Anita make una nor dey over do nah. So that una go last for one place and still gather money. Una go dey challenge owner of house?😃 As una wan tey make am for lagos😂
Nor be tap wen pumping machine de spoil, nah river 😂❤❤❤🙌🏾Abeg make una try pour me with some river water abeg... before dem go say why i nor speak out.. blessings can come from anywhere ooh ❤🙌🏾🙏🏾
Thank God @RealWarriPikin for hearing from ur fanz✌️diz wan reached 25min👏 But d Man try 4 him part sha but he no put effort Y his wife, still try but na wen she give Dem slaps wey dey change voice 😭 na me know say,slap get level's 😂😂😂 Looking forward ⏩ to the season 8📌📌📌Ma me and diz BASED ON STREET oo bcuz na back to back I go dey folo up 📯📯
Na so the phone take lost? Like Anita nor see the phone again? 😂you better see that phone oh, make I or fight you because Warri nor dey carry last 😂😂😂😂😂. Make you and Bella nor fall our hand oh. 😂😂😂😂😂😂😂
Are you from Russia 😅😅😅❤❤❤Area abeg send small 30k for me for the Christmas nah ... real matters ooh ... The world una de see me clear oooh, no wayo, the period red for me ooh... 🙌🏾♥️
They didn't have to disrespect the woman nah! Their business is with the man, not the wife. She is even a victim here. Anita and Bella always overdoing it Making it in Lagos still dey far 😂
Bella abeg na
Which one be you dey sleep dey work 😂
Anita make una nor dey over do nah. So that una go last for one place and still gather money. Una go dey challenge owner of house?😃
As una wan tey make am for lagos😂
Finally another one is out🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉🎉
Yes oo
Yes oo
The slap gave Bella speech impediment 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂 like radio channel with no signal
E shock me
Funny as it may look this is story of some persons, from one hustle to another yet nothing to show out of it
Dis people just be like nosa n etiosaaaa edo ppl version
2 dis na warri ppl version of aki n pawpaw😂😂😂😂
This comedy is laugh ur sorrow out 🤣🤣🤣🤣🤣
Okayyyyy
Next week we hit the thrift market
Las las hustle full body
Anita and Bella ❤This duo is a banger
Omor this two ladies are the real content 😂😍
You guys are doing well more grace ❤❤❤❤🎉🎉🎉
Una follow mama Jokwo quarrel for 3 months, una think say curse no go follow? 😂😂😂😂😂😂😂😂
God abeg. Make una find one mountain of Fire church go😂😂😂
Bella and Anita wheala 😂😂😂😂😂real warri pkin you na werey 😂
The wicked do dey sleep nw ooh no sleep for the wicked 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 thank you so much ❤️😊
I was waiting for this two Bella and Anita 😂very funny people 🤣❤
Anita and Bella, Una thank you oo....I can't stop laughing, I can't wait for season 8
Nor be tap wen pumping machine de spoil, nah river 😂❤❤❤🙌🏾Abeg make una try pour me with some river water abeg... before dem go say why i nor speak out.. blessings can come from anywhere ooh ❤🙌🏾🙏🏾
River water go do you good😂
@@RealWarriPikinchannel I believe you
I’m here again 🤩🤩
I hit the like button before viewing so I don’t forget.
This bella and Anita na big okpetu. Ooo😂😂😂
Bella dey craze she say kpomo lips😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅 na she fit this role
This two pple ehhn😂😂😂
Thank God 🎉🎉🎉❤❤❤ I have been waiting
It’s a super interesting episode!
Namesake hugs 🤗
😂😂😂😂Bella they no they advise woman 😃😃😃 Anita you no achieve your 5million again
lol
Una too dey do 😂😂😂
Una no fit make am Walai 😂😂😂
God dey lol
You guys are amazing 😍😍 much love 💕
This two sister's na case 😂😂😂
This two won't kill me 😂
Well done RWP and Bella. I enjoyed all your episodes
thank you so much
Me laughing in the middle of the night like a mad person 😂😂😂😂 una no go kill me with laugh
Thank God @RealWarriPikin for hearing from ur fanz✌️diz wan reached 25min👏 But d Man try 4 him part sha but he no put effort Y his wife, still try but na wen she give Dem slaps wey dey change voice 😭 na me know say,slap get level's 😂😂😂 Looking forward ⏩ to the season 8📌📌📌Ma me and diz BASED ON STREET oo bcuz na back to back I go dey folo up 📯📯
Na Anita Dey always arrange problem come put herself and Bella🤣🤣🤣
Oga wey dey wear size finish 😂😂😂dat one off me
Wetin bi dis 🤣🤣🤣🤣 Bella u no go kill me
Anita, say people dey marry things Oo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤪🤪🤪
These girls are something else.
This Bella na character 😂😂
Madam won kill me with lolz o😂😂😂😂😂💯
Bella with her bad mouth 😅😂😂 you dey sleep dey work😂😅
see my guy alex 🤣🤣..nice one
Have being waiting like forever 😢😢😂😂
You guys really made my day ooo 😂😂😂😂😂
Bella 😂😂
We Dey dream dey work 😂😂
Sufri sufri bella warn am😂😂😂😂😂. Interesting
Funniest episode so far. Good job!
Na so the phone take lost? Like Anita nor see the phone again? 😂you better see that phone oh, make I or fight you because Warri nor dey carry last 😂😂😂😂😂. Make you and Bella nor fall our hand oh. 😂😂😂😂😂😂😂
I took love this series 😅😅😅😅😅
Bella’s reaction to the slap 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂Bella ooo
We dey work dey sleep 😴😂😂😂😂
Nice one. Very interesting
I too love this two people 😅😅😅😂
Anita and Belle they go soon send Una back to village from Lagos,Una too like trouble 😂
This one sweet me😂😂😂
😂😂😂😂I never even watch anything I don dey laugh like mumu
Madam make Bella hear say you call am dirty😂😂
Nice one 🥰
Bella sabi blame Anita eh😂😂😂😂😂
Mama, I too love Una ❤
Una too do oooo😂😂😂😂
Wahala Anita don lusgard the evidence ❤
Bella u Dey very ungrateful oh😂😂😂
😂😂😂😂wetin dey happen u be welder 😅
Omor i so love this episode 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Real warri pikin you really choke or you just want juice
wetin you think lol
Eyyyyhhhh 😂😂😂😂😂
Anita and Bella, una overdo this one oooo
😂😂bella and anita😂
Abeg o next Wednesday too far o 🤣🤣🤣🤣 ogun dey kill madam 😂🤣😂🤣😂😂
Ogun wan kill next Wednesday abeg Dey drop am daily ma’am 😂😂🤣
Bella Naija 😂😂😂❤❤❤❤❤
Are you from Russia 😅😅😅❤❤❤Area abeg send small 30k for me for the Christmas nah ... real matters ooh ... The world una de see me clear oooh, no wayo, the period red for me ooh... 🙌🏾♥️
Wow this episode is okay 👍
Bella voice loss 😂😂😂😂😂
Live and direct 😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 Bella sha
Wetin happen....you be welder?? 😂😂
Chai...them say bella looks dirty 😂😂😂
My bella bellasty
E don still burst 😂😂😂😂😂
So interresting 😍😍
glad you enjoyed it
Finally is here again 😂😂
🤣🤣🤣🤣I too love una two❤
Bella why your hand too strong naaa
You say her hand strong pass but na she hand Dey pain 😂
🤣🤣 this oga hear word
I can't stop laughing
My spinal cord oooo 😂😂😂😂
My belle ooooooooooooooooo 😂😂😂
He say nah large heart 😂😂
Oga na ash….🤣🤣🤣🤣
Madam slap Bella voice run 😅😅😅
Sure maye😂
They didn't have to disrespect the woman nah! Their business is with the man, not the wife. She is even a victim here.
Anita and Bella always overdoing it
Making it in Lagos still dey far 😂
Anita Pls always listen to Bella sometimes I have a me God beg you
Abegg where Bella voice go when dey slap her 🤣🤣🤣🤣
Bella your mouth ehn😅😅😅😅
too sharp lol
If I nor watch wetin I gain 😂😅
Bella wic kin crying sound be dat 😂 20:42
Real comedy
Understanding 😅
I didn’t hear Omokidolor today
Bella has finally adapted to using only Anita……(maybe not)
😂😂
Anita and Bella don do again 😂
🥰🥰🥰🥰🥰🥰
Let d poor breath😂😂😂😂😂
You know God lol 😅😅😅😅😅😅😅
Una too dey do sef. The movie don dey tire me. Must u guys make troubles everywhere u go?