Alexo i won ask one question, na who dey leak all this VN self ? How confra go do meeting finish on how to pull Hit and the VN go leak ? That means them still have a lebel within themselves 🤔🤔🤔
I speak to the entire lineage of the wild cult world, to show the value of a life that leads to killing other lives, protect the one who tells the truth with that energy regardless of whether he is proud, I am for the freedom of humanity 💙🦅
Make dem nor go start wetin dem no fit finish o..No be to import men and at the end wey d men wey dem import don return home, d ones wey base in Anambra go dey feel d hit thereafter. Na peace we want..

Anybody when dey give you update alexo life no go better for am
I speak to the entire lineage of the wild cult world, to show the value of a life that leads to killing other lives, protect the one who tells the truth with that energy regardless of whether he is proud, I am for the freedom of humanity 💙🦅
God help our youths 😢😢
Make dem nor go start wetin dem no fit finish o..No be to import men and at the end wey d men wey dem import don return home, d ones wey base in Anambra go dey feel d hit thereafter. Na peace we want..
Ayes nor get love for there members n him make them dey misbehave...na the people when dey bam Ayes na him i dey pity
aye too they make mouth. You see that east vikings way they there too them nor get joy .i have live in anambra for over 2 years
Joy soap no come board bro 💯
They started the hit already, like 4 people don die today
The 4 wey die na from Ayes abi na Vikings?