He did not sacrifice ...DID HE MARRY HER? HE IS A MAD MAN!!!!!!!!!!!!! SOMEBODY 'S DAUGHTER !!!! She is not here to defend herself, so how do we know she cheated??
@@ajilariyike if dem women see Nigerian men, dem go get power. De Man no go de save again. Any small thing dem carry you go police from there to court.
Adam’s na we Nigerias way Dey watch your Chanel you Dey vex for ooo cos South Africans no send anybody kpia na water for that town abeg take heart ok them go see for hell fire 😂😂😂😂😂😂
Omor as e take kpai em baby mama so na so Dem go take kpai am no be to jail am because e no deserve jail na 6ft e deserve omor if girl no love u omor go no be to kpai u go face the consequences na your village juju dey work
The post clearly shows it’s Zimbabwe not Zambia. Please know that There is Zambia and there is Zimbabwe . Please try and research your stories properly before reporting . This is clearly misinformation!!! Pathetic!!!
Very heartbreaking 💔 Depression is real, it's hurt very much. Woman never do you anything na make you dey talk like that, if woman do you ehen, you go catch witch 🧙♀️
Adam slink say that one no they protect anything ooo hahaha 😂🤣😂🤣😂😂🤣
Adams link experience won finished you. Gals way get shape like dat puna no dey sweet. 😂
ADAMSLIINK THE BOSS
GOOD MORNING
Seriously the guy no try the best thing for the guy to do na to move on leave the girl
So proud of how far you’ve come o! Remember when I wanted to be your intern! Hopefully this month I’ll join the giveaway list 🤭
He did not sacrifice ...DID HE MARRY HER? HE IS A MAD MAN!!!!!!!!!!!!! SOMEBODY 'S DAUGHTER !!!! She is not here to defend herself, so how do we know she cheated??
Na him wife oo they paid dowry
Then they will ask why their women leave them for foreigners
Oh my goodness what a heart 😢😢
South Africa tuah😢
Na true now 😂😂 portable na juju man
Where is the video?
Zimbabwean 🇿🇼 🇿🇼🇿🇼🇿🇼🇿🇼🇿🇼🇿🇼🇿🇼🇿🇼
Choiiiiii 😂😂😂😂😂😂
My brother, e reach to laugh hard 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nah Ss juju dey wori portable so 😂
Cheating na common thing here in South Africa.
Kpaing na common thing here ooo
Why won't their women run after Nigerian men ?
@@ajilariyike if dem women see Nigerian men, dem go get power. De Man no go de save again. Any small thing dem carry you go police from there to court.
Where is the video
Na una de take dis thing serious ooo
To kpai in South Africa na normal thing
😂😂😂
Can you imagine!
Una own better,
Hmmm l will never step my feet in south l don't just like it
@@RitaOgalonyeOgalonye-i9q na money we de find for here nah.
Nigeria always on top with sense..
Problem nuh dey finish
Na wow😢😢
Nawao oooooooo things dey happen oooooooo 😮😮😮😢😢😢
Greetings fam...
I don't understand that man, that man have to make it make sense to us , for real, O MY GOD 😱😱
Adam’s na we Nigerias way Dey watch your Chanel you Dey vex for ooo cos South Africans no send anybody kpia na water for that town abeg take heart ok them go see for hell fire 😂😂😂😂😂😂
Telegram link please!!
A tribe called Adam slink Media, wahala
Government provide o for Zambia 😂😁😁
Portable no serious make una no dey take he mater serious abeg
Nawaoooo for some people
Them don kpi them selves what is the gain
tell dem o
So We No Be Your Family, Pls Give Me The Link Pls
To be honest this guy wicked ooo 😮😮
Zambia 😂😂😂😂😂
Omor as e take kpai em baby mama so na so Dem go take kpai am no be to jail am because e no deserve jail na 6ft e deserve omor if girl no love u omor go no be to kpai u go face the consequences na your village juju dey work
If you don't love the person you're dating better you leave the person this is sad story 😢
South Africa what is strong with you guys
If I no geh my salary dis month ehn..😒
Bro, this is a normal daily occurrences in SA LIFE does not matter here
Senior man you call Zambia twice you might have mix them up it Zimbabwean apologise to Zambia people
Zimbabwe not Zambia
South African men
Now wow oo😮😮😮😮
Zimbabwe people.😅
But I don't blame potable for this one is because what woman are doing nowadays
He don't have the right to end the girl life
Girl friend ooo. He did not marry her o. Ko ni da fun !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
Na him wife
They paid dowry
That is what south African man always do to their woman
Portable juju master
Hmmm 🤔
Why this man day stress portable to speak English
What is juju in title?
Omo
Nah wah! Bad things keep happening every day. This world has turn to something else oo
❤❤❤❤❤❤❤❤❤
The post clearly shows it’s Zimbabwe not Zambia. Please know that There is Zambia and there is Zimbabwe . Please try and research your stories properly before reporting . This is clearly misinformation!!! Pathetic!!!
Brotherhood is proud of him ❤❤❤
Mad people everywhere
Things dey happen for south Africa everyday
SA and yansh
South Africa men are so jealous 😭
@@eduprince2773 why do u generalise this? When we start generalizing on Nigeria ull be the first one to cry here
😮😮😮😮😮😮😮😮😮
Very heartbreaking 💔
Depression is real, it's hurt very much.
Woman never do you anything na make you dey talk like that, if woman do you ehen, you go catch witch 🧙♀️
😂😂😂
How can we join the Adams link family on Telegram
Everybody will talk bad on the man but what the girl did was it good?. Is a lesson to some of the lady.
First
This is missed information do research and tell your the truth. You are lying about juju.
Zimbabwe not Zambia
Omo
First