Olamide and Phyno are no doubt one of the greatest music artists in the industry currently. In this video, we will be comparing Phyno's fortune to Olamide's forune. Do like and subscribe pal.
Una just da here da comment rubbish this one naw old update naw olamide new house never reach phyno net wealth? Olamide and phyno can never be in the same level olamide get money pass everything pass by far.
@@emekaisu3123 And again me I don know say na ungrateful people una be for comparing olamide with phyno Who sabi phyno if not for olamide abi u think say na that stupid igbo rap we go dey hear 😂😂😂
When you come to Ghana Olamide is well known as a top don that Phyno .. Olamide is a genius and seniormost to phyno .. we all here in Ghana 🇬🇭 know how dhope and Elegant Olamide is
The thing is so surprising to compare olamide and phyno together olamide is bigger boss and let me tell you something brother don't do that again compare kizz Daniel and phyno together
Phyno 🐐 goat of the industry..
Nobody fit drag with you... Your rap dey sweet.... But Dem no fit talk am bcuz u pass dem
Phyno is very unique
Phyno is the best 💖💖💖💖💖
Phyno still remains the Greatest
Sorry ooo
Phyno speak dat shit into existence ❤❤❤❤❤
I prefer phyno
Ajeh, you sabi..
Phyno na senior man
Phyno still remains the biggest 💪💪
Sorry oooo
Phyno Na baba, see collections bro.
Thanks for dropping your opinion pal. Do subscribe for more.
Phyno is the best
Phyno for life❤❤
Why u dey compare phyno with he helper
❤❤❤
Ok I hear u
Phyno king🎉🎉
Olamide and phyno is 100%
Abeg una supposed know. Phyno is nobody mate for this industry
Dey play 😂😂😂
Phyno is always the best
Asin their manager you be nauh..@ Mr poster
Phyno is lord boss bro see investment God when I go blow like phyno
Olamide Badoo is the Badest ❤️❤️❤️
Which kind mumu talk be this , make una no Dey compare olamide with any artist abeg
Everybody no say olamide naa low key life with better investments
You just know
GOD Bless You
God bless you bro
Aje💯❤️
Go and check phyno 🐐 too...
Make you no dey sleep dey talk say na one person sabi, wen u never. Check others..
Phyno 🐐
Shey you Dey confirm all this things before you make your video
olamide is the boss
Phyno u are too much
❤❤
Wow phyno is reacher dan
Who Support phyno ❤
If what you are saying is true that means one of phyno's house will buy olamide two houses, bros check well you are not sure of what you are saying.
❤
Bro Eastern rappers make money through d back door if u don't understand ask around , they might not b as popular as others but richer than all
Phyno self know say Olamide na he boss. he self dey give baddo the respect
Sharap bro Olamide nor be him boss but mentor Phyno respects him and it's normal
Na because u b werey 😂
I know u capping. Phyno surpass olamide like hurricane
Lol sha 😂
Chairman Phyno is not from Enugu please correct yourself
But, that's what his Wikipedia page 📄 says .
@@richpeopletalks Chairman, Phyno is from Awka where I reside.But note, Wikipedia can be wrong, not everything written there is true
Phyno is richer
How come you know all these things? Them dey tell you? Una go just cook up something to get views
Una just da here da comment rubbish this one naw old update naw olamide new house never reach phyno net wealth? Olamide and phyno can never be in the same level olamide get money pass everything pass by far.
Phyno can't carry last ooo
Olamide is always the best all the time 💘
Ajeh
Fake news
Why comparing Prince Phyno to Agboro Olamide naw Olamide never chop naw to compare with Phyno. Olamide na Jaywill there mate
What kind of trash are you talking about
waythin day worry una now na see finish reach there so how you go day compare olamide with phyno. even phyno day look up to olamide na
You na mumu for this comment
Better Mumu sef, how phyno dey look up to olamide, Even olamide know say phyno Don pass am...
U dey smoke?
Which one be phyno dey look up to olamide
@@promisechidinmanwachukwu9309pass am for where ?? 😂😂😂 wetin Phyno dey do exactly ?
This guy dey craze for comparing phino to olamide olamide na baba na
Why you Dey compare phyno to him helper
Which kind nonsense talk be dat
@@emekaisu3123 you suppose ask your phone before you type am 😂😂
@@emekaisu3123 una no get single memory because of say una be igbo u just dey type rubbish
@@emekaisu3123 And again me I don know say na ungrateful people una be for comparing olamide with phyno Who sabi phyno if not for olamide abi u think say na that stupid igbo rap we go dey hear 😂😂😂
@@Scenas_Tv phyno is better, olamide is just more mainstream
When you come to Ghana Olamide is well known as a top don that Phyno .. Olamide is a genius and seniormost to phyno .. we all here in Ghana 🇬🇭 know how dhope and Elegant Olamide is
The thing is so surprising to compare olamide and phyno together olamide is bigger boss and let me tell you something brother don't do that again compare kizz Daniel and phyno together
Okay sir. 👍😂
Phyno know his mate olamides boy fireboy is bigger than phyno
Thunder fire you for saying that fireboy is bigger than phyno
Ogun will kill all ur generation..how I wish I know u,u would have been dead by now
No be lie you talk my brother the thing is so surprising to compare olamide and phyno together olamide is bigger boss for where phyno dey nah
Shey you Dey confirm all this things before you make your video
I prefer phyno