ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Mr eazi.... The richest musician and still very humble.... Extremely low-key ❤❤
Wetin be this
@@amirshake9803yeah broHe’s worth almost a billion dollars!Put some respect on MrEazi’s name Abeg
@@amirshake9803he's a billionaire in dollars so yh he's d richest musician
Na una dey know richest musician. Wahala 😂😂
Yeah is true he's richer than your big 3 ...Wizkid, Davido, and Burna boy 😂😂😂
This skit has forced me to comment for the first time on their contents. This is absolute wickedness 😂😂😂😂😂
I swear
Coach be pregnantooo with mood awings😂😂😂
This nearly killed me 🤣
You mean mood swing 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Mr EAZI ur grace collect linesman... That kin grace😂😂😂😂
football no EAZY if you doubt me ask Mr EAZi😂😂
Na grace 😂 no warm up 😅Linesman keh?? Mr Eazi wowed 😅❤
Nigeria. Our own dey always different 😂😂😂
This is the best of your skit I have ever watched and you earned my comment❤❤❤😂😂😂🎉🎉🎉
Coachy nice one... Mr. Eazi sef na very good actor.
This people dey cheat us oo😂😂😂
A whole Mr Eazi, football no eazi true true 😂
Omo Mr eazi don turn from sub to last man eazily
I see how the coach ein stomach dey grow every skit 😂😂😂😂
This coach wicked haba na 😂😂😂😂
E no easy for mr Eazi😂😂😂
This coach carry a whole Eazi handicap sha 😂
Great message all day ....Omo nah disgrace ooo😂😂😂
😂😂 Coach ein pot belly be different from normal pot belly ooh
I did not see this one coming 😅😅😅Mr Eazi🙌🙌🙌🙌
😂😂😂😂😂coach u dey cres i swear
A whole ezibanti line man ? 😂
😂😂..omor na grace o for go do lines man😂😂....Mr.Easi
Omo,this life no balance at all for Mr. Eazi. 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅. Linesman how? A whole Eazi 😂😂😂😂
Him go don give coach money 😂😂😂😂
Coach delete me this belly…😂na 3months😮😅🎉
😂😂 Omooo.. so on point.. weldone Mobike.. Thanks Mr Eazi ❤
Forget this guy funnyHighly creative
Chaiiii!! This one enter 🤣🤣🤣🤣
The way I shouted ahhh. I forgot I was at the library 😂😂
Great Love ❤😅
See as you wicked a whole Mr Eazi😂
Emotional Damage 😂💔
Football is not eazi. Kudos to you @mreazi for your huminity and humbleness
To be a lines man na grace ooo😂😂😂😂 or you still want to be on bench 😂😂
Mr EAZY think say football easy 😂😂😂😂
hahahaha Una no go use laf kill me 😂😂😂😂😂😂
This coach belle sha 😂
Omo industry don hard o, Mr EAZI don dey act skit ?? 😂😂😂😂
You are talking to the richest musician in Africa right now
Pls don't be naive
Typical black man he’s supporting brother and look at your mindset
@@jacobsonking388for him mind Mr Eazi don broke?! 😂Lmao! Social media funny people
A whole Mr Eazi 😂😂😂
Grace lead you to where you no know..😅😅E no Eazi
Talk about bursting a player's bubble Hahahaha
This is typicall Nigeria local football pitch😂😂😂😂
That kind thing. 😂
This coach is wicked😂😂😂😂😂😂
Them dey cheat us badly
The coach belle 😂
In life direction is more important than speed
This 3rd guy on low-cut resembles mainoo
Chai😂😂A whole Eazi😂
Which kind belle be thiz 😂😂
Omo e shock me😂😂
I de see my guy don leave badagry go pursue inn dream
Barcelona should apply this method 😂😂😂
Moral of the story, don’t be too quick to judge… and…. Don’t be too quick to laugh at others cos you were called. You could end up like Mr. Eazi. lol😂
I sabi tht guy on white polo
Na grace❤
I didn’t see this coming 😂
Enyia ahu odikwa gi 😂😂
He shock you abi. Lol Thxq
Mr Eazi take it easy 😅😅😅
Linesman wan warm up😂.. eazi life
This is wicked 😂😂
Na grace o! No be by who come field first.
Na my fav you de Wyn coach
I didn't see that coming 😂😂
Mr Eaziiiii
I was in onikan stadium the day ina come shoot this video on Wednesday ooo 😂😂😂, bros show me love na
Make them show love?? Omo! Nigerians and begging style 😂
Good one 😂
Grace dey play
Lines man 😂
I could swear no one predicted the twist.
E no really easy for mr eazi😂
Mr eazi dey ball sha
Glad to see u eazi
Mr Eazy easy na😂😂😂 that one no be grace na disgrace😂😂
😅😅
They do me the same thing 😢 that's why I quit football 😅
Mr Eazi omo na Grace
Boss maximum respect 🙏
A whole Mr Eazi na you carry handicap
This Coach belly like a balloon
Where is Mr Eazi these days
Call aunty T.O immediately, abi d coach no know say you fit buy the pitch and sign every living thing there
Zagadat Mr Eazi ❤❤❤
This coach is only good for coaching empty park ooo😅😅😅
oh yawa oo😂😂😂
Omo you good oh
God abeg 😅😅😅
This coach na werey sorry en mr eazi normally é no dey eazi
E no eazi at all😂😂😂
Na grace Oooo
Billion at linesman
Is this Mr Eazi or my eye de pain me???
Football no eazi for Mr eazi
E pain am😂😂😂😂😂
Football is not EAZY 😂😂😂
Olayinka I see u brother 🤞💜
Sa what....savage
Mr boss ezi 🇬🇭🇬🇭🇬🇭
He is from Nigeria but he stay in Ghana and Nigeria most of the time
Mister easy Football is not easyTake it easy Warm up easy Talk to coach easy...
Mr eazi.... The richest musician and still very humble.... Extremely low-key ❤❤
Wetin be this
@@amirshake9803yeah bro
He’s worth almost a billion dollars!
Put some respect on MrEazi’s name Abeg
@@amirshake9803he's a billionaire in dollars so yh he's d richest musician
Na una dey know richest musician. Wahala 😂😂
Yeah is true he's richer than your big 3 ...Wizkid, Davido, and Burna boy 😂😂😂
This skit has forced me to comment for the first time on their contents. This is absolute wickedness 😂😂😂😂😂
I swear
Coach be pregnantooo with mood awings😂😂😂
This nearly killed me 🤣
You mean mood swing 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Mr EAZI ur grace collect linesman... That kin grace😂😂😂😂
football no EAZY if you doubt me ask Mr EAZi😂😂
Na grace 😂 no warm up 😅
Linesman keh?? Mr Eazi wowed 😅❤
Nigeria. Our own dey always different 😂😂😂
This is the best of your skit I have ever watched and you earned my comment
❤❤❤😂😂😂🎉🎉🎉
Coachy nice one... Mr. Eazi sef na very good actor.
This people dey cheat us oo😂😂😂
A whole Mr Eazi, football no eazi true true 😂
Omo Mr eazi don turn from sub to last man eazily
I see how the coach ein stomach dey grow every skit 😂😂😂😂
This coach wicked haba na 😂😂😂😂
E no easy for mr Eazi😂😂😂
This coach carry a whole Eazi handicap sha 😂
Great message all day ....Omo nah disgrace ooo😂😂😂
😂😂 Coach ein pot belly be different from normal pot belly ooh
I did not see this one coming 😅😅😅
Mr Eazi🙌🙌🙌🙌
😂😂😂😂😂coach u dey cres i swear
A whole ezibanti line man ? 😂
😂😂..omor na grace o for go do lines man😂😂....Mr.Easi
Omo,this life no balance at all for Mr. Eazi. 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅. Linesman how? A whole Eazi 😂😂😂😂
Him go don give coach money 😂😂😂😂
Coach delete me this belly…😂na 3months😮😅🎉
😂😂 Omooo.. so on point.. weldone Mobike.. Thanks Mr Eazi ❤
Forget this guy funny
Highly creative
Chaiiii!! This one enter 🤣🤣🤣🤣
The way I shouted ahhh. I forgot I was at the library 😂😂
Great Love ❤😅
See as you wicked a whole Mr Eazi😂
Emotional Damage 😂💔
Football is not eazi. Kudos to you @mreazi for your huminity and humbleness
To be a lines man na grace ooo😂😂😂😂 or you still want to be on bench 😂😂
Mr EAZY think say football easy 😂😂😂😂
hahahaha Una no go use laf kill me 😂😂😂😂😂😂
This coach belle sha 😂
Omo industry don hard o, Mr EAZI don dey act skit ?? 😂😂😂😂
You are talking to the richest musician in Africa right now
Pls don't be naive
Typical black man he’s supporting brother and look at your mindset
@@jacobsonking388for him mind Mr Eazi don broke?! 😂
Lmao! Social media funny people
A whole Mr Eazi 😂😂😂
Grace lead you to where you no know..😅😅
E no Eazi
Talk about bursting a player's bubble Hahahaha
This is typicall Nigeria local football pitch😂😂😂😂
That kind thing. 😂
This coach is wicked😂😂😂😂😂😂
Them dey cheat us badly
The coach belle 😂
In life direction is more important than speed
This 3rd guy on low-cut resembles mainoo
Chai😂😂
A whole Eazi😂
Which kind belle be thiz 😂😂
Omo e shock me😂😂
I de see my guy don leave badagry go pursue inn dream
Barcelona should apply this method 😂😂😂
Moral of the story, don’t be too quick to judge… and…. Don’t be too quick to laugh at others cos you were called.
You could end up like Mr. Eazi. lol😂
I sabi tht guy on white polo
Na grace❤
I didn’t see this coming 😂
Enyia ahu odikwa gi 😂😂
He shock you abi. Lol Thxq
Mr Eazi take it easy 😅😅😅
Linesman wan warm up😂.. eazi life
This is wicked 😂😂
Na grace o! No be by who come field first.
Na my fav you de Wyn coach
I didn't see that coming 😂😂
Mr Eaziiiii
I was in onikan stadium the day ina come shoot this video on Wednesday ooo 😂😂😂, bros show me love na
Make them show love??
Omo! Nigerians and begging style 😂
Good one 😂
Grace dey play
Lines man 😂
I could swear no one predicted the twist.
E no really easy for mr eazi😂
Mr eazi dey ball sha
Glad to see u eazi
Mr Eazy easy na😂😂😂 that one no be grace na disgrace😂😂
😅😅
They do me the same thing 😢 that's why I quit football 😅
Mr Eazi omo na Grace
Boss maximum respect 🙏
A whole Mr Eazi na you carry handicap
This Coach belly like a balloon
Where is Mr Eazi these days
Call aunty T.O immediately, abi d coach no know say you fit buy the pitch and sign every living thing there
😂😂😂😂😂😂
Zagadat Mr Eazi ❤❤❤
This coach is only good for coaching empty park ooo😅😅😅
oh yawa oo😂😂😂
Omo you good oh
God abeg 😅😅😅
This coach na werey sorry en mr eazi normally é no dey eazi
E no eazi at all😂😂😂
Na grace Oooo
Billion at linesman
Is this Mr Eazi or my eye de pain me???
Football no eazi for Mr eazi
E pain am😂😂😂😂😂
Football is not EAZY 😂😂😂
Olayinka I see u brother 🤞💜
Sa what....savage
Mr boss ezi 🇬🇭🇬🇭🇬🇭
He is from Nigeria but he stay in Ghana and Nigeria most of the time
Mister easy
Football is not easy
Take it easy
Warm up easy
Talk to coach easy...