Arteta was not the one that told Havertz to waste all those chances. Yes, some of Arsenal's problems are his fault but not all. Anyway, the memes of the match are on my page 😂😂
As I see this guy hair I know say nah woman brain go Dey em head. Which one be make dem nor praise our defense and goalkeeper say nah ur attacker be man of the match 🙄. Nah united make ur team useless. If we nor Dey resilience and organize after the red card we for loose. And mind you we Dey win una nor be say nah una first score abi we use hand throw ball inside net.
This cry is powered by Manchester United
lol 😂, and any team wey we beat is always bad
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
@@Iam_J_primeexactly 😂😂
Aje 😂😂😂
Savage... Zirkzee shooting gun in gun land😄😄😄
na this kind comment adey find since
I seen too
@@khellymorgan6975 😂😂
Thank God i have seen an Arsenal fan, Knowing fully well that the referee wanted them to win😂...
When am talking about...
When am talking about...
Baba what exactly are u talking about 😂😂😂😂😂
I like dis Arsenal guy his analysis iare always spot on
Keep it up bro
Yes
Man United fans gather here ❤
❤
The tears are sponsored by United.😂😂 see him voice don deep.🤣
I love the fact that you know that the ref was with you guys
This interview sweet ooo.
Very Good Game from Man U😂🤣na so my enemy go congratulate me oo!!
The only thing Arsenal will celebrate this season is their players birthdays 😂😂😂
Amen ooh 🙏🏼😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
Hahahahaha so funny oooooo
Arsenal coach know the go anywhere oooo
Saka need to run for he life oooo😮😮😮
Pained comrade 😂, e dey sweet me, as e dey pain them.
Na when una lose una dey fire arteta, una gree say ten hag was more successful in his 2 yrs than arteta in 5yrs
We still dey wait Henry o 😅 we full ground here
I love this guy analysis. You make me happy brother.
I nor be bad belle oo but nothing sweet me pass to see arsenal fans vex😂😂😂😂😂😂
Love this guy. ..... 😅😅😅
12:48 omo this sorry go far oo😂😂
This video is a clear reminder that growth isn’t linear. It’s a series of adjustments, learning, and refining your approach over time.
Very good interview, I enjoyed every statement you mentioned.... up chelsea
I love the fact he is honest about the Referee lenient on Arsenal and harsh on Manchester United.
It's was 10 players against 12 (Referee incuded). 🤌🏿
I like this guy
Signing havertz is sackable offense, Arteta doesn’t take calculate risk
This guy too funny 😂😂😂😂😂dey last parts😂😂😂😂
As a Man u fan, Arteta is not going anywhere.. in fact 10 more years for Arteta in Arsenal.. we need him.. E get why.😂
@fabianonosetale9268 😂😂
Abeg try the respect people.
😂😂
Havertz the papandu😂😂
Arteta likes players that can play in many positions.
Wetin this one dey talk
You think say Chelsea wey sell am no get sense? Una never see anything yet. No worry best of Havertz is coming soon😂🤣🤣🤣
Just speak the truth for once guy, Man Utd fought a good fight tonight
Ade don't cry 😂😂😂
He's a good football analysts
Explaination 😂😂😂
Arteta was not the one that told Havertz to waste all those chances. Yes, some of Arsenal's problems are his fault but not all. Anyway, the memes of the match are on my page 😂😂
Top 4 level my guy
All of you now agreed that ref was on your side 😊.. assumed you won the game you won't have said ref was on your side 😊
Give arteta 5 years. The most handsome manager . De joke
Kuro and Henry abeg 😂
When i get this guy time we go bab am bololo but for now i need godfrey head ohhhhh
Na u zirkzee suppose focus that him machine gun
😂😂😂😂Ode gaard😂😂
Honestly 😂😂
Ade reminds me if my child hood friend Kingsley aka Mac fish Dey talk alike
This is the only true Arsenal fan who's real and not those Arsenal clowns who love mediocrity.
Una don win 2 community shield na😂😂
This tears is proudly sponsored by the RED DEVILS 😂😂😂
For preview u dey run mouth like tap water now u wan cry 😅😂😂😂
He predicted arsenal to win 3:0
I still dey wonder how this guy name be take be ADE
I repeat myself this guy name suppose be okafor 😂😂😂
This one wey Dey open mouth like who Dey chop eba
Ur body don calm
Na raya funny me pass for today football him just jump like frog during penalties kick's 😂
You think say football na cho cho cho😂😂😂... Dey shout for pre-match interview. Now you don calm down
So u people can be quite like this
Ade wan cry 😂😂😂
E no go shock me if arsenal no reach top 4 this season...
Abeg I want you to remember,
Man u play the worst arsenal today like Liverpool that is how life be. OooooooooooooOo😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮
So as this guy fine na arsenal him de support people way de support Arsenal and blind people no difference oo 😂😂😂 Arsenal keh for this generation😂😂😂
No be this guy carry coaching board interview dey trash talk man...u 😂😂
Another very crazy guy 😂😂😂
FIRST TIME IN HISTORY ARSENAL FAN DEY HONEST 😅
Na the ball 😂😂
Gabriel Jesus was not on bench, doh, you lie😂
Not today he was talking about the new castle game
Open your brain
Make una Dey calm down 😂😂😂
Arsenal will win carabo cup and premier league this season.. when the time come una go remember this comment.
Yes bro including the champions league 😅😅
Ade na the only arsenal fan wey get sense.
My man don speak Igbo by force 😂
i have always said, it. na the fans when dey buy ticket dey fuckup, anyway dem get money na
😂😂😂
My arsenal
Arsenal without corners, just another academy football club 😅😂
See this one too😂
The only reason I'm blaming Arsenal's board right now is because they still keep Arteta at arsenal.
That's football for u... GGG utd
Arsenal and Man United are not mate.. Great win against 12 men Arsenal
You don forget the one yakubu 😂
Havertz suppose be plumber
That guy na yesterday okro exactly like arteta! Arsenal made man utd wins? Really???? Bro, go get palm wine,bro!
I don't know where to go get that guy with his arsenal poor 2nairas jersey?
This Ade....shey you be Yoruba abi Igbo
As I see this guy hair I know say nah woman brain go Dey em head. Which one be make dem nor praise our defense and goalkeeper say nah ur attacker be man of the match 🙄. Nah united make ur team useless. If we nor Dey resilience and organize after the red card we for loose. And mind you we Dey win una nor be say nah una first score abi we use hand throw ball inside net.
We go again next season FC 😂😂
This guy is funny
Saka go play ball go there but u no go catch am... e no play for Euro final against Italy
when I tell people that Arteta will never take us anywhere, that man they very clueless
What happened to the ball today?
hin say na both the chin chin ooh 😂😂😂😂😂😂
I Côme here con do Father Christmas
This guy resemble Merino 😂
Who know the movie wey him dey talk about
So if Palmer score penalty Ona fit give am the regards
Dude voice don low 😂😂
We played a bad arsenal United players and coach didn’t do anything
I'm Chelsea fan but I have a question for Arsenal fan, why Arteta bench Declan Rice
Shebi na pep football una want na?😅
Oga rest
Man u win be say dey win😂
I prefer this guy to Godfrey. He speaks reasonably than him.
Trophy less club 😂😂😂
U want follow Godfrey dey make mouth baa😂
😅😅😅😅😅😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😅😅😅
😂😂😂😂😂
8:00
NETFLIX😂😂😂😂😂😂