ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
This guy is the best in short skits and its not even close.
The way he no dey quick Sabi person dey give me joy 😹
Iya Ojo always looking delightful 😍 My dream crush. Always.
Iyabo de act abeg Her drama too sweet 😂😂😂😂😂
The winding up of glass up and down got me😢 Billie Jean 😂 haha
Trouble jammed agbako without efforts.
"I didn't know it was Iyabo Ojo, i thought it was Iyabo Òkò" 😂😂😂
This Pastor Remote has finished himself!!!! I don tire for him!!! 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Aunty Iyabo i saw your countenance when you offered 2M.you almost laughed.😂
Swears I just noticed 😂😂😂😂😂😂
See the money way he want sale the cap 😂😂😂
Remote no dey catch up once ni 😂🤣😹
Werey man 😂😂😂😂😂he even dey sing Michael Jackson song 😂😂😂😂😂Iku pa e leni.
😂😂😂🎉
I didn’t hear Goo will purnish you ooooooo 😂😂😂😂😂
Kada a de bada, audu lemua, bansę lemua, parasca isco bolaitege e slurps & whistles🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 This guy is so underrated
Nothing wey anybody won tell me pastor remote don do marketing job before 😂😂😂 because the way he dey advertise the cap naa pro he be😅
Na makrerting him sturdy for shool ❤❤❤❤❤
Lol😂😂😂
GNLD Ambassador... 😂
Pastor remote dey beg : epami sile, ema pami sita 😂😂😂
I love aunty Iyawo... Sister played her role well 😂
Remote na weere I swear I don laugh pee for body😂😂😂😂😂
Pastor remote cannot make heaven 😂,aunty iyabo you csnt kill me abeg 😂😂😂😂
Ayé é ti bajè ehnn baby😂😂😂
The speaking in tongues😂😂😂
Pastor Remote #27,800 as how. Your skit can never go wrong ❤❤ you dey always deliver. Big love ❤️ boss
The best comedian !. weldone Egbon Remote
Remote is something else 😅😅😅😂😂😂😂
Nawa for remote😂😂😂 even chioma wear the caps sef. Sharon veekee James Funke Iyabo we don know your secret o.😂😂Abeg make person go open business center on top of the cap o.
The Advertisement seff shock mama 😂😂
God Bless you for this piece
Eweso omo alaree 😂😂😂😊Proudly omo ijebu ❤
🎶 🎼 🎵 Billie Jean, Not My Lover 🎶 🎼 🎵 Wereh Ni Pastor Remote Oh! 😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
At a point I thought he wants to say kadiri 😂
🎉🎉 respect broDecent skit, funny and captivating.
Mama you're too much, keep flying,so humble and cute
You jam Queen mother you jam your senior 😂😂😂Werey ni remote yi sha😂😂
Aunti Iyabo Too Cute Everything jus dey shake
The way iyabo said aye boboyi ti baje leni realy tear me up😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I came to TH-cam to do something else but the way I clicked on this video when I saw the notification eeh😂😂😂
Gbobgo queen inu bible l'o de fila yii. 😂😂😂😂😂😂😂
See the way i dey 😀😀😀😀😀. You go explain tire Remote.
Nice one with Queen Mother ❤❤❤❤❤😂😂😂 very funny 😂😂
Queen mother caught you red handed 😂😂😂😂
Pastor😂u should have grabbed the wig n run away this time
Lmao I rolled on the floor 😂😂😂😂😂😂😂😂
Las las dem later catch pastor remote 😂😂😂.
😂😂 his prayers are amazing ❤❤
It's the tongues for me😂
This will be 🔥 🔥🔥🔥🔥
My recent love 💖 for Aunty Iyabo Ojo❤😊
I swear, mama na real ogba 🔥❤️🙌
Ohun ni jare to ji fila Salo 😂😂, I have been waiting for this days 😂😅
Na u and Aunty Ode dey do collabo😂
WAAOOOW 😂🤣😂🤣😂🤣😂iyabo you too much ooo
Alagbako ni pastor Remote yi oh 😂😂😂
Pastor Remote, you are a bad guy ! 🤣😂🤣
😂😂😂😂😂😂😂😂 Pastor remote fē pami
How many of d cap do u have i need one remote
Kai Dan na Dan Bai Dan Dan... remote don met.
I Love this rematch😂😂😂😂😂😂😂😂😂
He don later jam agbako 😂🤣😂
Remote nah werey love you bro❤
Lmao 😂Remotuuuuuuuuuuuuuuuuuuu🎉😂
Emi gbé é wasi area yi lati wa jiya 😂😂😂😂
Mad jam maddest😅😅😅😅😅
Pastor remote na case abeg 😂😂😂😂
Queen Bathsheba gba Ijebu Koja...haba.. this guy is crazy gan 😂😂😂😂
He used it as a comedy but in reality it’s true
He is not ok walahi😅
He's right. Queen Bathsheba died and buried in ijebu
@@fashykenny7812True bi ti bawo? 😂😂😂
😂😂😂
Nah the cap queen Charlotte wore too😅
Omo remote don mad before 😂😂😂
I love this woman iyabo ojo❤❤
Legend ❤
Na here Pst Remote enter Gbege!
The mistake Ijebu people make 😂😂😂😂was speaking e we so 😂
Love u iyabo ojo
Problematic expression dey for Iyabo Ojo and Pastor Remote😅😂😅😂😊😅😂😅😊Abeg, part 3 nko oooooooo😅😊😅😊
Aunty iyabo OjO don vex ooo😅
E no insult back 😂😂😂
I need the cap😂😂😂😂
Agbako jam bilisi 😅😂🤣
😂😂😂😂you Don enter aunty hand
Werey jam werey...😂😂😂😂
Ewooooooo mo fe fila oooooo😂😂😂😂😂😂😂
I think is marketing pastor remote in school 😂
Pls send the fila to me make I meet Bukola Saraki🤔
😂 Remote na werey😊
Wahala Pro max 😅😂❤
Mehhn this is fucking hilarious ❤😊
😂😂😂😂 these people eh😂😂😂😂😂❤❤❤
Coach, you're in trouble sir 😂🎉😢😢😢😮😮😅I'm sorry for you today
I just have to pause my delivery 🚚 job to watch you 😂😂😂 cos I'm just laughing 😂😂😂😂
Coach, Kile mu sir from sister mi, Iyabo Ojo
If he opens a church he go ghawon gan oooo
😂😂😂nice clip
Remote shay na because of the palm oil you reduce the price
Simply the best
Iyabo ojo , iyabo oko😂😂
😂😂😂😂😂am short of words 😂to 😂
those shades!!!😍😍😍😍😍
Both of you no well😂😂😂😂😂
Hand don touch you today 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Hand don catch Remote today. Owo te remote loni. Your interpretation abi Olatunde?
This remote na goat 😂😂😂😂😂
Romote don mad 😂😂
Billie Jean bawo 😢😂
Bobo yi shi ma shewon 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Why you go that area 😂😂😂😂😂
This guy is the best in short skits and its not even close.
The way he no dey quick Sabi person dey give me joy 😹
Iya Ojo always looking delightful 😍
My dream crush. Always.
Iyabo de act abeg
Her drama too sweet 😂😂😂😂😂
The winding up of glass up and down got me😢 Billie Jean 😂 haha
Trouble jammed agbako without efforts.
"I didn't know it was Iyabo Ojo, i thought it was Iyabo Òkò" 😂😂😂
This Pastor Remote has finished himself!!!! I don tire for him!!! 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Aunty Iyabo i saw your countenance when you offered 2M.you almost laughed.😂
Swears I just noticed 😂😂😂😂😂😂
See the money way he want sale the cap 😂😂😂
Remote no dey catch up once ni 😂🤣😹
Werey man 😂😂😂😂😂he even dey sing Michael Jackson song 😂😂😂😂😂
Iku pa e leni.
😂😂😂🎉
I didn’t hear Goo will purnish you ooooooo 😂😂😂😂😂
Kada a de bada, audu lemua, bansę lemua, parasca isco bolaitege e slurps & whistles🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 This guy is so underrated
Nothing wey anybody won tell me pastor remote don do marketing job before 😂😂😂 because the way he dey advertise the cap naa pro he be😅
Na makrerting him sturdy for shool ❤❤❤❤❤
Lol😂😂😂
GNLD Ambassador... 😂
Pastor remote dey beg : epami sile, ema pami sita 😂😂😂
I love aunty Iyawo... Sister played her role well 😂
Remote na weere I swear
I don laugh pee for body😂😂😂😂😂
Pastor remote cannot make heaven 😂,aunty iyabo you csnt kill me abeg 😂😂😂😂
Ayé é ti bajè ehnn baby😂😂😂
The speaking in tongues😂😂😂
Pastor Remote #27,800 as how. Your skit can never go wrong ❤❤ you dey always deliver. Big love ❤️ boss
The best comedian !. weldone Egbon Remote
Remote is something else 😅😅😅😂😂😂😂
Nawa for remote😂😂😂 even chioma wear the caps sef. Sharon veekee James Funke Iyabo we don know your secret o.😂😂Abeg make person go open business center on top of the cap o.
The Advertisement seff shock mama 😂😂
God Bless you for this piece
Eweso omo alaree 😂😂😂😊
Proudly omo ijebu ❤
🎶 🎼 🎵 Billie Jean, Not My Lover 🎶 🎼 🎵 Wereh Ni Pastor Remote Oh! 😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
At a point I thought he wants to say kadiri 😂
🎉🎉 respect bro
Decent skit, funny and captivating.
Mama you're too much, keep flying,so humble and cute
You jam Queen mother you jam your senior 😂😂😂
Werey ni remote yi sha😂😂
Aunti Iyabo Too Cute
Everything jus dey shake
The way iyabo said aye boboyi ti baje leni realy tear me up😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I came to TH-cam to do something else but the way I clicked on this video when I saw the notification eeh😂😂😂
Gbobgo queen inu bible l'o de fila yii. 😂😂😂😂😂😂😂
See the way i dey 😀😀😀😀😀. You go explain tire Remote.
Nice one with Queen Mother ❤❤❤❤❤😂😂😂 very funny 😂😂
Queen mother caught you red handed 😂😂😂😂
Pastor😂u should have grabbed the wig n run away this time
Lmao I rolled on the floor 😂😂😂😂😂😂😂😂
Las las dem later catch pastor remote 😂😂😂.
😂😂 his prayers are amazing ❤❤
It's the tongues for me😂
This will be 🔥 🔥🔥🔥🔥
My recent love 💖 for Aunty Iyabo Ojo❤😊
I swear, mama na real ogba 🔥❤️🙌
Ohun ni jare to ji fila Salo 😂😂, I have been waiting for this days 😂😅
Na u and Aunty Ode dey do collabo😂
WAAOOOW 😂🤣😂🤣😂🤣😂iyabo you too much ooo
Alagbako ni pastor Remote yi oh 😂😂😂
Pastor Remote, you are a bad guy ! 🤣😂🤣
😂😂😂😂😂😂😂😂 Pastor remote fē pami
How many of d cap do u have i need one remote
Kai Dan na Dan Bai Dan Dan... remote don met.
I Love this rematch😂😂😂😂😂😂😂😂😂
He don later jam agbako 😂🤣😂
Remote nah werey love you bro❤
Lmao 😂
Remotuuuuuuuuuuuuuuuuuuu🎉😂
Emi gbé é wasi area yi lati wa jiya 😂😂😂😂
Mad jam maddest😅😅😅😅😅
Pastor remote na case abeg 😂😂😂😂
Queen Bathsheba gba Ijebu Koja...haba.. this guy is crazy gan 😂😂😂😂
He used it as a comedy but in reality it’s true
He is not ok walahi😅
He's right. Queen Bathsheba died and buried in ijebu
@@fashykenny7812True bi ti bawo? 😂😂😂
😂😂😂
Nah the cap queen Charlotte wore too😅
Omo remote don mad before 😂😂😂
I love this woman iyabo ojo❤❤
Legend ❤
Na here Pst Remote enter Gbege!
The mistake Ijebu people make 😂😂😂😂was speaking e we so 😂
Love u iyabo ojo
Problematic expression dey for Iyabo Ojo and Pastor Remote😅😂😅😂😊😅😂😅😊
Abeg, part 3 nko oooooooo😅😊😅😊
Aunty iyabo OjO don vex ooo😅
E no insult back 😂😂😂
I need the cap😂😂😂😂
Agbako jam bilisi 😅😂🤣
😂😂😂😂you Don enter aunty hand
Werey jam werey...😂😂😂😂
Ewooooooo mo fe fila oooooo😂😂😂😂😂😂😂
I think is marketing pastor remote in school 😂
Pls send the fila to me make I meet Bukola Saraki🤔
😂 Remote na werey😊
Wahala Pro max 😅😂❤
Mehhn this is fucking hilarious ❤😊
😂😂😂😂 these people eh😂😂😂😂😂❤❤❤
Coach, you're in trouble sir 😂🎉😢😢😢😮😮😅
I'm sorry for you today