Area! Una too much!!! See the love una show Base on Street was massive. I love you guys a lot I know say una dey complain about one or two, like the last episode wey short. No worry, I don see all of una comments, I don write am for white board, make all my team see am, and we go use am make season 2 bigger and better Na the first season be this o, Trust your girl, season 2 go hot pass this one Love you all as always, your girl is very grateful ❤️
Anita, honestly you nor well.... How you go yan say person be like new ruler...😄😄😄😄😄😄. Omokidolo and @Bella beloski, please keep it coming, more grace...
😂😂😂this mixture remind me of medical wea ar buy one time d medicine dae cure malaria, typhoid, ulcer, headache, joint pain ar sheet my guts that time oooo😂😂😂😂
I love these two,they’ve been giving me joy every since the first time I started watching based on street on TH-cam But I have a question oooo Why Anita no the allow Bella settle down chop ? And Bella always complaining 😂😂😂😂 If you love Bella and Anita say hi
bella the way everytime you want chop, it be like you will soon open your own shop.... Anita the mixology well-done, herbs dey sweet well-well like juice 🤣🤣🤣🤣 lucky those boys didn't caught ur.
Area! Una too much!!!
See the love una show Base on Street was massive. I love you guys a lot
I know say una dey complain about one or two, like the last episode wey short.
No worry, I don see all of una comments, I don write am for white board, make all my team see am, and we go use am make season 2 bigger and better
Na the first season be this o, Trust your girl, season 2 go hot pass this one
Love you all as always, your girl is very grateful ❤️
We love you too 😘
Keep up the good work ❤❤
Love you too mama ❤❤
We love you too mama🎉🎉🎉
Anita and Bella na good combination 😂
lol
Bella go complain...she go still follow do 😂😂
she no get choice na lol
@@RealWarriPikinchannelYou na legend Ooooh 😅
She really no get choice, bella gats chop ooo😂😂@@RealWarriPikinchannel
Na she go hype am pass 😅
Back of yam and grass😂😂😂
I too love real warri pikin and bella❤❤
Come to think of it I neva see albino wey die befr; dem Dey just loss😂😂😂I’m glued to dis channel forever ❤😂
God will announced you through this skit In Jesus name!
amen
This base on street dey give me joy
glad it does
I swear EEE... I no d even miss an episode
Me too ❤
😂😂😂 Albino no dy die. Them dy Waka loss.
From beginning to end na laugher😂😂😂
🤣😂🤣😂🤣😂🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Na true?
@@moziiahbii6080 na so tell us for Warri oo
Ijaw men dey here ❤❤❤❤love fam❤🎉🎉
Agbo day sweet
#tagbaseonstreet
#tagtiktoklive
I don laugh tire 😂😂
This series ❤ Bella too love fight 😅😂
Raw and real commedy. Lovely 😂😂 God bless you both.
thank you so much
Loving 🥰
Base on street
Can't wait ooooo😂
soon
Our hustle go pay one-day ❤️❤️
I love this movie so much
Well done ma👍👍
Anita and Bella thank you guys so much ❤️❤️❤️ for always putting smile on my face 😂😂😂😂😂😂
Much love 🎉❤
I have watched this episodes repeatedly 😂😂 I hope this doesn’t end. I love it.😂
More Dey no worry 😂😂😂
The best episode for now 😂😂😂
Finally❤🎉😅
😂😂😂😂😂 the belly pain and toilet make me laugh 😂😂😂
Bella bellasky 😂😂😂...RWP entertainment always on point 😅
😊😊
Anita, honestly you nor well.... How you go yan say person be like new ruler...😄😄😄😄😄😄. Omokidolo and @Bella beloski, please keep it coming, more grace...
My belle oooohhh🤣🤣🤣🤣
#tagbaseonstreet
#facebooklive
Omg Onokinovo always bringing problems 😂😂😂😂😂😂
I don laugh 😆 Bella get problem 😂😂😂😂😂 realwarripikin you too much
Make una dey drop two ep every week abeg😂😂😂
I love una die
Can't wait ooooooooo❤❤❤❤RWP
GOD BLESS UR GOOD WORKS
7pm today
Bella moments ehnnnn. She Dey talk like say na better thing e Dey talk 😂😂😂
The episode I'm waiting for 🤗
Best comedy series ever. I follow up on every episode...Nice one omokidolor & Bella...God bless you guys.
New ruler hahahahahs
More grace love you guys so very much ❤❤❤❤❤❤🎉🎉🎉
Sending love ❤
🤣🤣🤣🤣 na really obituary direct 😂😂😂😂
I am now looking forward to this series. It is really interesting 😂
next Wednesday
Bella is the character 😂😂😂😂
My favorite series on TH-cam ATM 😅love it here
awwww thank you
This two na great combo so enjoyable and fun😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤
Hahahaha 😂😂😂😂😂😂 my belle wan burst ooooooo Bella and Anita Weldone . I’m team Bella
Ona dey always escape successfully 😂😂
lol
One week, one trouble 😂😂😂Nice one girls. Bella is always hungry 😊😊
no mind am
Great people
New episode Dey always give me joy ❤️
glad it does
I love you two ❤ ❤❤❤Jackie of all trades
Thank you 😊
Anita with her business idea wey no day end well😂😂😂
no reason am lol
Woman of all master of noon the and coming on you guys run oooh 😂😂😂😂😂😂😂
lol
Omo! I don laugh forget my sorrow. Bella is a whole vibe. Anita is fire. Well done.🙌🏿
Glad you enjoyed it
Agbo 😂😂😂 don pong belle.😂😂😂 wahala
How two people when no normal want take act normal movie 😂😂😂 abeg make una just keep us they laugh for this country wen no normal ❤
😂😂😂
I too love this series 😂😂
If una know how long I don Dey wait for this one, I just Dey refresh since
thanks for waiting
Bella I no fit watch you,you no be Netflix 😂😂😂
This combo 😂😂😂😂
🎉🎉🎉❤❤❤ interesting
😂😂😂this mixture remind me of medical wea ar buy one time d medicine dae cure malaria, typhoid, ulcer, headache, joint pain ar sheet my guts that time oooo😂😂😂😂
More grace mama ❤ i love the series ❤
Bella ooooo😂😂😂😂😂
Everything about this series ❤️ From the theme song to the undiluted acting from Bella and Aniskolos 😅
You deserve a Ballon d’or abeg 🤣
Abi nawwww 😂
I love these two,they’ve been giving me joy every since the first time I started watching based on street on TH-cam
But I have a question oooo
Why Anita no the allow Bella settle down chop ?
And Bella always complaining 😂😂😂😂
If you love Bella and Anita say hi
lol
Hi
Shoooo😊❤...
Base on street dey give me joyyyy😂😅
Agbo Seller dey smell ooo for Bella voice🥺🤣
You both are doing well🎉😂❤😂🎉😂🎉❤
Wg
Aunty Bella Na complain and do ❤❤❤❤❤
Am enjoying this mama❤❤❤❤
glad you
Can't wait
how you see am
Send love from Ghana ❤❤❤
My love for this movie ehhnnnnn i cant explain ❤❤❤
The way Bella doesn’t have any idea but always hyping Anita in whatever plan she has is what amazes me 😂😂😂😂😂 SHE SAY NA SPECIAL RECIPE 😂😂😂😂😂😂😂
she no get choice na lol
Na human part remain for una to sell 😂😂😂😂
Bella and Anita Na blast abeg🤣🤣🤣
Anita and Bella wan use agbo money buy house for lekki
Is the way they’re planning big things for me 😂😂😂😂
See as he be like new ruler with scissors leg
Bella say we go school collect education 😂😂😂😂
This Two ladies won’t kill us with laugh 😂😂😂😂
She say the guy be like new ruler😂😂😂
She say he be like new ruler 😭💔
Jesu Ovie
#baseonstreetinstagramlive
Warri pikin 😂😂
This one wey dey like new ruler😂😂😂😂
Lol 🤣🤣🤣🤣 this two
Agbo seller 😅😅😅
Mixologists 😂😂❤
You guys are too much jare 👍
Can’t wait 😊😊 anticipating
soon
Why una own come dey sweet ehh😂😂😂😂😂
Herbs dey sweet 😅😅
Bella na a whole vibe
Jesu Ovie 😂😂😂
Wow that's 😂😢😢😢😢
bella the way everytime you want chop, it be like you will soon open your own shop.... Anita the mixology well-done, herbs dey sweet well-well like juice 🤣🤣🤣🤣 lucky those boys didn't caught ur.
Big up
Funny 😹😹😹
Nice one 🥰
The way Bella dy turn everything for Anita head once it goes wrong need to be study 😂😂😂😂😂😂😂
lol
Am waiting seriously,I can’t just wait o
soon
😂😂😂😅😅😅dis 2 People no go use laugh kill person....Wetin n dis Anita and Bella❤❤
lol
Yeyyy i made it here
Mama you and bella 3 awilo gunshots for una
I too love you ❤❤❤❤🎉
thank you for watching
Correct😅😅😅😅....❤
sharpppppp
Na this slangs dey carry me come back 😂
Glad you back 😂😂😂
This one be like new ruler
Lol
Bella belosky ...😂werrey
lol
Bella too complain 😂😂😂😂😂😂
When you drink am body go really tell you 😂😂😂 sweet agbo . Una too much
E be like say you be customer lol
Dis two combination 😅😅😅😅😅
Anita na confirmed street person, always seeing potential racket 😅😅. Bella go complain and still follow up Anita lead. Best duo😅😅😅😅
She no get choice na 😂😂😂
Lmao😂❤❤