Shout-out to Fai Collins. I discover this Talkshow na from he page, way he sharam. I dom watch all Episodes, Ajab he place too dey. Brothers, this initiative over smooth. We need na only facebook page abeg. Thank wonna again massa.
This program for sweet pass if wona be structure de program with specific sections devoted to the evolution of the club. Na tin dat weh de program di lacks. Na talk show. Talk show must be structured wit section for particular tin dem for tok about wit time frame for tok about the particular issues.
Ajab very good mastery of North West football
Some crtv journalist b dey weh b like free Boys like crazy, Edoa elame micardo...
Na Atongcho Kenneth be score the goal weh qualify dem for first division.
Thanks for the memories ❤
Shout-out to Fai Collins. I discover this Talkshow na from he page, way he sharam. I dom watch all Episodes, Ajab he place too dey.
Brothers, this initiative over smooth. We need na only facebook page abeg.
Thank wonna again massa.
Bro we don get Facebook and IG. Please search we.
Free Boys be beat Gironde or na Junness de ngaounde for inter pool for qualify for division one for buea.
Tchamda be of late now too. A surprise for here for here say Song b of late too...wehh
Nice one Guyz
Thanks boss
Wona di tok so wona di forget about Ndutu
I need invite as man weh yi get the source of most of this stories. Frank RIP number yi petit
We will happy to have you. Just tap we make we arrange.
Grand dem if una fit create Facebook page and Instagram ei go make wild sense.Plenty people no di really use TH-cam.
Boss we di work on that. Thanks for the reminder. All thing go Dey running by end of week.
Free Boys b get a Liberian Gadera weh b coach Free Boys for first division. E b go back for Liberia b national team coach for Liberia
Confirm info…. We di wait you on board.
Why Ballack start show like ei want throwey medicine 😂😂😂
@😂😅😅😅😂😂😂. A be di member na Jango
Wona tok all tins but no tok about how dem play interpool den qualify for division 1 for buea
This program for sweet pass if wona be structure de program with specific sections devoted to the evolution of the club. Na tin dat weh de program di lacks. Na talk show. Talk show must be structured wit section for particular tin dem for tok about wit time frame for tok about the particular issues.
😂😂😂😂