Make we give you 2years you go give us Grammy, with this style of music pattern, nah Nigeria Grammy you won carry abi nah the one way wizkid and burnboy carry abeg calm down oh music no be fight oh
As long as you are from Delta state agbor, go and make the ika people proud, GOD rise you high to achieve your dream in music, It hurts me so much we don't have musician, actor and actress in agbor, Growing up as a child till data i love to be actor not because of the money i love acting so much
Leave them Make dem Dey talk rubish nah so shalipopi take come Out make dem Dey play Normally nah only when you craze Nigerias go engage you pass I feel the guy pain if not for that now shey he for trend ?
If this guy no blow make I know why. He own the word "I Don Comot From Human Being" 😅 and his style of music will take him higher just like when portable started so many people thought portable was a mad man. Though, many people still feels portable is a dirty mad man.
Please oh as you commot for human being, Let the HOLY Spirit of God possess you in spiritual realm, not of devil 🙏 Repent and give your life to our lord Jesus christ every thing will be fine 🙏
Music na people calling, this one just dey flash music dey wait make music call am back 😂
You're wicked 😅
@@ebenvasiliasvery wicked Comment
If u don comot for human being like this comment 👍
Make we give you 2years you go give us Grammy, with this style of music pattern, nah Nigeria Grammy you won carry abi nah the one way wizkid and burnboy carry abeg calm down oh music no be fight oh
As long as you are from Delta state agbor, go and make the ika people proud, GOD rise you high to achieve your dream in music,
It hurts me so much we don't have musician, actor and actress in agbor,
Growing up as a child till data i love to be actor not because of the money i love acting so much
He’s on ICE
I used to have a friend like this
Mansions in his head
Always on first class flight
We need to comot for human being for naija abeg
He should just go back to law because music is not meant for him
This sound is actually unique and different....Not Many will understand...it might sound awkward but unique....
Leave them
Make dem Dey talk rubish nah so shalipopi take come
Out make dem Dey play Normally nah only when you craze Nigerias go engage you pass I feel the guy pain if not for that now shey he for trend ?
Even lucky no know wetin to say nah laugh eh Dey laugh
This guy have to go for rehab oooo.e done really comot for human being ooo. So we no know where him dey now
This guy is on drugs, you know that kind of Junky vibes believing what seems to be impossible as possible😂😂😂😂
If this guy no blow make I know why. He own the word "I Don Comot From Human Being" 😅 and his style of music will take him higher just like when portable started so many people thought portable was a mad man. Though, many people still feels portable is a dirty mad man.
God abeg o... he should have started entertainment Law practice and not this music sha. But what do i know
If him get future for music make i bend😂😂
😂
😂😂😂
😂
😂😂😂😂😂😂
Wahala wahala wahala wahala wahala😂😂😂😂😂
True true,dis guy don commot for human being
Take it easy dude.
Everyone dey face in own P too.
If you have a good management and money for promotion now is your time to show what you have
This one done smoke clark wey them borrow money buy 😔😔
😂😂😂😂😂
Anybody wey comment anything good or see any substance for this guy music career, that person self don commot for human being 😂😂😂😂😂
Nice one 👍
Abi this guy na content creator?😂
This guy loud strong ooh.
He's making sense with his explanation tho😊
That’s because you self don commot for human being
@😂chukwuemekaodoro8820
😂😂😂@@chukwuemekaodoro8820
😂😂
@@chukwuemekaodoro8820😂😂
Abeg oooo which country 😃 is this again
Edo man , upper boys 😂
Music producers are really seeing wonders out there...😂😂😂
Bro u don actually
Comot for human being 😊
No be lie big brother, ah swear!
Ok if person no cry,dem no fit sing d song?
Omoh no inspiration behind this music o😂
The best 😂😂😂
Enter bush if human being don tire you
Haha bro I tire oo 😌😎
This is crazy 😂😂😂
😂😂😂 it's nice bro
First here but don't know what to type 😂
Funny you😂😂😂
omo na true oh
U don commot for human beings but u go human being studio go sing 😂 human being still interview you
Lol❤
😂😂😂
10 years at the bar how many beers ? 😂😂😂😂😂😂
0:17 😂
na tru we don comot for human being.
Baba don blow mucanti
Wow that's Not Easy
Please oh as you commot for human being, Let the HOLY Spirit of God possess you in spiritual realm, not of devil 🙏 Repent and give your life to our lord Jesus christ every thing will be fine 🙏
Family 0, Village people 1
👍🌹👋
No wonder sabinus followed him he is a comedian
Nobody knows tomorrow
It's abnormal to live a normal Life.
Say no to drugs 😂😂
Music is not your call bro don't derail or do not deceive your self
Not for kids,promoting weed and smoking
This guy nor normal
He don over high
😂😂😂😂😂😂❤❤
Mumu akaria
This one no get future
I don't even know what to say
Me sef don comot for human being 😂
You try😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Comedian 😂😂
This guy go don baff mic with spit as e de commot from human being
I don commot for human being
Nothing you can tell me this guy is a smoker
He has poor hair grooming,fashion and style though,looks a bit unkempt.
I swear🥹💔
Hmmm
I feel so deferent 😢😂
Charge and bail lawyer