Rema isn’t the best, he had a one hit wonder, that’s not the best. Rema has a way to go to be classified as the best. Wizkid, the first, Burna Boy and Davido position in history has been cemented. Wizkid is the most decorated African artist and led the way taking Afrobeats to the world, Burna Boy selling out stadiums don’t make you the best, Wizkid was selling out venue before Burna Boy, Davido and Rema.
Asake 4 lyf . U too sweet. U are de best. u are my mentor . Mr money💸💸💸💸💸🥶🥶🥶 4 lyf.
rema all the way abeg
Rema is the best
Seyi vibez net worth pass all this own ❤
Shallipoppi and Remy my ghees ❤
Asake na baba dis guy with short years oh
rema is the best i love you
Rema is the best one ever
Davido
De boss💥
More nah better put Wizkid for top 1❤❤
Rema 1
Omah lay 2
OMAH LAY first then rema
Rema is dey best
Really?
#Rema is too good
This quyz are coming more, Nigerians 🇳🇬🇳🇬 are born artist 🆒🆒🆒✅✅✅ Amazing 🤩
if you are for rema gather here
REMA!!!
@@IsraelAdeobahey i need to joined you
@@IsraelAdeoba please
REMA is the best for ever
🎉❤
Just Ask your questions about what is 🎉😢😅
RrEeMmAa 4 life
All of una dey craze
Rema❤
Rema is the best of all
Nah 0:39
We love you 💜 rema
Rema 🎉❤
he will always be the best🥰🥰🥰🥰🥰🥰🥰🥰
Rema 🤟
Rema my favourite
Rema all d way
seyi vibez 🎉
And rema
I love them all
Rema us the richest
Bella Shemuda my favourite
Rema my GGG
Asake you too sweet
Phyno fino, my raw model
Rema
W
W
I love them al
Rema is my brother I am not jocking
No blow lie
Shallipopi 1
Asake for life
love Shallipopi
well for rich
I love asake
Na why we call asake Mr money 🎉🎉🎉🎉🎉
Rema is dya daddy 😍
This no go school
Rema🥰♥️🌹🎉👏👏
So khaid get money pass seyi vibez
Asake is de best ❤❤❤❤
yoo thanks indeed he is mr money
❤ like that
🥶 money
Nurideen mumuni❤😅
Ahh seriously rema is good singar but i was surprised of him benshin zlatan and others artists that first him into music industry
Where my Rema dey
I thought is dongazzy that sind rema in his records lebel
Yes, he's signed in Both Don Jazzy Marvin's record and Don jazzy Brother D Prince "Jonzing world" record
Rema h.i.m no be bolo
Shalipopi o
Where seyi dey
👏
❤
So dem shally,blaqbonez rich pass Zino 😂😂😂
Why kizz daniel does not listed,or his above them right
Una Dey mad zino no get money Abi 😏
How you dey know
What about joeboy
Joeboy nah big name nah
Zlatan were
Brr you dey cap 🧢😅💔😡
E b like say dis guy smoke people e con dey talk people network
What about Jeriq
What of shallipopi inko
Wetin you dey talk seyi vibes no get money abi
What about davido
where davido and wizkid
Those ones Na baba Na bro,he dey talk about young artists
k
Zinolessky
Abeg una go check their account
Khaid was born 2004
Don't estimate what your are not sure
Asin 😢 how u go say shallipoppi Na 150k dolls Na😢 thats an insult 😢
What about chike is he an old man
U dey their bank accounts
If Ruger has more money than Tems then this list is not accurate… ‼️
What of Ckay
Dis guy dey talk rubbish
you are talk rubbish
No be lie
@@Shallipopi4914like seriously, khaid born in 1998 a 20 years old or 21 😅😅😅
Where is sayi vibes
so khaid is richer than seyi vibez
rubbish
You said khaid was born in 1999, bro your source no clear
What of buju
12:58 this na nonsense
Where is seyi vibez u don't know what you are doing
Is Seyi vibez young??
Where is seyi vibez 😂
All this is not correct 😂
Abi shey khaid and shallipopi get money pass Seyi Vibez 😂😂
Na lie
Khaid was born 10 December 2004 not 1998
Na you born am
@@lilyoung7722 u na idiot na if to say ur phone get Google u no for reply me
Khaid 1998 😂
Ajej sense far from u ooo bro
U that do this video
What of David
Young young una no know English😂😂😂😂
Shey seyi vibes and zinoleesky is a joke to you
Rema isn’t the best, he had a one hit wonder, that’s not the best. Rema has a way to go to be classified as the best. Wizkid, the first, Burna Boy and Davido position in history has been cemented. Wizkid is the most decorated African artist and led the way taking Afrobeats to the world, Burna Boy selling out stadiums don’t make you the best, Wizkid was selling out venue before Burna Boy, Davido and Rema.
Ode
He's talking about young singers not O G them@@lilyoung7722
Zino nko
Na lie ooo this information all na fake
Where is seyi
Asake no they
Waste time I swear
Guy you mumu
Talking nonsense 😤
That's a lie