Who education help, Money is better than education by all means, Education go just highlights your way small, Igboro gan loga n gbe,which is money Naa money me i they find, Especially in this country, education is just like suffering yourself, The kind money way i they see for my hand work, monthly salary no fit pay it lailai,
Lawyer Kunle dey stay inside duplex with good interior he still go do ritual 😅
I wonder oooo 😂😂
Like I don’t understand ooo ‘you no get money and you dey live in this kind house 😂😂😂okay Dey play lorukoo yin oooo 😂😂😂
You're welcome to herbalist Medicine Concept. Ogun ibile todaju ❤❤
2018 one of my friend do the same work like d thing dey work oooo
I want to join this group
Love you ❤❤❤❤
Those dresses shaaaa u na no go kill me
This is Good acting 😂
News maker abi wetin akg talk
Apa nah werey 😂😂😂😂
Education is better than money
Dey play
0.35min-0.46min...Jo barry😂😂
You go carry sacrifice of 3 pap with Benz you never ready my brother, 😅 abeg go kee ram 😂😂
You wey u fit afford this kind house still dey do rituals
Education is better than money.😅😅😅😅😅😂😂😂😂
Dey play 😂
I shake my head for una
@@Augustafashola
Nah Lawyer Kunle talk am, no be me o.😂😂😂
@@afolabiabdulmujeeb9875 I know boss man 👨
Omg 😂
Go use am collect money for bank 😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😹😅
❤😂
😂😂😂😂
Aston idan
😂
😅😅
The Yoruba language is too much.. I don't understand the comedy anymore 😏😏😏
I thought they translating
Yes they kuku translate it
Is it because those guys are Yoruba It also happened with Igbo people . We need to learn our language
Watching from GHANA, you're right 😢😢
But there’s subtitle there nau , ehn you these people sef wahala too much 😒
Speak English language
Be like you no want view mugu try use pidgin next time learn from shaggy ode infact refund my data oleburuku
But subtitles Dey there na
Why una just be like this???
If you see him face to face can you say that ?weyre eda can't you read subtitle
You they live this kind house you still they do ritual
Wahala dey for here 😂
Who education help,
Money is better than education by all means,
Education go just highlights your way small,
Igboro gan loga n gbe,which is money
Naa money me i they find,
Especially in this country, education is just like suffering yourself,
The kind money way i they see for my hand work, monthly salary no fit pay it lailai,
Eyin ko l'egbon Nwabali? Yemi Elesho don dey ment. 😂🤣
I too love brother Nuru ❤❤
First viewer
Omg lol
Lawyer kunle yaf suffer 😢😂😂😂😂
The langage is really disturbing 😂
Lawyer Kunle where you dey?
Problem of Bombay by
First to watch
😂😂😂😂😂 0:39
You get this kind house yet you want to be rich😂😂 who you wan deceive
😂😂😂😂
😂
Education is better than money...
Education is better than money 😂😂
Love ❤❤❤
Abi oo
😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂