I really don't know what to say again about Kiekie... is it the way she speaks, her confidence in nonsense, sewing clothes for celebrities she never met, scanning the body of the customer (eyes wey dey do like x-ray, no be juju be dat 1), ... abeg she's just the best and I'm pretty sure she's so natural in this Tailor acting that she doesn't really need to follow a script
I reach have of the skit and I dey fear for Kie-kie...😂😂😂....I don talk am for my mind say Real Warri Pikin go sidon for her head if this cloth no look like it...😂😂😂
I was so surprise and nearly became disappointed at how real Warri pikin was calm didn’t know the end was something else😂😂😂 Kiekie need to be taught a lesson her mouth is toooooooo slippery ah😂😂❤
Kiekie the cloth wey you wear na your uniform? Cos after several days you still wear same clothe. Anyways we don kuku know the kind of tailor wey you be 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂 my chest ooooo ahhhh kiekie you sef see wetin you sew 200k ahhhhn 😅😅😅wetin happen 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 of all people na realwarripikin you wan dupe 😂😂😂😂😂😂😂 chai 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Na 200k cloth you tie for that nylon like that 😂 police suppose arrest you kiekie 😂
I really don't know what to say again about Kiekie... is it the way she speaks, her confidence in nonsense, sewing clothes for celebrities she never met, scanning the body of the customer (eyes wey dey do like x-ray, no be juju be dat 1), ... abeg she's just the best and I'm pretty sure she's so natural in this Tailor acting that she doesn't really need to follow a script
Did kiekie just said I don’t like to make mouth 😂😂😂😂❤❤❤
Its the nylon that she even used to pack the cloth for me😂😂😂
😂😂😂😂it’s the sleeves and asymmetric bottom for me. Kiekie will not kill me o.
The combo we all waited for 🔥🔥🔥
Who dey who dey, na you dey breath😂😂😂😂😂😂. Kiekie will not kill someone with laughter😂😂
😅😅😅😅😅😅😂😂😂😂... Omoooo I love Kiekie word play 😅😅😅... Warri Pikin no get chills... Craze jam kolo
I reach have of the skit and I dey fear for Kie-kie...😂😂😂....I don talk am for my mind say Real Warri Pikin go sidon for her head if this cloth no look like it...😂😂😂
Anty kiekie, i no dey miss your épisode, 😂 please can you act with Jennifer ?? This combinasion will be very entresting😅
I dey cry & Screaming for here😂😂😂😂😂😂 kie kie no go kill me
Kiekie said she does not have any customer who never ask this question. “Is this my dress?” Because she di ever shock them😂
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😅😅😢😢owner two nor fit kill me this morning, the two senior mad people, you guys made my day
Kiekie u da baddies I swear 😂😂😂😂 ur number one fan from South Sudan 🇸🇸 ❤
I don missed this tailor comedy with fade❤❤❤😂😂😂😊
Baddest combos😂😂
Kiekie no dey disappoint😘😎🤣🤣🤣🤣
The way kiekie hypes her senseless styles marvels me, and I keep on who recommends her to people
🤣🤣🤣 kiki carry tape for neck wry she no dey use...werey!!!
It’s the way she hype herself doing rubbish fr me 😂😂
Emi a whole style plus 😂😂😂
Omo, Kiekie dey talk. Jezzzz
That background sound effects "Shey nah eye dey pain me abi wetin i dey see" got my ribs cracking 😂😂😂
Kiekie sabi mole😂 She sabi lie no be small 🤣 nicki minaj flash her
Kiekie no change her own cloths till day she come deliver clients dress😂😂
You no hear when she say she never go house,she has been sewing as soon as she left there😂😂😂
😆😆Damn! Wat a combo🔥Kiekie😆😆
I love her charisma and confidence she Shows over the rubbish she sews😅😅😅
Eiiiiii kiekie can lie ewoeeeeee 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣💕🇬🇭love u from Ghana
Foremost you have to go and arrest that person that refer kiekie
It's the Nylon for me, after 46 years of sowing 😂😂😂
and collecting 400k, a whole 400k and you cannot have customized nylon bags?
Nah who day recommend kiekie self nah them need to flog 😂😂😂😂
I don’t think kiekie needs a script anymore 😂😂😂😂😂😂😂
Abeg wetin kiekie dey use two tapes dey do bikonu...😂😂😂😂
The way Kie kie says "Bastard"😂😂😂
Kiekie! not business as usual. Wahala, wahala, wahala😅😅😅😅😅😅😅
Kiekie is also fortune teller, always predicting the future of her client's body measurements 😂😂
😂
Who dey who dey breeef??
Kiekie I love you ooooo😄😄😄😄
The first red flag was she not taking measurement, lol which tailor no matter how good no dey take measurement of client 😂😂😂
Second red flag was I paid u 400k and u bringing my clothe inside that kind nylon 😂I go first tear her slap😂
And she has a measuring tape round her neck ooh
I'm a tailor there are some people I can just look at and sew for them, this kie kie Don pass be careful 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The first red flag was 'E U' instead of 'issue'😆😆😆
Aswear 😂😂😂😂
Kiekie always disappoint 😂😂😂😂😂
I was patiently waiting for the disappointment 😂😂
Is Kiekie always hyping her work for me?
🤣🤣🤣🤣, I swear she sabi hype her self no be small..🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣, I swear she sabi hype her self no be small..🤣🤣🤣🤣
Hyping her nonsense you meant to say 😩😅😅😂😂😂🤣🤣
Who dey breet... Dat gown look like winch own 😂😂😂 one long hand for flying
Kiekie and sowing rubbish is like 5&6😂.😃
😂
I was so surprise and nearly became disappointed at how real Warri pikin was calm didn’t know the end was something else😂😂😂
Kiekie need to be taught a lesson her mouth is toooooooo slippery ah😂😂❤
Lol Wahala.
Iro Po. Kiekie!!!!!
I'm weak from trying to hold my laughter in public. Gosh. The cloth is something else.
Na witch cloth you sew kiekie😅😅😅😅 is real warri expression for mw
You had the opportunity to run kie kie 😂😊
Drum roll, warri smile reduction 😅wan made me fly😂😂😂
Kie kie and broda shaggi same WhatsApp group 😂😂😂😂
Kiekie Don use mouth sew finish before cutting the fabric self😂😂😂😂😂😂
People were looking at the gown even kpe say i put am for inside nylon 😂😂😂😂
The nylon already predicted the future 😂
Asin 😂😂😂
The way Kiekie hypes herself 😂
Kiekie too get mouth abeg 😂😂😂😂
Kiekie and her hyping nor be here 😂😂
46years experience? KIEKIE how old are you na😂😂😂😂 KIEKIE started sowing before her parents even met🤣🤣🤣
Area welcome back to Nigeria
Kiekie you nor know where you pass come again 😂😂
Aswearrrrr Kiekie is her own hype woman eiiiii🤣🤣 her talent is actually to hail herself not to sew😂😂
You know the cloth is tear rubber but it's nylon, kiekie aswear u won't kill me with laugh ooo 😂😂😂
Omo this one nah Lucifer's style oo😂😂😂
Fadekemi escaped this one!!! Kiekie you should be jailed 😂😂😂😂 Adamedugo 1- Kiekie 100
Kie Kie talks too much o which is enough to suspect her Sef 😂
Na the Pipo wey dey refer Keikei I blame😂
I believe I can fly Kiekie sowe today 🤣🤣🤣🤣😘😘😘
See nylon wey dem use bring 200k cloth...chaii😂😂
"Do you have Gang of Lagos..."😂😂
Can you imagine her
She said she wasn't done watching the movie
So it is in her client's home.that she will finish it
Oh lawd
😆 🤣 😂 😹 😆 🤣 😂 😹 😆
The number one tailor 😂😂😂😂😂😂😂
Black angel 😇 style activated😂😂😂😂😂😂
Kie kie blood go flow ooo 😅😅
And she makes sure that every customer asks is this my dress??😅
Who dey always recommend her for una suppose chop beating 😂😂😂😂
😂😂😂😂 kie kie reminds me of broda shaggi
That nylon wey she use carry the clothe suppose don give the owner idea say na nonsense dey there😂
'A good kidnapper kidnap them'. 😂😂😂😂😂😂
Styl plus 😅😂😂😂
Aunty Sango.. abeg oooo😂😂😂😂😂
Given clothes to kie kie it's at ur own risk yasin😂😂😂
Kiekie the cloth wey you wear na your uniform? Cos after several days you still wear same clothe. Anyways we don kuku know the kind of tailor wey you be 😂😂😂😂
Whoooo dey breatheeeee😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂 my chest ooooo ahhhh kiekie you sef see wetin you sew 200k ahhhhn 😅😅😅wetin happen 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 of all people na realwarripikin you wan dupe 😂😂😂😂😂😂😂 chai 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Zicsaloma own na 33 years; Kiekie own na 46 years. If Josh2funny starts sewing, only God knows how many years experience e own go be 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
Josh own na 2000yrs ago
He started from the womb😂😂😂😂
@gloryphils Exactly! He will start before he was born 🤣 🤣🤣
😂😂😂😂 no be small things oo
All these referrals na body dey pepper them abeg🤣🤣🤣
Kiekie you reach this side😂😂😂😂
Kiekie mouth toooo much😂😂😂😂😂
Run ooo😂😂😂 Warri Enter Logos tailor hand 😂😂
7:30pm on Thursday morning what is wrong with kiekie 😂😂😂
Kiekie ehn😂😂😂😂
“aunty shongo” got me 😂
The fact that they still give her clothes to sew is a mystery 😅😅😅😅
I keep wondering 😂😂
🤣🤣🤣
@@franciscachidinmambaegbu8384 Like!!!!!!!🤣🤣
please help us ask the people sewing ooo especially those recommending her
@@topemakinde9377 asin eh 😆
Mad combo🔥❤️😂😂😂
It's the drum rolling for me 😂
She don use mouth sew the clothe finish 😂😂
Kiekie na sweet high-value Lady normally 😁💕
Who Dey, who Dey? Na u Dey breathe 😂😂😂
So for the love of money, kiekie you chose to turn to a pig😂😂😂😂 where's my senior apprentice Fadekemi oooo 😂😂😂😂🎉
Sugbon.... Edakun o
I want to ask ... Who are those gangan referring kiekie🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂kiekie no fit make heaven .
This kiekie na case 😂😂😂😂😂😊
The fitinx is in your bodyx 😂😂😂
Kiekie can talk 😂😂
Na people wey dem Dey ask around wey Dey send client to Kie Kie go scatter this country😂😂😂😂😂😂😂
Tobore knew what was coming 😂😂😂
She said a good kidnapper 😂😂
Na the person wey recommend Kiekie wey Una need arrest😂😂😂😂