KWESI TUMTUM - BABA GOD ft Kurl Songx (Official Video)

แชร์
ฝัง
  • เผยแพร่เมื่อ 5 ก.ย. 2024
  • Kwesi TumTum " BABA GOD " Available now.
    Listen and Stream on various links below;
    Apple Music - music.apple.co...
    Deezer - www.deezer.com...
    Spotify - open.spotify.c...
    iTunes - / baba-god-feat-kurl-son...
    Amazon Music - www.amazon.com...
    ____________________________________________________________________
    Yeah yeah …
    It’s Kurl Songx
    Sharp Lane
    Kwesi TumTum
    Baba God
    eeeee
    Make you show me the way
    Eeeee
    Awurade bie kwan nu ooo
    Everyday I dey pray
    Gimme blessing wey go bost my brain
    Gimme blessing wey dey cause migraine
    Gimme blessing wey go bost my brain ooo
    Gimme blessing wey go cause migraine
    This year we no go borrow
    It’s gonna be alright
    And we never go dey follow
    It’s gonna be alright
    This year we no go borrow
    It’s gonna be alright
    And we never go dey follow
    It’s gonna be alright
    Baba God
    I dey come to your door
    Misere wu mami nsuo num
    Gimme food
    I dey want chop pawpaw
    Puno bi aa emu atu ni misere wu open the door
    Open the door
    Open the door
    Open the door
    ahn
    O Lord I dey beg make you come over
    Mipese yerbor nkormor mihia range rover
    Yestee beker, minyaaa hang over
    Awurade manu mihu my life take over
    Awurade miyer borni aa ma makuma mbom kiki
    Na minhu ser beebia miikor nu ewor ekyikyi
    Mihu kikah mi obi mboa mi Ntiti
    Awurade mitwa wu booorh ye ener mini cos
    This year we no go borrow
    It’s gonna be alright
    And we never go dey follow
    It’s gonna be alright
    This year we no go borrow
    It’s gonna be alright
    And we never go dey follow
    It’s gonna be alright
    Blessing fall on me
    My enermies dey jealous me
    O Lord have Mercy
    Else the thunder wey go strike go be so deadly
    Cos I see them I know dem dey want my downfall
    But I never shiver never bother I be real hardcore
    I no go lose guard. Security be my job
    I no go go broke you for know this year
    It’s gonna be alright
    Munmra ma yensa adowa
    It’s gonna be alright
    Or you go come with azonto
    It’s gonna be alright
    Kaashee guda guda
    It’s gonna be alright
    Enyenele bankudade
    It’s gonna be alright
    Shekpele lelepele
    It’s gonna be alright
    Oo ooo Lelelelelele
    Lelelelelelel
    Lelelelelele
    It’s gonna be alright
    Yeee yeee
    Skeleba
    Quola beatz
    Music Video Kwesi TumTum ft Kurl Songx performing Baba God. © 2020 Sharp Lane Records x Ensiha Music

ความคิดเห็น • 77