ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Phone wey low go full, phone wey full go low. Our prayer na make our charger no first us blow.
😂😂😂😂😂 real talk...
Punch lines 😆
So you want first charger blow ?
@@G-spotmedia Normally
This guy get bars... Baddest punchline
If january no March June may 😂😂😂😂 mad punch line
This guy is sick 😂
The way Nduka dey use lines ehn, which one b bus driver and gala seller again 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Hold up wer dey pain driver na im d give gala seller joy! Fact
Hold up wet dey give drive pain, na him dey give Gala seller joy
This character really fits nduka. Am glad he found his path , like sabi did..
Nor be lie, I dy like dis ur aza skit more and more again
He's playing the role of a typical Yahoo boy 😂😂😂😂 so accurate 😂💯
Mad skit.... You just gats like nduka, baba too good, especially when he dey aza man mood
Nduka you are doing well. I love this skit and the others you have been dropping. Keep up the good work
Thank you
Rain that beat u today will wash your Benz tomorrow.. omg😂😂😂 nduka u re really G. Sending u ❤ from🇬🇸
Every aza skit fresh like new bread 😂😂😂
Seriously I love the energy in this guy😂
Yeah
Ndu baby! You be aza GOAT 🐐 😂😂😂 rain way beat you today, go wash your Benz tomorrow, put call! Your aza sure 😂😂😂 abeg I need aza, for pickup
I too love this guy😂😂😂😂😂
Always giving the best
Nduka normally you too much 🙏
Aza man don jam Wise one 😂😂 e clear
"IF JANUARY NO MARCH JUNE MAY" 😂😂😂 LYRICAL COMEDIAN
Aza man got played 😂😂❤❤
Like SERIOUSLY 😆
holdup wey dey pain driver dey give Gala seller joy😂😂😂
That part got me.. It's true though
Hahahaha,na hold up wey de pain driver na e de give gala seller joy😂😂😂😂😂😂
Well done Nduka , you've become your own man
Thank you verry much bro for all put God first start tell yourself the truth be consistent creat a good contains am a french man from Cameroon living in Dubai i like the whole team
Nice skit ❤
Baddest AZA😂😂😂❤️🇬🇭
Aza man no collect percentage for the first 200 naira wen him pick from ground 😂
For am to pick the 200 wey drop, that means en sure😂😂
U dey give me joy 😂😂😂😂😂❤
Ndu baby is too good 👍
Them run ndu baby street 😂😂🤣🤣
This dey use proverbs dey derraud people.😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 see creativity
Nduka 😂😂
This is dope 🙄
Nduka no dey chop people money oh. That kind of aza man,no dey last for street
This ur parable na wise man own 😂😂
Una too hot 🔥🔥
Is the last sound for me 😂😂😂😂
Nduka leave skit enter street na you r calling be this 👍🏾✊🏾😂😂😂
Nice 🎉 work nduka😊
Always enjoy your azaman skit bro 😊 please, make it more frequent ! It's powerful !
Yeah... like SERIOUSLY 🙂
😂😂 you must be a yahoo boy
Those guys are something else 😂😂😂😂
It’s the proverbs for me nduka my baby 😂 but the makeup looks good on the guy oo 😂😅
❤❤❤ my real gee I swear rain 🌧️ we beat us today go wash our Benz tomorrow ❤
I love this skit
“If January no March, June May.”
I just like this comedy
Smart guy 😂😂😂
"phone wey full go low".....definitely using that one
If January no march, june MAY... #punchline 🤣🤣
All this mhen don loose guard sabi wan
Aza wey no dey sleep😂😂
Chai 😊😊😊😅😅
this one enter ❤❤
Money don die for aza😂😂😂
This guy Nduka can talk abeg
HahahaNo kind threat wey Aza man never hear for street 😁
One one 😆😆😆😆😆😆
Love the angle of your content...😂...more grease😅
Omo you have mad content😂U too good 😂😂
Ndu baby on it❤❤
Las las dey don run azaman street😂😂😂
Our prayer na make charger no first us blow
😂😂😂Aza sure
Aza man as met his match 🤣😄
😂😂😂Aza man🇬🇭😅
Omo una dy do ohh 😂😂
So funny 😀😀😀
I don dey love Nduka baby pass Sabi Nwa😂
😂😂🤣🤣😂😂😂🤣😂😂😂😂I like this!!!
Watin Nduka see even if elder climb mountain e no fit see am
Nduka babe
Nduka Aku
Active 2, 4, 7, 8...But you dey sleep 😂
😆😆😆
@@cryptocurrencyawareness they no dey stress baby 😂
😂😂😂e dey whine
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣fine girl
This nduka na real yahoo/street guy and this street work go fit am pass this skit he dey do 😂😂😂😂
No be lie aza too sure
I like unduka Mount
Make God no let our charger first us blow 🙏
aza vs aza
Una dey try normally 😂😂
Yahoo pass yahoo 😂
Aza man 1,1🤣😃😂
Ndubaby🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😅😅😅
Another dimension 😂
Believe I will follow yo guys from today making Eva since been watching yo guys...unah play real street 💯 👏 👏 👏 😅
Street take over
Aza sure ndu babe 😂
Ndu baby 😂
This guy get words
Aza man don see shege
Wait. ...like nobody is talking about the disguise, I no know say that guy too de mad like that o
I like this lol
Guy you good LMAO
Baba don pick free dollars 😢
Azama pass azama nduka you fill am?
Mr lyfe how far 😂
😅
1-1 😂😂
❤❤❤❤

Hahaha
No kind threat wey Aza man never hear for street 😁
One one 😆😆😆😆😆😆
Love the angle of your content...😂...more grease😅
Omo you have mad content😂
U too good 😂😂
Ndu baby on it❤❤
Las las dey don run azaman street😂😂😂
Our prayer na make charger no first us blow
😂😂😂
Aza sure
Aza man as met his match 🤣😄
😂😂😂Aza man🇬🇭😅
Omo una dy do ohh 😂😂
So funny 😀😀😀
I don dey love Nduka baby pass Sabi Nwa😂
😂😂🤣🤣😂😂😂🤣😂😂😂😂I like this!!!
Watin Nduka see even if elder climb mountain e no fit see am
Nduka babe
Nduka Aku
Active 2, 4, 7, 8...
But you dey sleep 😂