In this life ehnn.if God wan help u na man He go use. See how God use Kizz Daniel to help this guy to the point wey bouncer get bouncer. God i salute ooo.very nice skit sha.
When kissdaniel bouncer remove class on his face he look different 😮....officer woos nah wetin you wan chop you dey find you no go see wetin go chop u😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Th Th This video will make your day😂
Ki Ki Kindly like, comment and subscribe.
🥂 W👀S
Aje ❤😂
I love this ❤
So funny 😂 😂
Done boss @ official_kentoes
Ọmọ Banke my guy!! At a point growing up. I was always looking forward to seeing him in all youruba movies.
Everybody just Dey ft kizz Daniel’s bouncer 😂😂❤
😂😂😂Walahi
th-cam.com/video/SPKb25LUdxA/w-d-xo.htmlsi=32DX4qgsI44JddAQ
Lol 😅
Abi now
E dea pain you
This Kiss Daniel bouncer don turn skit actor 😂
Yes ooo
Infact,I really enjoyed myself with this comic,you all acted well and Funningly.
Kizz Daniel Bouncer is just trending of late.
Kudos to Kizz Daniel for letting his bouncer popular...
This particular skit suppose hit 1M views still woos best skit for me so far.....kikikikikikikiki 😂I just dae roll for grass dae laugh
"Why you dey suck fingers"
"Na because say you carry me like baby" 😂😂😂😂
Omo Banke my G 💯💚
😂💚
am still laughing all day thanks guys, u are all on point.
Omo banke is the funniest person I swear lol I dey roll for ground 😂
Forget this is the funniest video I’ve watched
😂😂😂
This evening you will die
First passenger has seen what is above him😂😂😂the bouncer
I wish i could press the likes button 💯 times. Thanks for making me laugh so hard😂
O o o o original wo wo wooos😂😂😂😂
Richman pikin go think sa kizz daniel bouncer be Robot 😂😂😂🎉🎉❤see as omo banke mellow😂 RIP IMOLE 😢😢😢💡🕊️☹️
Kiss daniel Bouncer then get security man way the follow him ajee is now a celebrity Bouncer ❤😅
Omo you guy's killed it❤❤
The bouncer sounds funny 😂😂😂
😂😂😂😂 God bless you Woss your skit is always interesting swears you dey calm down with your script
This is hilarious 😂
Thank you Woos
😂😂😂😂
It's the huge guy for me😂😂😂😂
Omo this bouncer too much oo if he catch you tie ba e 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This is very interesting. Laughed all through
I don laugh tire 😂
You don enter wahala woos 😂😂
Hahahahaha this is so funny.
Thanks to all the casts
_😁😁🤣🤣🤣
Ose ose Omo banke❤❤
❤
😂😂😂😂😂, Igba te gbemi bi baby.
In this life ehnn.if God wan help u na man He go use. See how God use Kizz Daniel to help this guy to the point wey bouncer get bouncer. God i salute ooo.very nice skit sha.
This bouncer be like king kong😅
Say it again dear 😂😂😂😂
Like HULK
I swear😂😂😂😂😂
😂😂😂 take your flowers 💐 😍
Man pass man kizz Daniel bouncer na extraordinary man😂😂😂😂😂😂😂
This guy Don leave leave bouncer work join comedy😂😂😂
With that classes on banke face just Dey make me laugh after seeing big chest shaking 😂😂😂😂😂😂
Lots of Love oooficer woos wobi ❤❤
😂😂😂😂 e better as you keee yourself 😅😅
Kizz Daniel bouncer don turn celebrity 2secs😂😂😂😂❤
Thanks for making me happy boss man ❤️♥️♥️❤️
Na Kizz Daniel bouncer dey hot right now
😂😂😂😂😂 Jesus woos u have make my day with laughter 🎉🎉🎉
Lol 🤣..
Wait oo if this bouncer guy dey feature for skit up and down who con dey protect our dear kizz life 🤔🤔🤔
😂 😂😂😂😂😂 omor banke ehnnnnn
When kissdaniel bouncer remove class on his face he look different 😮....officer woos nah wetin you wan chop you dey find you no go see wetin go chop u😂😂😂
Omo banke too much love❤❤❤
This bouncer big pass some King Kongs 😂
😂😂
Woos my guy aw aw aw aw far
I don laugh tired 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Omo banke you no go kill me
Omo I don laugh tire😀😀
Moti lolé tarara bayi 🤣😹
Omo banke see chest shift asap ❤😂😂😂
Woos woobi 😂😂😂 big up
If u love woos gather here❤😂
Oga Banke with the vibes ❤
Nice one very funny 😅😂😂
Lol oga mi God no go shame us
Up coming should be kizz daniel bouncer and oga ninalowo
I fully support that😂🤲🏽
Egbon Omo banke so u can fear like this. Lol
Kizz Daniel's bouncer congratulations to u,is ur turn to shine. See how everyone is featuring u.
Nice combo love this
Oshe Omo Banke ❤ Loor You 😂
Nsobu be like wahala 😂😂😂
Omobanke shift without further notice...
Bobo Erinmi (hippopotamus) got me 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂 awon werey
Officer woos, where's your corolla
E E E dey mechanic, I dey fix am😂😂
Nice One 👍
Werey kill himself before dem kill am 😅, na man you be 😂
Laughing hard watching this 😂
Soft talking giant 😂😂😂
Idan don jam agbako🤣🤣
😂😂 sorry oo
Omo banke meet her master this time around😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂OMG is been awhile I laughed this hard. You guyz are just too 👋 😅😅😅😅😅
Werey woos 😂😂😂
The bouncer be like hulk
U u u miy miy 😂😂😂7bay
God no go shame us
E don red 😂 😂
Omobanke is a Special actor
I’m watching from egbeda😂
😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣Omo banke funny man 😂😂😂😂😂
Woos stammering fit cause migraine 😂😂😂😂😂
ILE lo ta ra ra kin she Orin ikomo 😂😂😂
otilo beyen😁
Woos my G
This one funny pass lmao
Na this one funny pass for kizz Daniel bouncer videos
Cute abiola own too funny
Na him fess use the bouncer
I love this
Naija una too dey Cast things I swear , everybody wan capitalize on kizz Daniel bouncer , tufiakwa!
Ajeh❤❤❤❤
The car from 1960s😂😂😂
Weyrey say I turn to baby😂😂😂😂
Nice one bro
😹😹GOD Abeg
😂 Iko
MY GEE SHONOWO 😂😂❤❤
Wo wo woos wobi😂😂😂😊
No be mobad friend be this..,
Soj welcome back bros🎉
This Yoruba actor too funny