ARSENAL 5-0 CHELSEA ( Adee - NIGERIAN FAN REACTION) - Premier League 2023-24 HIGHLIGHTS
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 22 เม.ย. 2024
- Become an FFT MEMBER and enjoy EXCLUSIVE CONTENT like the ORIGINS SERIES and ITK STREET CHALLENGE, Studio and Viewing Center invites, Discount on Merchandise, Priority replies to your comments, Members only Live and more👇🏼😁
/ @fanstribehq
Match Reaction from Ade as e say Chelsea and Jackson wear skirt today, Havertz dun shut dem up, etc
PLEASE SUBSCRIBE!!!
Business Email - FansTribeHQ@gmail.com
CONNECT WITH US ON SOCIALS 👇🏽
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/ZM8Wsyfo3/
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian #brighton #chelseafc #arsenalfc #PremierLegaue #arsenal - กีฬา
Chelsea signed Nicolas Jackson as a finisher and now he he’s finishing Chelsea 😂😂😂😂
I love this guy’s interviews.
Hi Anita
Chelsea problem
Their fans is more serious Dan d players 😢😢😢
I like this guy mouth ehhhn😂😂😂😂😂😂😂
I no be arsenal fan o😂😂😂😂😂😂
This guy dey gimme joy😅😅😅😅😅😅
Bro I hear you, please keep on preaching until they hear you out, talk to them in a parable- amen ❤❤❤❤❤
Individual performance of Bayern na him make Arsenal comot for champion league
See as I no wan sleep, dey wait this my guy😂
We tell them say na cole pama fc, then say na lie, even their ororo coach "poch" say na chelshit fc. Now e never clear for their eyes 😂😂😂😂😂
I have been waiting for this guy he is joy to watch
I love this guy 😂😂😂
Continue hoping say Brighton go get draw against city
@@user-yn7pc8ny5lno mind am
Tox body touch ground now
If to say na arsenal chop the 5, energy for dey oh. But no wam
We still love you bro 😂❤
i love Ade so much
FLABBERGASTEDLY BOSAC 😂 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
BANADIESHILE 😂😂😂😂😂
That's my guy I like bro
If this Arsenal midfield had been available all season the league who have been won by now already
The werey😂😂😂
Please Tox can I have this guy social handle?
It’s a request
This one vice just Dey like Town Crier. With him yeye accent
You reek of pain😂😂
You this spirit you go still cry 😂
This guy na goat 🤣🤣🤣🤣🤣
Up gunner ❤❤😂😂
Adee❤😂
Flagabasted bonsaic result🎉
Now I regret why Arteta never used Partey in Aston Villa match.
❤❤❤😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂 Cole Palmer fc
😂😂😂😂😂
😂😂😂
Chelshit vs League Leaders❤❤❤😂😂😂😂😂😂
The shameless coach dey shame me
1:25 YES TOXs HOW=FAR NAWWWWWW, HOW FAR NOW? YOu WERE TALKING SO MUCH RUBBISH ARTETA HEARD YOU OHHHH...
😹😹😹😹
We give Chelsea White rice for partey
This guy get mouth o. Him suppose be Chelsea fan honestly.
Assuming arsenal share this goal score 3 against villa and 2 against chelsea they would have have hope of winning the league
But now no hope
E go shock you
Nah only Chelsea fans still get shame to banter other team even after losing match 😂😂
Don't kill me @@chukwuebukaanyanwu6151
the 6 goals Chelsea scored against Everton would have been useful today
@@PAPICHULOFFICIEL_24Teach the mugu calculations 😅
Team is good but no result to show for it
Make una no win premier league first😹
Okay na that one remain now?? 😂
Una mind no go touch ground seh 😂😂
@@aboabaayotunde2311 we dey wait
This guy mouth too much 😂
I no fit laugh
Omo na very useless chelsea arsenal play today.
Hmmmm arsenal fans you guys should calm down oo …. The way you guyz are jumping, if Ona bottle the league the breakfast go hot 😂
Which be bottle the league again na, when city get a standing
Say n bottle 😂😂
Baba advantage na for city. No bottling here.
The question be say you sleep well last night? Because like this i no think say any chelsea fan suppose dey talk but no shame
@@aboabaayotunde2311 haha me no be Chelsea oo . But I go advise arsenal fans to reserve their celebration till end of the season. Celebrate now and maybe cry later would be a bad choice
@Comedy_housetv oya na... no worry about us. League or no league, everybody collect round 😂 na una dey pressure unaself oh
Manchester United is waiting for you
😂😂😂😂