EHHHEHEHEHEHEHHEEEH no dey play with soso oooooo i never watch finish i say make i comment am sure he will be the one paying. he should have just said sorry na
Omo i don laugh tire oh, Soso u be very wicked person oh, why u kon sack small stout for work by telling gateman sey make he tell madam sey he no work again the salary too small and u go use am buy something again, i can't just stop laughing
This is so funny 😂😂😂. Really cracked my ribs
But Oga you should say sorry , you be at fault 😂😂😂
Am addicted to soSo who else hands 🙌 up 😂much love from Cameroon 🇨🇲 😅😊
If your madam ask tell her that they brother say the money is not enough that we are not working ❤❤❤❤❤ soso you finish work for there
I love soso for this one😂😂😂😂 you do this little man
❤😂Soso is very funny 👍
I have to watch this content again, Soso why u wicked Nkubi like this nah 😂😂😂😂😂
Soso used Nkubi as collateral for shopping 😂😂😂😂.
Sooosooooooo😂😂😂😂😂😂 wetin una don drag nkubi don plenty 😂😂😂 from woos to sabinus and now you🤣🤣🤣🤣Nkubi nwokeoma Ndo ooo😁
My gal lover Jennie nailed it😂😂the market seller 💯💯
Thanks for watching. 🤣🤣🤣, please share
@@realsophyaaah pls reply to me too am your fan too😢😢😢😢😢😢😢😢
Soso , You no do well for small stout oo 😂😂😂😅😅😅.
Jesus. Soso mind dey calculate pass AI! 😂😂😂. Wicked pass!!
Na all ur BE b dis 😂😂😂 na there e end.. that part tho😂❤
Lovely🤣 well played Sophie
Soso why u do Nkubi like this nau😂😂😂
Soso you no do well, at all!🤣🤣🤣
This Soso suppose collect cord for neck walahi 😂😂😂😂😂
Soso don win 5.0 for dis one 😂
Soso don put nkubi in debt😂😂. If to say nkubi say sorry, everything for end😂
Soso you do this one ooo😂
Soso don crazy with this her revenge mission ooo😅😂😂
You fit match me again if you want🤣🤣🤣. But soso you don do nkubi bad thing ooo, you are wicked 🤣🤣🤣🤣
He was not even the boss of the house 🤣🤣🤣🤣 that's the konk for for me..
Soso you won dis time ooo😂😂😂
SOSo you too funny hahaha 🤣🤣🤣
Soso na badt girl😂😅😂😅
Soso don do am again oo 😂
Oga you wear pampas (diaper)😂😂😂😂😂😂😅😅😅
Soso don Dey get sense small😊😂😂😂
3:39 😅😅😅😅 wahala
Soso the sharp girl 😢😮😮😅😅😅😅 smart girl😂😂😂😂😂😂
Thanks for watching, please share
Hahahaha 😂🤣😂
Soso u do this one o😂😂
Soso! You do this one😅
SoSo don win this round
😁
Yes oo😂
@@realsophy😊😊😊😊😊
EHHHEHEHEHEHEHHEEEH no dey play with soso oooooo i never watch finish i say make i comment am sure he will be the one paying. he should have just said sorry na
Na after I watch the part 2 b4 I go give my judgment as soso don win part 1😂
My beautiful soso.❤❤❤❤
Soso you never get job for 24 hours err😂😂😂😂
Laughing from 🇿🇲😂😂
Soso na badoo😂😂😂😂
SoSo no be so oo😅
Soso, you rest 😂😂, dey no do you.... 😂😂😂😂😂
Thanks for watching. 🤣🤣🤣, please share
@@realsophy i'm one of your biggest subscribers and fan as well. Sure, i always share your videos.
Soso baby 😂💞
Soso don win for here 🤣🤣🤣
But my love soso this is too much for him now I knew u can't be that wicked in real life🥺
I knew he wasn't the owner of the house😂😂😂😂
I commented this before i watched the main part of the video which the woman knocked him
Thanks for watching. 🤣🤣🤣, please share
Is no good ooh soso😂
Soso my darn cute crush 💕😘👌🔥🤣😜🤣
Soso u have give the man problem
This soso is wicked😂😂😂
Soso no be so ooo. This one na handicap o😂😂😂
Thanks for watching. 🤣🤣🤣, please share
This is jam jam🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Soso no be so ooo...😅
Sense wan finish Soso 😂😂😂
Thanks for watching. 🤣🤣🤣, please share
Chai Soso, this is not fair on my friend Nkubi 😢😂😂😂
Soso no be sooooo😂😂😂😂😂😂
🤣
Soso calm down naw 😂
😄😄😄😄😄😄😄😄😄 Soso so funn
1:29 when back people start recording 😂😂
So na Ada nkanu shopsmall stout and soso wan use play okwaya ??😅😅😅😅
Wahala 😂
Soso done win 😂
Soso I like your drama
well don o😂😂
Omo i don laugh tire oh, Soso u be very wicked person oh, why u kon sack small stout for work by telling gateman sey make he tell madam sey he no work again the salary too small and u go use am buy something again, i can't just stop laughing
Soso and weh done.
Soso good smart girl 😂😂
Soso na witch
😂😂😂😂😂🔥🔥🔥
Nice One 👍👍
Thank you! Cheers!
So so the very sharp girl
Small Stout you don enter one chance. Soso you don get brain today
Soso you are a funny girl
Omo 😂 😂 make I try not to laff 😂 😂
Na so so househelp work you dey find😂
Thanks for watching. 🤣🤣🤣, please share
So so u are too funny
Them don use this one for collateral
Lols abeg we dey wait for pt2
Coming soon
😅😅😅😂😂❤
Soso chai sorry 😞
Never ever underate your enemy.
Never
C'est bon
Keep me laughing 🤣🤣😀🤣😀😅😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤❤
Please like, comment and share for our little sister 🥰💕
I don't support the storekeeper yelling "thief! thief!" like that. Many innocent people have been killed like that.
That compound isn't levelled
Soso wicked 🤣🤣🤣🤣
🤣
@@realsophy eoxu
U go explain taya
😂😂😂😂😂
Soso u are evil ha! 😂😂😂😂
😂
🤣🤣🤣🤣🤣
❤❤❤❤😂😂😂😂
😂😂😂😂😂sorry ooooo
Thanks for watching. 🤣🤣🤣, please share
😂❤😂❤😂❤
❤❤❤
Soso😂😂😂
Thanks for watching. 🤣🤣🤣, please share
Streeeeeeet 😅
Well don😂😂😂
Thank you
😂😂😂😂 Soso don win 1-1. 😂😂😂😂
Thanks for watching, please share
😅😅😅