go sack managers taya till them ready breed the right players. It took klopp almost 6 years before he got the right squad the only player wey enter the EPL and champs league squad wey klopp win na Henderson. Liverpool change squad like 5 times before them stand fit.
ow fa , no witches today, police go arrest people. ajeh na me go call them. hope say henry don get bucket, i fit help am bring like 4. i dey wait ooo. i must laugh henry to night.
Na to take a break from 💔 supporting this Manchester United team, it's either Ten Haag leaves this Manchester United for us or we the fans leave Man U for him
Where’s that nonsense Godfrey? Is he not tired of winning again? Even Madrid fans cannot make the silly statement. Tongue is powerful! He better retract the statement before it’s too late
I swear toks una dey piss me off What the hell na Since how many hours ago Na now und dey drop interview where is Henry’s interview Abeg drop am asap I no wan veks 😡😡😡
Apart from Bruno and Rashford, who is the human being in our first 11? Most of Man Utd attackers are below the standards. No world class player in Man Utd 😅
Who else is waiting for Henry gather here 👇👇😂😂
Am here
I'm seriously waiting for him
💯
I'm waiting 😂
Am waiting for Henry, have refreshed tire
Why this guy funny like this? 🤣🤣😂🤣🤣
I am waiting for Henry because he really likes to mock Chelsea 😂😂 we Chelsea fans are waiting for you where is my man Dani
Ipali the dancer don turn to Ipali the prayer warrior😂😂😂
Bad guy 😂😂😂😂
Omor football na humbler
His "final thought" is the best I have heard in a while😂😂😂😂
I want to see Henry's face. I'm not a Man U fan but Henry is the best match analyst I've seen
If Festus catch Eric, Man U staff go pack teeth tire😂😂😂
😂😂😂😂😂
Bro I love your analysis Onpoint
All we are saying give us HENRY
Now Henry i day wait for ooo😂😂😂😂😂😂😂
I cnt wait to watch festus interview 😂😂
He go mad today😂😂
“Our own don finish” finally words 😂
I go know wear RED!!! 😂😂😂😂 That statement at the end off me 😂😂😂
Ipali u go explain Taya. 😂 last Chelsea lose to Liverpool u get mine the dance 😅 u forgot say you be Man United fan 🤣🤣🤣🤣🤣
Don’t mind him
Abeg post Henry 😂, I can't sleep without watching him
Same here my brother sierra Leone dey suffer us then man united is also adding to our stress 😅
I go know wear red 😂😂😂, wey Henry my man
Henry will wash cars, he bet with a Chelsea fan to loose against Newcastle United
Man fans has the strength to still do interview
Omo no be small tinz oo
@@MercyJoseph-i8m omoh those guys de suffer
God go bless you my bro for this interview. Ten hag na just scapegoat for man utd nemesis…. Man utd go sack managers taya till them ready breed the right players. It took klopp almost 6 years before he got the right squad the only player wey enter the EPL and champs league squad wey klopp win na Henderson. Liverpool change squad like 5 times before them stand fit.
In TENHAG WE TRUST ✊ gather here 👇
😂😂 I don laugh forget wetin I won comment 😂😂 Ten Hang is the best man for Man U.
Ipali you be dey laugh us last week is your time to cry.
I was praying throught the match make Chelsea no lose because I was certain that Man U will lose😂😂😂
More grace bro for making me laugh at the end by saying na only god fit help us...
I'm waiting for the way Kuro will vent 😂
Na only kuro dey talk true as a man utd fan, last week e talk say dem go still suffer for dis weekend
Na the witches i dey wait for 😂😂
Love his interview ❤❤
Who am I to sleep without watching Henry? 😂😂😂
And this man na witch last week oo😂😂😂
Let us gather here if u are waiting for Henry
Where is my witches members we need to celebrate this Man U win oooh 😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 where is Dani ❤?
I luv this guy mehn he spoke my mind with a little sauce😀 # Holy ghost come and help us 🙏🏽 i no i understand my club again
Shey be last week na this guy dey shake waist 😂😂😂😂
Na him o and na him be choir master for the witches last weekend 😂
@@TeamService-k7i him go hear am today
I love you guys man you guys always make my day
Man utd interview nr de long again because na same complain we de talk 😂😂😂😂
Thanks bros ... Today wasn't about the Coach. Those players were shit
Oga Henry no forget your bet😂😂😂😂
I just weak for man united matter 😂
My guy don turn Odumeje😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I dey like listen to this guy. E dey yarn sha
Henry and kuro abeg make una do interview 😂
I won't sleep until Henry says something
I dey wait for witches abeg
Una go explain tire
Who I am not to wait for Henry after man United loose match 😅
Please interview this guy again😂🤣
Ten hag no go survive this season o. If e no qualify top 4. E go hard for him to stay... omo. Man Utd fans Don suffer
Festus you are needed 😂😂😂
Why man yoo fan go dey laugh 😂😂😂
I just dey Imagine how Man Utd fans go Celebrate
Just dy watch only super eagle match 😂😂
With my soul today
Holy ghost no fit help u ooo😂😂
Henry cannot escape what is coming for him this night😂
Nice analysis
Holy ghost come and help us. This guy wan use laugh kill me 😂😂😂😂
Herry don run abi waiting dey happen
In Final thought na top notch
United no dey give joy again
Na championship we go go next season 😢😢😢
Pls we’re waiting for Henry’s analysis 😂
Kurotams where are u?????.....who else is waiting for Henry and kuro? 😂😂😂😂😂😂
ow fa , no witches today, police go arrest people. ajeh na me go call them. hope say henry don get bucket, i fit help am bring like 4. i dey wait ooo. i must laugh henry to night.
2:26 I dey feel am too 😂😂😂
Positive to takeaway vanished😂😂
Just waiting for Henry
Ten hang should stay please 🥺
Una next match na Chelsea, more tears 😅😅
I'm waiting for Henry
Na to take a break from 💔 supporting this Manchester United team, it's either Ten Haag leaves this Manchester United for us or we the fans leave Man U for him
Jesus ke
Wetin concern Jesus with Red Devil 😂😂😂
We are waiting for Mr henry the law
Dalot is getting too comfortable in man utd team thinking that he has no competition
westham wey Chelsea beat comfortably for their home man united no fit
😂😂 ten hag Don turn my g to Pastor 😂😂. But the player's miss chances ooo. See first half na... see dalot na... which kind play be dat...
Where’s that nonsense Godfrey? Is he not tired of winning again? Even Madrid fans cannot make the silly statement. Tongue is powerful! He better retract the statement before it’s too late
Hope Henry and. The law no watch this match because Godfrey and dani go laugh them 😂😂😂 up blues
HENRY go suffer dis week o😂😂😂. His team lost, he lost a bet to makele😂
Make Holy Ghost coman help Devil 😈 😂
I dey wait for our witches
Henry where u dey before I sleep
I need witches on united today
abeg gimme festus 😂😂😂😂
Make them sack am first
Henry don travel to Libya 😅😅😅😅
I swear toks una dey piss me off
What the hell na
Since how many hours ago
Na now und dey drop interview where is Henry’s interview Abeg drop am asap
I no wan veks 😡😡😡
I like to see Man U loss🤣… E dey give me joy…now give us Henry abeg
WHERE IS KURO OOOOOOO😂😂
GIVE US KURO😂😂😂
Give us Henry..... 😅
Red Devils praying to God.😂😂😂😂
😂😂😂 e don red be that 😂😂
Come Chelsea you will be happy 😂😂😂😊
lol, no coach go even wan accept Man U job for now 😂😂😂
Am waiting for Henry. Plz who see him for me.
😂😂😂😂
Apart from Bruno and Rashford, who is the human being in our first 11? Most of Man Utd attackers are below the standards. No world class player in Man Utd 😅
If you sack ETH it will change. Did you watch Arsenal today?
Oga twelker
😂😂😂😂😂😂, laf in Spanish because for Man U, it is not well.
We need fasting and prayer 😢😢😢😢
Please man u should keep ten hag