Na only Nigeria fit mk God laugh anytime he's angry.He will be like;Angel Michael abeg on the television for me. Put am for Nigeria channel for me I wan laugh 😂 😂
Point of correction:-Comedy skits of men doesn't make God laugh or happy, what makes Him happy is when a person surrenders his life to him, departs from sin and lives to honour God and His commandments!
If husband and iyawo dey fight watch dis one, dem go just unconsciously start to laff fall for each other body! 😂 Lobatan. Dis guy gives meaning to the word, Comedy.😂
Spiritual bingo😂😂leemao... Remote later Waka enter market without trouser😂. Make people wey dey even carry mad men, push am enter bus. Make he go dey talk audilemoa bansa lemoa for yaba left😂
Omo e remain small make i chin chin wey i dey eat come out of my nose🤣. Pastor remote, you're speaking in cotonou language now, and kiekie said ohungba, spiritual bingo🤣🤣🤣🤣🤣
Legit ni, confirmu ni... Audu limoa... These lines got me ROTF... Until Remote stretches his neck inside somebody's car and the rolls up the glass to hook his neck. "Pastor Segun" Kiekie is a banger 😂🤣😂🤣😂🤣....
I refused to from the beginning, saying it's not that funny until the very last line when Kiekie said "hmmm, sokoto na lo gba bayi" ..... that busted my brain ooo 😆 🤣 😂 😹
Remote and Kiekie, you guys displayed the height of professionalism but Kiekie, you be bad person, the wotowoto wey u give remote much sotey u carry the trouser wey dey "GBA" go😂😂😂
Pastor you suppose pray for yourself first 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂with everything Wunmi Toriola and Mama Desola use your eyes see,you still dey go up and down 😂😂😂😂😂😂abeg throwaway the trouser
On sick bed while watching this 😢but can’t stop laughing
I pray this laughter brings healing to me amen 🙏
Amen
Amen
Amem
Get well soon❤
Amen IJN
Kiekie craze pass Remote's. He did not meet his mate, he met his superior 😂😂😂😂
See how kiekie was calm at the beginning not knowing na fire for fire😂😂
Since Remote has been meeting people, he never see anybody rename him. E reach Kiekie's turn, she gave him "Mr Segun" 😂
Of late Remote just dey go meet the real ogbas😂😂😂😂😂😂
Aswear ma
😂😅😂😂
The funniest part is that she said, are you a spiritual bingo? 😂😂😂
😂😂😂
God saved me I just finished eating before watching this 😂😂😂😂😂😂😂 pepper for enter my head... 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Kiekie say se Remote na spiritual bingo😂😂😂😂😂😂😂😂
That part was hilarious 😅😅😅
I love the fact that na ment all of us be for Lagos, AJEH!!! 😄 🤣 😂 😆 😄 🤣 😂 😆
Kie kie is so talented..... kudos 🙌🙌🙌
Walahi, this KIEKIE babe no well at all, I haven't watched to half and laughter is plenty😂😂😂
Na only Nigeria fit mk God laugh anytime he's angry.He will be like;Angel Michael abeg on the television for me. Put am for Nigeria channel for me I wan laugh 😂 😂
😅😅😅😅😅😅😅😅
Its not a lie. I laughed so hard.
Point of correction:-Comedy skits of men doesn't make God laugh or happy, what makes Him happy is when a person surrenders his life to him, departs from sin and lives to honour God and His commandments!
You might be shocked that is exactly what is happening. What the heck do you think he created all this for😊
No be small thing 😂😂😂
"If I give you money let me bend!!" 😂😂😅😂😅😂😅
Kiekie 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂 kiekie later carry trouser go. Pastor remote take heart, next time dey look face .😊
If husband and iyawo dey fight watch dis one, dem go just unconsciously start to laff fall for each other body! 😂
Lobatan.
Dis guy gives meaning to the word, Comedy.😂
How do they even do this skit without laughing 😅
These guys are real pros kudos!!!
Give am him sokoto nah!!! 🤣🤣🤣🤣 Pastor Remote don jam wetin pass am!!!
😂😂😂
Who else is lying down on bed to watch this 😅
Life soft for your end o so tey you don dey sleep by dis hour 😄 🤣 😂 😆
Is this a movie ??? You too lazy to be sleeping in this Nigeria by this time
Swears me 😂😂😂😂😂😂
You're talking to me 😅😅😅
Movie or skit 😅
I don like before I even watch because E sure for me say E go funny.
Spiritual bingo😂😂leemao... Remote later Waka enter market without trouser😂. Make people wey dey even carry mad men, push am enter bus. Make he go dey talk audilemoa bansa lemoa for yaba left😂
😂😂
😅😂
😂😂😂😂😂😂😂
Who else noticed kiekie looks chubby and it fits her too❤
Kiekie no well ajeh.... She say na spiritual bingo😂🤣🤣🤣
Omo e remain small make i chin chin wey i dey eat come out of my nose🤣. Pastor remote, you're speaking in cotonou language now, and kiekie said ohungba, spiritual bingo🤣🤣🤣🤣🤣
Abeg wetin Kiekie wanna take the trouser do 😂😂😂😂😂
Na wetin I just dey think since, soteh I tire sef 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
This kiekie na mad girl. She too much. I love her character and way of acting die. Well done sister. You sabi.
Remote dey do am small small abeg 😅😅😅
Mentor mhi 😘 up up way egbon
Pastor Remote don jam craze wey pass am. He couldn’t even say his usual last statement “God punish you”😂😂😂
😅😅😅
Watch again,he did say it
He said it!!😂😂😂😂 He must always say it!!!
👊🏾🇳🇬👊🏾🇳🇬!!!
😂😂😂
That means you didn't watch till the end. He said it.
Kiekie dey craze aswear. Her madness is top notch, Remote dey learn
Pastor remote aka “PASTOR SEGUN” hahaha😀😀😀😀
When remote started stuttering, I knew there was trouble....ha kiekie is not well... I am literally crying with laughter.
Remote wasn't informed that kiekie no dey hear come nah only go she dey hear😂😂😂😂
So Pst. Remote is now a spiritual bingo abi aunty Kiekie😂🎉❤
😂😂😂😂
I never saw the end coming, Pastor ‘Segun’ Remote don see person wey pass am
Kie Kie joor mapa remote🤣🤣🤣🤣 funni shoko eee😂
First time of watchijg both pst remote and kiekie . This kiekie lady is pure comedic genius. Her performance is beyond hilarious
She's got a point, ooo
Ábé pastor Remote ńǰò 😂😂😂
😂😂😂😂🤣🤭
😂😂😂
😂😂😂😂😂 the both wahala people... Remote gba fun oga ooo kiekie❤❤ love u guys
You want to break kiekie window 😂😂😂... lemo parascal, ifede fò ọrun
Legit ni, confirmu ni... Audu limoa... These lines got me ROTF... Until Remote stretches his neck inside somebody's car and the rolls up the glass to hook his neck. "Pastor Segun" Kiekie is a banger 😂🤣😂🤣😂🤣....
God catch you..... you don finally meet your match 😂😂😂kiekie you did well to take that trouser 😂
Kiekie will not kill me with laughter.....she said A whole pastor get small labalaba......chai😂😂😂😂😂
Kiekie sef no well. Pastor remote na crazy pastor too 😂😂😂
I refused to from the beginning, saying it's not that funny until the very last line when Kiekie said "hmmm, sokoto na lo gba bayi" ..... that busted my brain ooo 😆 🤣 😂 😹
I don laugh tire i beg😂😂😂😂❤❤
Kie kie no dey everly disappoint..Remote meet wetin pass am 😂😂
😂😂😂😂see as Kiki self dey shake head. 2 of them nor gather
Mrs kiekie no dey carry last😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😅
Is kie kie head druming for me 😂😂😂😂
She said spiritual bingo 😂😂😂
Wahala o. Na by force ni pesin say him no dey see again sow again am him shokoto na 😂😂😂😂😂
Kiekie is the best,but Kiekie dey look for trouble now give him his cloth back
I was already laughing even before watching the video. Awon mejeji o normal 😂😂
To ba fun yin ni shokoto yee, kin rin latie e bi Dey sokoto😂😂😂😂😂😂😂
Aunty kiekie will not kill someone with her rhymes😂😂😂
In fact,this woman is a superb,see how she plays along...🤣😂🤣😂
Craz pass craz o ....🤣😂
This has to be one of the best skits in history for me, thanks kiekie and remote,
Lots of love from Seyi(ACA)❤❤😂😂😂😂❤❤❤
Kiekie, give am hin trousers back na. Ko da o 🤣🤣
I😅😅😅😅Kie Kie and Pastor Remote please 🙏 don't kill us ooooo
😂😂 it’s always a fun time with remote and kie kie 🤣🤣🤣
I know say wahala don land the moment I saw Kiekie😂😂😂😂❤❤❤❤❤😂😂😂😂
True true pastor remote get crazy 😅 but kiekie na ogbas aje 😂 much love ❤
Weyrey ni pastor remote.. Werey pro mass Ni kiekie😂😂😂
Mehn this kiekie is currently the best female comic in Nigeria Damn
I swear,kiekie na runaway psychriatic patient
😂😂this got rolling. Kie kie is so talented 😊
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This one is too funny and lively
I knew it you jam kie_kie you jam agbako, she don even gentle small if nah be before kiekie nah ogbaaaa Queen😂
Kiekie yi o gbadun one bit 😂. I like how you dealt with that nuisance 😂
He be like say spiritual dogs breed don dey oooo😅😁😄😃
That was quite sad for Remote. From torn sokoto to no sokoto! He needs to spend more time on the mountain! 😂
Kie-Kie, tori Olorun 😅 What are you going to do with that thorn trousers? Pastor Remote don meet pesin wey hin craze pass hin own today.😂😅😂😅😂😅
Remote don jam person wey pass am today 😂
U no give am money, u no give am him shokoto 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂kie kie no well raraa,😂😂😂
Remote and kiekie are ment seriously 😂😂😂😂
No he juju be that
This pastor remote coat when…the shoulder pad don Dey squeeze 😂😂😂
Remote and Kiekie, you guys displayed the height of professionalism but Kiekie, you be bad person, the wotowoto wey u give remote much sotey u carry the trouser wey dey "GBA" go😂😂😂
I did not expect Kiekie and pastor Remote combo like this 🤣🤣🤣
“Spiritual Bingo” 💥🤣🤣
Kiekie n Remote, Ibadan jam Ibadan 😂😂😂😂
She say na spiritual bingo 😂😂😂😂
The beauty of this skit is that, Kiekie was well prepared even before Remote came. I laughed from the beginning to the end of the video 😁😁😁
😂😂😂 remote will not kill me.
Kiekie is looking sweet, adding up. Love it 😍
Oga remote, ma kpa mi na 😂😂😂
Maybe we are expecting a junior
thanks for bringing a smile to my face today
Collaboration of two crazy legends, you guys needs more duo 😂😂😂😂😂
Pastor you suppose pray for yourself first 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂with everything Wunmi Toriola and Mama Desola use your eyes see,you still dey go up and down 😂😂😂😂😂😂abeg throwaway the trouser
Finish work!!!! 😂 mad!
Them don collect Spiritual bingo sokoto. Lobatan.😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 wahala pastor 😂😂😂😂😂
Abge avoid me this morning 😂😂😂😂 na hungry dey catch me like this
Wetin kiekie wan use the trouser do😂
Hahaha 😂Quite hilarious
But wait o @kie_kie don dey put on weight o.
Her neck is getting chubby o.
HAA!! Oparun ti upgrade si Gedu 😅🤣🤦😂🙈🤪💖💞
Omo kiekie ya werey gan Ni ooo🤣🤣🤣
Is the spiritual bingo for me😂😂😂😂
Wahala pro max ooo 😂😂😂😂
kiekie dey craze. Spirirtual Bingo lol
Mo daaa raannnnnn Pastor Remote ti ri oga e Kie Kie o nice rara
😂😂😂😂, is the way they both are shaking their head for me
I know say kie kie go show pastor remote craze 😂😂
They were flirting at some point and I thought Pastor Remote had found love till it went south as expected 🤣🤣🤣
I was just laughing all through 😂😂😂