"All this chain na because him dey into blockchain" 👏👏😂😂... Whoever came up with that punchline deserves a very chilled bottle of beer. 😂😂 Great skit as always, Nduka & crew.
😂🤣🤣😂, i swear i like that guy tactics, (no mind am he day lie for ur head, he talk say money don die for aza, na true. God forbid) abeg i no fit laugh abeg 😅😂
"My mama talk am say, person Wen sweep Wen no pack am go sweep again Wen breeze blow". 😂😅😂😅 Ndu baby, u are always bursting my skelewu with Ur punchline. Nice one and keep up the good work.
"All this chain na because him dey into blockchain" 👏👏😂😂... Whoever came up with that punchline deserves a very chilled bottle of beer. 😂😂 Great skit as always, Nduka & crew.
😂😂 Wallahi!!
Better chilled beer 🍺no be small 😂😂😂😂
Olupapa. Lol
🎉swears😂😂😂😂😂
This guy's are good😂😂😂
This Ndu baby is a very intelligent person. I love his power and use of rhyme in all his skits
This year of "We no dey gree", who no show you road no suppose know your location😂😂. Nduka, God bless Ur hustle
Gradually I'm getting addicted to this Ndu Baby...Big ups bro, I love the mad blend of vibe+lyrics+energy 💯
Ndu Baby dey finish this aza man character, exactly how those azamen dey sabi give stories 😂😅
😂🤣🤣😂, i swear i like that guy tactics, (no mind am he day lie for ur head, he talk say money don die for aza, na true. God forbid) abeg i no fit laugh abeg 😅😂
Ndu baby Dey pick him fight o. Smart move😂😂😂
"My mama talk am say, person Wen sweep Wen no pack am go sweep again Wen breeze blow". 😂😅😂😅 Ndu baby, u are always bursting my skelewu with Ur punchline. Nice one and keep up the good work.
"Make I nor go die before aza this year"😭
In love with this aza man video....me wher stay for yenegoa wetin be Chinese yen
This will be the best way to resolve dispute this year😊😊
As in no gree for any body this 2024
I swear, no long talk 😂
Lol no gree for anybody
This Aza man don dey number one oh! Well done Nduka!! Funniest character right now!!!
You should start the "Chronicles of Aza man"
Seconded...😅
Thirded
Hun say make him no come first aza die this year 😂. This punchline eeh 😂
Baba say no mind am him dae lie for your head😂
Whenever I see ndu baby piam straight expecially when he do the Azza man
Senior man this one enter welll
😂😂 The first time nduka run leave percentage.
Moscho😂😂 NDu baby mad aza man🤣🤣🤣
The power of cutlass is the beginning of wisdom for azaman
I de tell you 😂😂😂😂😂
I think say dey no dey play with baby 😂😂😂😂
Wonder the wonderful!
Mr WONDER-FULL!!!
Ndu no wan first aza die this year oh😂😂😂
Who sweep dustbin wey no pack am, go sweep am again when breeze blow
😂🤣yalll funny ooo s.o from Amsterdam!
This other money never die for AZA 😂😂
LIBERIAN 🇱🇷 let's gather here ❤
Abeg na true say money die for Aza😂😂😂😂😅😅😅😅😂😂
Me wey stay for "yen"agoa for seven "yea"rs wetin be " yen" baba "yem" the job na
Ndu Baby 😂 nice one my brother at least we don see person wey pass you
Him deh lie for your head 😂
I don laff tire... I love this Azaman Ndu Baby, I watched this clip like 5times, I am addicted already. love from Cali.
Where nduka dey get ein words from .. lyrical ndu😂😂😂
Just Dey future mozkoh for anything aza content,he sabi walai and so funny,once I see am I shout lakaka 😅
Moskoh my Gee 🤣🤣🤣🤣
Undu baby
Aza baby 😂😂😂😂😂😂
U go explain tired 🤣🤣🤣
This is great
I too like Ndu baby....you always deliver
Make I nor go first aza die this year o😂😂💔
No be small thing oh 😂
Ndu Baby m ur top fan ❤ bless me boss 🙏
Ndu baby Aza baby😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤❤
Ndu u no fit kill me 😂😂😂 , to funny
Love seeing mozko here 😂😂
Nei baby no body go gree for you this year 😂😂😂😂😂😂
Make ndubaby make 1 rap music for pidgin, no be say, i say make e enter music o!
We go love to see a series AZAMAN...
Go make sense
Ndu baby Better behave fine for where mozkoh dey ooo
Ah swear u too much😂bro
Your mind nor go touch ground 🤣🤣🤣🤣
No gree for anybody oo 😂😂😂 you people will not kill me 😂😂😂😂
Best of all
Best aza man😅😂
Great skit Nduka
Mozko way e dey walka plus cultist wey u jam for aza
We need more aza man videos 😂
Do chronicles of Aza Man
No mind am, e dey lie for your head😅😅😅
Ndubaby don see the one wey pass am
All these chains na because is into blockchain🤣😂🤣😂.
Are you guys okay all?🤣
Where Una dey get all this talk🤣😂🤣
😂Aaaah. Aza man fear death, no be small
Cultists wahala 😂
Ndu baby you don see the one way pass you
You for tell am money don die for aza make you self die join😂😂😂
Johanu Johncomedy mart😂😂 china
I pity y”all middle men 😂😂😂
These guys ehh them too funny
😂😂😂😂😂😂😂
Nduka kuku kee me as na baby year.😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
🎉aza man
Punchline and rhymes
😅😅😅😅😅💦 Aza man confirm code nor….I sure he nor even cut % for da transfer…..e bad eh 😅😅😅😅💦 e really bad 😅
Ndu babe u get mouth kperere😂😂😂😂😂
I love this azaman
“God forbid” 😂😂😂
Nor gree for any body this year 😂😂😂
Money don die for aza 😂😂
Dem no dey tell cultist this kind story o.
Nduka you get winch😂
Am beginning to love this guy 😂❤
Sincere fact 👍 who nor show you road nor supposed know your location ✊⛄🎄⛄🎄
Watching U from Bauchi State sir
Who swipe dorty no pickam go swipe again when wind blow😂😂😂😂
My mama say who sweep dustbin way no park am go sweep am again when breeze blow🤣👏
I bow for Ndu baby😅
Ndu baby 😂
Body for tell you 😆😆😆😆😆
❤❤😅😅🎉🎉USA
I just de laugh since, na old testament laugh
Much ❤for nduka
So money no die for aza again 😂
Aza man ✊🏿💪🏿
E body dey vibrate 😂😂😂😂
Ndu baby
You wey dey enter comment section, I greet you boss. Happy baby year 😂
No gree for anybody...na the year be dis ...
Ndu baby. 😅😅
Hot Boy 🔥🔥🔥 Ndu baby
Ndu baby 😢😅😢😅
Aza man!!!😂😂😂
Mosko 😂❤
Aza vibes sweet me pass.
Ndu baby is the best
Nduka the champion
Nduka aza man hahaha 🤣🤣🤣