ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
People way die before Internet really missed a lot 😂
My sister manage the one wey you see😂😂😂 God bless you ❤
Omo this girl kpekus line up well well.., e swell up o 😂
You dey drink action bitters to fortify yourself😂😂😂😅
Omo this girl fine oooooo she dey enter my eyes
You dun dey craze Omoroboghene! Sho.
But normal Rukky dey always stand on point at least if you won go carry woman you need fortification 😂😂😂
My sister nor vex ehhh😂😂😂
And again rukky ....she is the most beautiful girl of them all 😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤
So person wey pay u #50k....him pr**k no suppose to dey stand abi 😂😂😂😂
Rukky this is the only girl weh de give u am hot hot 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂she mo de gree u😂
If na u rukly u no go ever gree oo 😂😂
Sister understand my guy na 😂😂😂😂
lol omo I off 😂precious obioma chukwu
This girl too sabi act I swear 😂😂😂
This girl na funny girl, rukky abeg beg oh, ashawo no get joy, I experience this same issue one say.
How much you give am?😅
I like the way you guys make it look real 😎,keep it up 💪
😂😂😂
Rukky on set😂
Make e no b say na diz babe go later kill our Rukky oo😂😅
Mange the 50k na sometimes e dey be like that..Una go dey see rukky finish o... which one be say make rukky come wash ur car?? Una go dey put rukky for talk o...na 50k we hear no be 500k just manage the 50k..we no dey craze😅😅
Which one b God bless you 😂😂
Rukky my man😂😂😂😂
She's a gud actor 😂😂
Rukky you go select better babe for your 70k wey them dey pay you? 😂😂😂
Thank god rukky no commot wig this time 😅
Oga giv her, her money
You supposed to hear 5k AJEH😂
Lol 😅 Rukky my guy 😂
E de belike that sometimes madam 😂try collect the 50k de play
Rukky the best 👍
Life is not a bed of roses indeed, my sister manage am 😪😂😂
God bless you 🤣🤣🤣🤣
Rukky 😂
😂😂😂😂
Rukky my man, ar noo u now u nor fit loss guards
Even Ashewo call Rukky by him name..."Rukky" like say na serious relationship
Where evidence say Una talk 500k or contract agreement 😂
Rukky hand don touch you today
Rukky I believe you
HAHAHAHA, CHAIIII RUN OOOO.
The girl be like calaber girl oooo
She is from IMO state
u dey earn 70k and u dey give ashewo 50k, na people like una dey give this ashewos levels😅
#500,000 for a night is enough for you to start to pay tax to FG.Change your way for better.
Come and whah?! 🙄😂
The girl use style they cover her t.t.
😂😂😂😮
Rukky u have met your match.
7:28Is that guy among the 500k ?
Is that guy on yellow among
This one enter ur neck oo my guy
Rukky go wash piant
U eh 😂
Which kind of girl be dis nawaoo always showing madness na follow come
😂😂😂😂😂😂😂😂
50k na block oo
You will wash
First to comment Pin my comment ❤️❤️❤️
Rukky this igbo girl no dry gree oooooo
😂😂😂😂😂

#500,000 for a night is enough for you to start to pay tax to FG.
Change your way for better.
Come and whah?! 🙄😂
The girl use style they cover her t.t.
😂😂😂😮
Rukky u have met your match.
7:28
Is that guy among the 500k ?
Is that guy on yellow among
This one enter ur neck oo my guy
Rukky go wash piant
U eh 😂
Which kind of girl be dis nawaoo always showing madness na follow come
😂😂😂😂😂😂😂😂
50k na block oo
You will wash
First to comment
Pin my comment ❤️❤️❤️
Rukky this igbo girl no dry gree oooooo
😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂