THE NIGHT SHOW - Juliet Ibrahim (Pt.2) | Wazobia TV
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 15 ก.ย. 2024
- One of d finest ogbonge kokolet wey popular for naija and Ghana movies enter studio tonight to yarn with Nedu, Katim and DJ IzyBeatz on top d new movie wey she dey show for cinema very soon. Hear weti she talk when we ask her who kiss pass for all d pipu wey she don kiss for film
Watch am NOW , Na Wazobia TV, Na We TV...
U fit also chook eye LIVE Ontop: www.wazobiatv.tv
From (8:00 PM - 9:00 PM WAT) every weekday
She is so real
Nice dear
Hahaha love you juliet
Juliet is Bae of Life
juliet Sound 100% nigeria now is because she base more in nigeria than Ghana i have see her alot in lagos
Juliette est tres marrante et interressante
Nedu u slf dey over excited abt Juliet visit.but sha,the gal fine handsdwn. Me sef dey here dey feel some kind way. Her naija ex messed up,big time.
hahaaa
Juliet she now have nigeria accent
Jeffery William-Obus das stupid accent
she is from where
Ghana
Africa black ghana/ lebanese
You make choice degree Trait refine facial of parent it's représentation of face and trait of face you child who wear in the futur
soit 2 both trait refine ()()
half trait refine () O
Trait Refine square ()[ ]
no trait refine facial OO
finally it's forms face of parent look Wear you future child