Finish the poverty first remember 9ja is the one of the rich country in the petrol ⛽️ field so ask yourself why is it still poorly among the citizens?😢😢
Hahahaha 🤣🤣🤣🤣🤣 This boy is too much. I love his confidence 😮😮. I wish I can get this kind of little boy add to the the little girl I'm using in my videos.😊😊😊😊😊😅😅😅😅😅.
I no fit laugh, I watch this more than 10 times I dey laugh tire, the boy is so brave, Sabinus pulling race, lifting his hands saying his last prayers to God before his death.
"Huge congratulations, too Sabinus!!! 🎉🎊🔥 You've hit 1 MILLION subscribers! 🤯 Your talent, humor, and heart have earned you this milestone. Keep shining, and we'll keep cheering! 💫❤️ So proud to be part of your journey! 🙌" We love you sir ❤
Who else noticed that look he gave before saying, "Brother, you dey use fake gun?" 😂😂😂
Like one wizard 😂
@@abusufyansallau9240 😁
😂😂😂
Like criminal ready for action
D look funny sha
The attitude when he said "wetin dey hapon"?😂😂😂
No . Weytin I do 😂😂
No, he said 'wetin happen?
Sabi abeg dey always use this small boy his confidence is top notch
I absolutely agree with you. Indeed his boldness is unbelievable
Na hin son o
Very smart, sharp boy 😂
Bro i love your comment
😂😂😂😂😂
The way this boy says 'original ' dey funny pass😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
Swears 😂😂😂😂😂
Yes that's from the south south in Nigeria.. They are the original and sweetest owners of the Nigeria pigeon that we all speak.
@@DjwonderJarkataNot true!
The little boy is a natural born actor 💪💪💪💪
This is an awesome future actor😊
It's a lot of effort o
Yes I agree with you ❤
Bbjhh
😊
😄😄😄 Oga Sabinus please u need to keep featuring this boy he is so good
This sabinus front head dey make me laugh especially wen e dey cry 😂😂
Your mind no go touched ground 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂 when I dey watch Kiriku, I think say I don see the fareless young man on earth, Ashe another greatest young Badoo dey ooo😅😅😅
😅😅😅 Sabi nwa, do more comedy with this boy.
He's good
🤣🤣🤣this one killed me 😅 that look was from another world 🤣who noticed the way the brother came running ready for action 😅
😂😂😂 Nigerians are so talented bro. Where on earth did you carry this fearless small man from?😂
Yes, you are correct @sulukuezekiel. The young man is indeed fearless and talented. Where are you commenting from?
😂😂😂😂😂😂😂
From bayelsa
E fit be small boy outwardly and old boy inside
He's too confident for his size
@@jessicaallen5054I heard right, the boy's accent!
From Kenya🇰🇪 oga Sabinus you go kill me one day😂😂😂😂😂😂😅😅😅😅❤
This small boy don make me laff forget say I Dey Nigeria 😂
That's the essence😂😂
😂😂😂😂😂😂
That response 'Wetin happen' dey burst me 😂😂😂😂
the way the boy take talk WETIN HAPPEN..U for don know say na SENIOR MAN
😂😂😂 small senior man
Gbam
Na really senior man
😂😂😂
And they heard. Every thing
As the phone 📱 was. On
Sabinus own dey always dey different 😂😂😂😂😂 the boy is a natural
Gather here if you watch reach 5 times.... Dem even call Sabinus "broda"😅
❤
Omo this little Child we not kill me with laugh very intelligent Boy
Me 10x and still watching….😅😂😂
I did watch it over 5 times 😅😂
I don laugh tire 😂😂😂😂😂mumu dey worry the Man sabinus
The “you dey use fake gun” part tear me 😂😂😂
Nigerians are so so talented . The little boy is simply FEARLESS.
Finish the poverty first remember 9ja is the one of the rich country in the petrol ⛽️ field so ask yourself why is it still poorly among the citizens?😢😢
Hi
😂😂😂😂🥰 le petit il a tout gâté mdr
From the boy asking “weytin I do” you for know say na grand papa be dat 😂😂😂😂
😅😅😅😅 Sabinus u are just the best. See as i just dey laugh 😅😅😅
This kid is hilarious 😂Love From New York
Sabinus no fit succeed for any business, even robbery 😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂"Broda u dey use fake gun.. make I go call my broda wey get original gun"😂😂😂
I over love this one ooo, omor this small boy na Street ooo
e see gun say "wetin dey happen"😂😂😂
The way the boy asked him waiting happen. And the manner he examined the gun 🔫 and you dey whine for me. 😂
He asked weytin I do
😂😂😂😂
No that's not what he said, watch again and pay attention. @@alanMeplusYou
Sabinus abegoooh, I don laugh tire, you dey run your bella, also follow you dey run😂😂😂😂😂😂
Compliment of the season guys.
Na sabinus belle dey mk me laugh. He go sabi shit😂
😂😂😂
Lmfao 😭
Na Afonsi😂
The boy is a born actor, he's so talented.
@@handsonlearning_tech yh
This little boy confidence is priceless
Abii
Ok
Hfff
I can’t stop watching this video man 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Pls carry the little boy along abeg🙏🙏🙏 he's something else 😂😂
😂😂😂😂 dis boy ehhh
I am in tears right now
I love what sabinus is doing who else is happy seeing this boy acting with sabinus😂😂😂
The way the boy shine his eyes inside the toy pistle got me 😂😂😂😂
The way the small boy was looking at the gun got me rolling 🤣🤣🤣.
Another video with him please 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
This boy na criminal oo, lol. Laughter has hooked my ribs.
You no suppose know from the way the boy answer "wetin happen" say na them 😂😅😅
No be lieooo
😂😂😂😂😂
Aswear😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂
He so cute plus cofindence I love ❤❤❤❤❤God bless you more guys
The boy eyes self funny 😂. Broda u de use fake gun...
That part killed me😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
Chai! See pure born talent, this boy too get confidence abeg. Oga Sabinus abeg keep on featuring this boy he too good
The eyes,the small boy used to look Sabinus's gun make me laughed. 😂😂😂😂😂😂
Hahahaha 🤣🤣🤣🤣🤣
This boy is too much. I love his confidence 😮😮. I wish I can get this kind of little boy add to the the little girl I'm using in my videos.😊😊😊😊😊😅😅😅😅😅.
The boy is sharp. Sabinus na mumu😂😂😂
The boy na Edo/Delta boy, dem dey get sense from small🤣
Emma is from bayelsa state
I dey watch it over and over and again 😂😂
Same here ooh 😂😂😂😂😂
I can't stop watching it
😂😂😂😂😂 sorry oooo
This boy 👦 is good, the confidence and boldness full 💯
Dis boy too sharp😂😂
Sabinwa Abeg U better adopt this Emma as ur son..
Una Combo nah blast😅😅😂😂
Who watched this more that 5 times.
I watch am more than 10 times for Facebook I still come dey watch am for TH-cam 😂
I regret I even watch once. Such nonsense, but what do you expect seeing where it coming from.
Me oo
😂😂😂 RUN O OO!
Myself 😂
Dis little boy ehhh well he is giving me joy 😂😂😂😂😂
Even this small boy dey make u run😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣❤️❤️❤️💯💯💯
Small pikin wit bigger engine,
I adore ur confidence small Man.
I don dey watch this content for 7 hours now....
I don laugh my intestine come out.. 😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂 same here
Yh😂😂😂😂😂
I no fit laugh, I watch this more than 10 times I dey laugh tire, the boy is so brave, Sabinus pulling race, lifting his hands saying his last prayers to God before his death.
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
"Sabinus this evening you will die"😂😂😂
😂😂😂😂😂I feel sabinus attacked
i new i was going to be Happy with this combination.
thanks OGA EMA AND THE LEGEND SABI
This kid i like when I hear pidji English 😂❤ from 🇨🇩
Chai Sabinwa why you matter always dey different. 😂😂😂
I love the small boy acting ❤
Sabinus' facial expressions always takes me out😂😂
The wey the boy call origeeeenal gun make me laugh and wetin happen😂😂😂
"Huge congratulations, too Sabinus!!! 🎉🎊🔥 You've hit 1 MILLION subscribers! 🤯 Your talent, humor, and heart have earned you this milestone. Keep shining, and we'll keep cheering! 💫❤️ So proud to be part of your journey! 🙌" We love you sir ❤
Sabinus even small boy don see you finish😂😂😂😂😂
Poverty don swallow our guy deep😂😂😂
😂😂😂
How the small boy opened his eyes got me on the floor rolling 😂
The boy's eyes for me😂 the way he looked down at sabinus pistol 😂t😂😂
😅😅bt oba sabinus u never disappoint 😊
Na this boi suppose be na Edu 😂😂😂
😂😂😂😂 he stopped the wrong boy 😂😂😂😂😂 brother come!!
This little boy don blow i swear
😂
Little man is so cute ❤
The way he said "Orghriginal"
Warri can relate 😂
This little boy is like emmanuella in those days. Naturally professional
Like😂😂😂
This what call follow come talent
Emma I pray for God to give you long life 🙏🏻
You dey wine 🍷
😂😂❤Na Tom and Jerry in real life be this or ebi just acting. Cus me self, ashock😂😂
😂😂😂
Ahswear, make dem act real life Tom and Jerry series 😂😂
Sabinus no dey fear face 😂
This one no be boy, na senior man o 😂😂
How dat pikin take resemble Sabinwa so😂😂😂😂
Na true you talk
Just the comment I was looking for 😂
Who be this small Boy 🤣😂🤣
❤❤❤
The confidence of the boy at first ,, wetin happen 😂😂
The little boy is so talented 😂😂
Both looks each each
Might be father like son. Who else has spot this?
😅😂😅😂😅😂😅😂😅😂
Dis small pikin smart ooo. Him no dey fear😅😅😅
This guy never disappoint 😂
You have a new fan from Zambia
Sabinu dis boy smart pass u oo😅
This is the real up coming actor 🎉❤🔥🔥
Very sharp boy❤❤
Na only portharcourt dis kind thing fit happen 😂😂😂😂😂😂😂 but i love that littu boy
The small man get levels, see how him take command better gun😂😂
I just dey laugh like mumu
Sabinus my boss why you dey run I think say you be robeer 😂😂😂😂😂😂😂😂
Sabinus is good man..., He is just bringing young talents out ❤ God bless you mann
Watching from Algeria 🇩🇿
That boy will make a good artiste ❤🎉
What a courageous little boy. Instead of get scared he face the man with the gun.❤
You were not informed 😂😂😂
This boy de even threaten sabi, that he would his uncu wey get ""orhyiginal"" gun ....they don born another comedian ooooo😅😅😅😅😅
Why you come dey run??😅😅😅😅😅
Mek I go call my br’ooda weget or’iginal guuuuun😂😂😂