Ah na Scanty paa can’t you see he is just playing anaa wonnim boys boys level oh slowww. After he said that Eno still dey rap pass Stongman sef koraa no he was laughing it’s just some teasing wey he dey do or can’t you see. He is just teasing him k3k3.
Bro strongman promoting nothing !! He really needs to grow up …. He has been undergrad artist for ages without any better show . Always diss song lmaoo
@@alahandrorodrigo7258 I have no problem with he should better himself but with the beef part, Strongman doesn't start beefs, he just replies you and besides he's only done 3 beefs his whole career oo, against Teephlow, against Medikal and Kweku Smoke ein aa dat..so I don't get it
You see we Ghanaians are extremely conformist 😂😂😂. Everyone expects him to speak like the way we’re thinking. He deciding to always go the other way we label him as a nonfa person 😂😂 I pity us. And besides without the argument what the heck is the show going to look like 😂😂
Dis your up coming brother in-law dea you need to work on him aah Paradise dabidabi @Bettyjohnson scantywaa u've problem to solve or u will take scanty and leave Paradise alone 😂😂😂😂😂
Paradise respect okay. First you lack finesse in your presentation that Sheldon is working on, and yet the arrogance exhibited towards Scanty is on a daily; today was worse. Today’s episode was hard to watch, as though, he was being antagonistic or insulting to a point. Sheldon check him please.
I see nothing wrong with it. Scanty had an agenda and Paradise corrected him. Also paradise made a mistake and Scanty corrected him. They are both having a discussion and conflict are necessary to keep the show going.
No be me go tell Sheldon who to put on his show but Paradise? Nah bro I spy am ky333, ein argument no Dey make sense.non fa nkoaaa Sheldon abeg you for create Nonfa show for am
I second what Paradise is saying, some people are playful around people they know and vibe with. I can throw jabs to my siblings or friends online or social media before I commend them😁. Even Scanty and Sheldon have that kind of vibe. Scanty always want to see the negative of issues and incidents. This all be vibes and if you can't see the playfulness and fun about this exchange between MDK and Strongman, you be anoda ruff😅.
That's what most people don't understand. Am sure after every show there're comments on what could've been done better. Also, this is not live. They know paa but still posted it. I am always looking forward to his views whether I agree with him or not.
"As Medikal dey fill up the O2 we too we dey here dey do our own 2(too)"
Mmmmmm mmmmm mmmm😂🔥
Bars 😂😂😂
To me, he’s just trying to promote a brother man’s project on a way we always like it ❤❤❤
The moment I saw Vawlence inc Strongman I said psycho😂😂😂
🤣🤣🤣
@@kwamejunior3126 😂😂
Scanty don’t cryyy😂😂😂. Herh Paradise dey disturb
he nor dey disturb,he just doesnt know anything
@@Tony-wf8xc 🤣 Eno bi me p3 i see
@@Tony-wf8xclol it’s not only me 😂
Scanty is taking this thing someway. This is just a friendly beef not like their first beef. This one dem just dey take play
Yh
Medikal is just playing along 😅
Factos 💯
E go play, then laugh and cry later
Lowkey paradise dey blow nonfa too much
What criteria them use employ um?
What's the nonfa about what he said
Are you blind 😂😂
Yoo bro what he they talk ein naa that sometimes brothers show love through insults unless you no be guy
You too you rec erhn?😂😂
Ah na Scanty paa can’t you see he is just playing anaa wonnim boys boys level oh slowww.
After he said that Eno still dey rap pass Stongman sef koraa no he was laughing it’s just some teasing wey he dey do or can’t you see.
He is just teasing him k3k3.
Catch one boy n slap am , sherif was talking about paradise 😂😂😂😂, scanty slap paradise he go talk true 😅😅😅
Strongman and Medikal basically promoting each other through these things 😂😂😂it's show biz now after the actual beef😂😂
Bro strongman promoting nothing !! He really needs to grow up …. He has been undergrad artist for ages without any better show . Always diss song lmaoo
@@alahandrorodrigo7258 Aaah what are you talking about? He was on his own and Medikal starts shading him, he replies and he's the problem??
@@padmoreowusuansah6875 he shld improve his career bro .. he is better than everyday beef beef … he will die broke oo .. music be timing
@@alahandrorodrigo7258Do you really know the meaning of broke
@@alahandrorodrigo7258 I have no problem with he should better himself but with the beef part, Strongman doesn't start beefs, he just replies you and besides he's only done 3 beefs his whole career oo, against Teephlow, against Medikal and Kweku Smoke ein aa dat..so I don't get it
Why is everybody dey fire paradise? I feel ein vibe
You see we Ghanaians are extremely conformist 😂😂😂. Everyone expects him to speak like the way we’re thinking. He deciding to always go the other way we label him as a nonfa person 😂😂 I pity us. And besides without the argument what the heck is the show going to look like 😂😂
He is being real bro
@@apegraham9819 yes oo bro
Naa bro edey talk off point
I tell you ❤
Paradise do yawa for this episode. he dey talk off nkoaa😂
You never know,nonfa soorn he always dey talk
last time a talk some yawa guy to come tell me say Ebi hate a dey hate .
Go away
And he doesn’t respect too
Foolish cow @paradise
Naaa. Scanty e do the yawa.
you people thing say that guy get sense for head??
he always dey talk nonfa, bo be only this video.
Oh Ghana Medikal ft Strongman aaaaaaaaaa Ghana we day ❤❤❤❤😂😂😂😂😂😂😂
Me I see say people like well cooked Vawuuulence than everything😳 boi3 boi.I'm Eei Scantywaah💃
I greet you madam
@@abdulkabir763 yes Sir,salute Sir🫡🫡😍😍
@@bettyjohnson1963 😊
Dis your up coming brother in-law dea you need to work on him aah Paradise dabidabi @Bettyjohnson scantywaa u've problem to solve or u will take scanty and leave Paradise alone 😂😂😂😂😂
@@aman90ebenezer 😂😂😂😂
Paradise always dey blow non fa
Paradise jxt dey blow nonfa 😪
Masa masa he is just share his opinion
The rate at which Paradise dey disrespect Scanty be too much😏
That boy big P ne dey pet at all
I no gree with scanty...
'What is this ' by medikal, this quotes self create curiosity for the followers to even go and listen to it.
Exactly bro. People just refused to pay attention to this . He's only promoting the song
Exactly 💯
I sure say Medikal dey feel Strongman, but dey hide am.
Paradise den Nonfa talks, ebi like Sheldon and shata wale
I quit everything am watching just to come and watch this when I got the notification 😂😂😂😂
This Sergio Ramos thing Paradise dey be bad business paa oo
abed adey hia the phone wey dey the table top🤲🤲🤲adey UG
Paradise u chop something anaa 😂😂… masa dey geee 😂
Somebody tell MDK to focus on his show and leave Strong man alone 😂😂
Paradise no get Sense one koraa ahhh
No wonder you claim you are wiser than him. Learn and stop the insults. You being wise mpo nie
Oh slow
See one dunce
Small London paradise wan go 😂😂😂see how he dey hype am paradise shaoooo😂 nonfa nkoaa
Paradise paaaaa. Confusion Dey your blood inside paaaa
This be rap showbiz and ebi healthy for the industry
Why paradise dey worry Scanty like this?
Paradise Nonfa nkoaaa ..
gyama u just knew him....he never talk sense before
@@benandoh4774 true bro
Paradise do yawa pass
The O2 indigo no full out or Eno bi sold out, you go fit check
paradise talk "consign" me🤣🤣😭
All strongman funs gather here ❤
Fan not funs
make you go create your page 😂😂😂for ‘funs’ ….Fans 😂😂😂
@@adubenjamin6808 ahhh charle you tearr me oo🤣🤣🤣🤣cos how he fit talk "funs"?🤣🤣
@@ireviewsgh5254 😹😹😹😹
Paradise just dey do bias🤣🤣
Boy you thinking fast I love what you doing,,,, bro listen to the guy
Paradise de3 eiii fan fooling 😢
I thought he will say; “As Medikal Dey come do en show for O2 we too we dey TH-cam Dey do our own too.
Nonfa nkoaaa paradise ooooo
Herhhh paradise I dey feeeeelll you wati🎉🎉😂
Big paradise today nonfa nkoaa you dey blow oh 😂😂
Naa Paradise shaa waa weytin be this 😹
This paradise sometimes he dey fool too much ah most of his submissions be nonfa nkoaa
Paradise respect okay. First you lack finesse in your presentation that Sheldon is working on, and yet the arrogance exhibited towards Scanty is on a daily; today was worse. Today’s episode was hard to watch, as though, he was being antagonistic or insulting to a point. Sheldon check him please.
true man
I see nothing wrong with it. Scanty had an agenda and Paradise corrected him.
Also paradise made a mistake and Scanty corrected him. They are both having a discussion and conflict are necessary to keep the show going.
I concur
Erhhh take your nonsense away oooooo masa paradise bi small boy ? 😂😂😂😂 you come to social media acting matured 😅kwasiakwa
No be me go tell Sheldon who to put on his show but Paradise? Nah bro
I spy am ky333, ein argument no Dey make sense.non fa nkoaaa
Sheldon abeg you for create Nonfa show for am
MDK dey love dey bully Strongman 🤣💔
I’d had never heard God and rap if MDK didn’t repost really. I woulda still hear it later.
Paradise ahhh you no try koraa ... Listen to the wise thing Scanty dey talk
Paradise this one derr nonfa nkoaaaaaa😂
MDK is always on strongman because he feels strong is better than him.# Naaaei 4 lyf
Paradise nonfa nkoaaa
Paradise no get visa anka dem go tk am go😂
Scanty using sheldon ein word 'Subliminal" dey make me kai Sheldon
Scanty please let Paradise rant on what he has on his heart wai na his head will be on the chopping board when captain Dingo comes back…!!😂😂😂😂😂💔💔💔💔
I feel like the car Edey the centre there Dey generate the views😂
That’s a Woody and it’s very expensive
Paradise dey hia lashes waaa😂😂
paradise be person wey dey love loonngg waa
tetteh kwashie word play (Prophet Scanty X Apostle Paradise)😂😂😂
I'm waiting for the Davido and Wizkid own
That is how rappers behaves
This Paradise and Scanty combination be funny passs
Masa that paradise guy not get the sense to be here again nonfa nkoaa
Paradise this episode di3 u make beans chaaalley
Paradise just Dey disturb... He no know what he Dey talk about... He no fit this job
This is just a friendly beef Scanty should know this🤣🤣
😂😂😂😂😂I laugh die, when de indigo argument start😂😂😂😂
I love this beef😂😂😂 everybody de catch bullets
Hear paradise,he say boys dey express love through insults…😂
I second what Paradise is saying, some people are playful around people they know and vibe with. I can throw jabs to my siblings or
friends online or social media before I commend them😁.
Even Scanty and Sheldon have that kind of vibe. Scanty always want to see the negative of issues and incidents.
This all be vibes and if you can't see the playfulness and fun about this exchange between MDK and Strongman, you be anoda ruff😅.
He's always on strongman head cos he knows strongman badder than him😂😂😂
Y'all for relax give Paradise cos he's still a novice and learning so no hard feelings even though it's stressful to watch him most of the time 😢
That's what most people don't understand. Am sure after every show there're comments on what could've been done better.
Also, this is not live. They know paa but still posted it.
I am always looking forward to his views whether I agree with him or not.
Big paradise sometimes really dey talk off 🤨
I quit watching my movie to watch once I had the notification
Y,scanty take this too personal.....😂😂😂
Argumentalfoc nyinaa station❤❤😂😂
So this be the haircut paradise dey carry go O2?😂😂
Paradise is talking non Fa nkoaa
Big pa 😂😂😂😂 we worry 🔥🔥🔥🔥🔥
Big Paradise do all he support ma Blood😂
Paradise, you need para cuz your head gets problem # You fool paa in this episode.
Them for sack paradise
Nonfa nkoaaaa😂😂😂
A lot of nonfaa
Oh chale
Boys abeg allow am 😂😂😂
Lol😅
@@DelaliYao I tell you… so MEDIKAL dey fool ah you no fit say am
@@edmusic2756 we no fit allow nonsense man
Paradise wokasa oo 😂😂
MDK no go give you anything oo😭😂
Scanty was right throughout..... Paradise just dey asslick
Without this support I sure Medikal no go take am go I see paaaa
Medikal really dey feel strongman… make una no mind them😹
If no b Gh here aa nka who go listen to medikals Konko songs 😮😮
Paradise is on Scanty’s Neck 🙌
Naaa ano sure say this be beef 😂😂
Dem just dey play plus wanna minds. Maybe dem dey link up for someplace dey laugh we weh dey react sef 😅
The biggest TH-cam channel in the world #Kss❤❤.
More vawulence 🔥🔥🔥
Para you dey funfool too much
I understand Paradise paaa, it was just a vibe
Quables saf talk say Paradise doesnt know good journalism
Medikal is a whole mood bro 😂😂😂😂😂
Strong gee all the way ❤❤❤
U for add say wey dem beat medical in the beef😂😂
We dey the u2 some 😂😂
Scanty and wack bars
Paradise needs to learn more and fine tune is presentation
Big up Paradise 😂
Big P no dey respect Eii scanty
And also nodey admit the truth
Big P dey do favoritism
Paradise fool ooo😭😭😂
Paradise is rather making more sense. I agree with Paradise.