This girl na confirm Bini girl born and bred. I know she is Igala by tribe but she was undoubtedly born and raised in Benin City. Her pidgin is pure Bini pidgin . “See he Omomo for there o” “I fine to number nonsense” and so on and so forth
Camera God go bless you. You showed everything, even Phoebe yansh wey some guys like me be wan use scope see, you help us clear mind say "Oya see am". Many more greater heights for you camera man
All the anima is hungry they want to eat😂😂😂 human being is hungry in Nigeria anima is hungry in Nigeria who is eating the money in Nigeria the politician God save Nigeria😂
Goat and dog in Naija Zoo. Lol! 😂 Abeg O! your cameraman no know how to zoom in because I no see the goat and dog wella. Although sha he did a good job keeping the focus on your yansh.
Each and every time of the day I watch this girl skit, it gave me joy even when am so upset. Thank you phoebe God bless you ❤❤❤
She is natural
This zoo dhy inside benin oo😂😂😂
Their lion seff nor get strength to answer anybody😂😂😂
Ogba zoo
She just gives me happiness Everytime
Naija life strong even for animals for zoo😂
It's the voice for me🤗 watching from Namibia ❤
You are so funny 🤣🤣🤣
I love how real you are seriously 😅😅😅
PHOEBE...... You're just too funny😄😄....... Watching from LONDON
Na that horse part , make me laugh pass😁😁😁😁the horse the carry you go where you know noo😂😂😂
😂😂😂 the lions always Dey sleep oo. Na so we still pay go watch sleeping lion 😂😂😂
I can't stop laughing, the horse won carry u go ur kingdom 😅😅😅
I heard you say "" see it omomo."" It's been long I heard that. Great Edo Language
Girl, you make me laugh without going to a comedy show. Good job!
She said that's where I belong 😂😂😂😂😂
This girl na confirm Bini girl born and bred. I know she is Igala by tribe but she was undoubtedly born and raised in Benin City. Her pidgin is pure Bini pidgin . “See he Omomo for there o” “I fine to number nonsense” and so on and so forth
Camera God go bless you. You showed everything, even Phoebe yansh wey some guys like me be wan use scope see, you help us clear mind say "Oya see am". Many more greater heights for you camera man
My untold crush PHOEBE bless be God,for sending you to Nigeria the land of raw and real talents,God bless & protect you always.
Omo I too like her character she just dey live normal life ❤❤
Legend has it she is still on that horse till date 😂😂
Just love the lovely voice she has ❤
This girl will not kill person 😂😂😂🎉😂😂 u Re great dear
All the anima is hungry they want to eat😂😂😂 human being is hungry in Nigeria anima is hungry in Nigeria who is eating the money in Nigeria the politician God save Nigeria😂
My dear 😅
Nigerian Hyena sef no dey smile 💥😂😂🤣
This girl na character herself 🤣
I look forward to seeing you do movie with Mercy Johnson. Where u will play her daughter
Both of them have the same voice
Mercy Johnson can not handle her as her daughter my dear..😂😂😂😂😂
I agree 😂💯
I concur
Salut madame tu es très mignonne. Mais tu es aussi très drôle
This babe too like play 😚😘
Hope you are like dis in real life Sha
Nigeria zoos are scary,,,you might be surprised to see that those animals are people
Woah hold on! You’re on to something 😮
I love you the first time I watched your video, immediately I followed you on youtube and I am watching all your videos... so funny
I just love you😂❤❤
This lady madness dae promax😅
Who sent you to ogba zoo 😂😂 this smally too funny sha…see me laughing and blushing 😊
Benin brought up are always funny
😢😢😢😢
Is the swing part for me ... I love you girl
You're naturally funny entertaining beautiful and all 🫂love from Jamaica🇯🇲🇯🇲🇯🇲
Nigerian is blessed our problem is thiefnubu government i mean leadership
Nor be ogba zoo be this 😂 how the lion take born 😂
Nawa u too talk 😂madam shuu which one be say the monkey never chop😂😂😂
My love of life....I so much love you ehhhh❤❤❤
Follow come comedian... As in naturally hilarious
The horse they carry her go where she nor know 😆
😂😂😂...wetin you no go see for ogbazu zoo😂😂😂
You know well I swear 😂😂😂😂
Omomo chai u carry me go bini i no pay shishi😂😂😂😂😂😂
Can't get enough of you
Yiu you are natural, keep it up is good to be your natural self
You really get yansh oo😅
Dey show your back when you dey hide ❤
Am really feeling in love with this girl ❤❤❤
I swear😂😂
Na once dem take dey know ogba zoo 😂😂
I too love you girl ❤❤
Make unah just day laugh laaaa😂😂😂
Hello you no go run commot dere😂😂
You mean your animal that's where I belong "😅😅😅😂😂😂
Goat and dog in Naija Zoo. Lol! 😂
Abeg O! your cameraman no know how to zoom in because I no see the goat and dog wella. Although sha he did a good job keeping the focus on your yansh.
This one's funny is something else..wtf🤣
Ogba zoo too funny , me way dey Benin I can't go there , the animals no too normal
The lady od just real snd i enjoyed watching her from my local bush village as a village boy and i just subscribed now . She is fun
I too like dis girl 😂😂
The horse no get break
Ogba zoo is always a disappointment 😂😂😂😂😂
I got scared on your behalf when the horse kept going without stopping
Phoebe u too much 😂😂😂😂
U dey worry oo, this girl
She talk a Lot😂😂😂 why lion are sleeping
That was funny and engaging 😂😂
This is such a great adventure❤
too natural.... much love dear
She is crazy 😂😂😂
I look forward to seeing you in the zoo😂😂
Phobe omo werey😂😂😂😂😂😂
Omo all these animals no dey chop😅 no where wey sapa no reach sha
Oga why you go spank horse like that now 😂😂😂😂
Me love ❤this girl ❤❤
Benin people dem 😂😂
Watching full video showing love ❤️ keep sharing darling😮
Bimbo 2😂😂😂😂....or abi, ekene umenwa 3😂😂😂
Hahaha 😂😂 this lady ehn
Wow, this is Edo zoo❤
Very cute and childish act in this one😂
Naso Benin zoo matter be o🤣
😂😂😂😂😂 make deh refund ur money
Nigeria matter Dey make hyena vex oh
See as Naija zoo dey depressing zoo keepers don eat all the palliatives, this na part of the sin when dey worry Naija. God help Naija 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏
You came to Ogba zoo you nor go give us update 😂😂
Nor b so o
I love this girl I swear ❤
You Crazy 😂
I can see that the Zoo is emty, why can't you take one cage so that people go day pay to watch you inside the zoo😂😂😂
this girl na real Benin girl, omomo
The horse de carry u go where u no know hahaha
Funny but gifted soul
Omo you get yash ooo😅😅😅😅
I wish you went to visit the snake 😂😂😂
Nakupenda
Wow..Ogba Zoo in Benin city, Edo State.
Nice one 😂
Na ogba zoo, way dey Benin city na you go
Ogba zoo lol😂
😁😂😁😂😁😂this thing wey u dey do for ur video na so u dey do for real life 😁yes ooo u go give oo
Nobody is talking about this girl beauty..
Zoo’s around the world should made illegal, as animals belong in their kingdom not in a zoo as it is a prison depriving animals their freedom.
😂😂😂😂😂😂 Go open e mouth make he entertain you
Is this Zoo or Poultry 😹😹😹😹
Animal kingdom go come for you soon 😂😂😂😂 you just dey course course them