ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Haaaaaaaa Everybody just wan take down Sinzu Money. Make my good no go put me for problem. Which location are you watching from. Me I Dey Toronto Dey represent. I Dey find new client aje 📌
Ajee😂😂
Watching from Togo baba❤
Kenya 🇰🇪🇰🇪🇰🇪
Lagos
Ghana 🇬🇭 🇬🇭
Who notice that the liquor never finish since episode 1😂
Mumu 😂😂 they go dey change am na 😏😏😒
Na props😂😂
For years, sinsu never see one cigarette lite 😂😂
Any skit wey involve layi or lasisi count me in
Me too😅😅
That “with the lifestyle I see that you live will not pass a school certificate level “ e really pain zinzu money 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Sinzu e be like say we the yahoo boys go comot you from the gang oo
4:05 predicament, sinzu say "which garment?" 😂😂😂
I slept twice watching this skit.. this is the third time, make I finish am make my mind rest
You are mean 😂😂
Me too ooo 😂
Who else notice Lasisi sitting on the phone at his back pocket.... That phone must be the new edition of Samsung
Nothing wey you wan tell me, Laisi don do gee before 😂😂😂😂😂
Sinzu money cigar just dey always hear the sound of lighter. The cigar they bully the lighter.
Layi go law school because of sinzu money 😂😂😂😂 and he Dey give am 300kk
😂😂😂
One of the best collaboration... 👌
I no fit comment na laugh just full my head 🤣🤣
Make I go pay opay ooo God abeg😂😂😂😂
I swr bro😂😂😂Mesef dey owe 😂
Layi wan build house on top sinzu's head
Spending, Jacuzzi, Spartacus
Layi is really tall tho. Nice content . Nice collaboration ❤❤❤
Wahala😂😂😂😂The guy acted so well😂
Lawyer first collect 300k mke him see road 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 haaaa Barrister Layi don blow oh, omo see workings... Wow im impressed 😁👍
You grow for sense you no grow for leg😂😂😂
Na Benz oo😂
Very interesting movie 🎥🍿🎉
I no Dey promising 😂😂😂
I can't stop laughing 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Sinzu don coordinate him room again after oyibo reap am😂😂😂
Na 300k na him make dis guy dey para😂😅
₦300k na big money as that time he borrowed it.
But the interest rate loud na.. The guy Wan kee himself on top 300k.😅
@@FrankEbekonye Lol 😂
I beg, na where Layi sow this suit? 😂😂😂😂😂
Lawyer first collect 300k first make him mind calm down
Videoman don go cast the skit with em white umbrella😂😂
This guy dey hot oo another sinzu money
The Law is back again 😂😂😂😂
Sinzu is outside 😂😂😂😂😂wahala Come follow go inside
You for drop this video 😮Since na 😢so that I for use this calculation pass my entrepreneurial exam
For where be that 😂😂😂😂😂
Ibeg…. Layi don go
Ei Jacuzzi! New episode drop! On code! 😂
Layi just dey sip
Oh so you recognize the shoe??😂😂😂
Who be that guy wey thief the umbrella? 😂
Would love to meet Jacuzzi one of these days
This lawyer ehhh 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂Spending 😂
Baba dey on Liquorose😂😂
The day way dat cinger go lit i go buy iphone 16
Layi's shoe 😂
Sinzu 😂
No be only laughing stock, na stock fish!..lol
Any skit wey lasisi dey I put body😂
I no Dey promising 😅😅
Na you be the main memecoin
Layi nah mad man😂😂😂
Spending 😂😂😂😂
Yyyy😂😂😂
Lasisi said yo-yo or I love you mad oh
I have being waiting😂😂😅
Bro 😂😂😂… that reference to agony and Tiger’s squad was mad. You still remain the GOAT of skits.
So Funny 😂😂😅
Abeg is like I go try payback new credit and fair money their loan back before the next year
Baba dey on liquorose 🤣🤣🤣
Layiii is the real working boy here😂😂😂😂😂😂😂😂
Gedetable soup😂😂😂😂
It’s about to go down ❤🎉
Omo this Layi tall sha
Lotto lowkey 😂
Smokers are liable to die young 😂😂😂
Layi after you don dey on liquorose🥃😂 you still wan collect additional 10 million! 😂
Funny 😂😂
no dey carry last!!!
"FOR WHERE BE THAT" 😂
Liquor don open Barrister layi brain 😅 he don remember 10million😂
😂😂😂Agony from Tiger Squad
Hahaha 🤣 I don laugh tire 😂😂
You dey take risk ooooo?
Call me by my government name 😂😂😂 law meet 419 😂😂
The guy wan take sinzu money build house, if na me I for don beat am comot for my house
You see that very line Spending baba follow me talk😂😂😂
😂😂😂😂😊
🤣 🤣 🤣 🤣
DATA KE NO BE LIE 😂
Personal Damage lol
...and the Lord hardened the heart of Pharaoh
I no dey follow you talk for heaven's Gate 😂
Lasisi X layi always a banger
Street on Street 😅😅😅😅😅
No be only laughing stock.nah stock fish 😂
Proper wereys
Wasabi again 😂😂😂😂😂haaaa😂😂😂
Vegetable soup 😂
Layi get bad mouth for dis one sha
lol 😂😂😂
Can't wait oo❤
One day I pray we see and celebrate jacuzzi
Omor this guy tallness ehh even the whole of sinzu no reach his shoulder
Sinzu light cigar na 😂
Agony 😂
They don use Sinzu guide 😂
Lmaooo 10 milla 😂
Allah you funny 😂😂😂😂😂😂

I swr bro😂😂😂
Mesef dey owe 😂
Layi wan build house on top sinzu's head
Spending, Jacuzzi, Spartacus
Layi is really tall tho. Nice content . Nice collaboration ❤❤❤
Wahala😂😂😂😂
The guy acted so well😂
Lawyer first collect 300k mke him see road 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 haaaa Barrister Layi don blow oh, omo see workings... Wow im impressed 😁👍
You grow for sense you no grow for leg😂😂😂
Na Benz oo😂
Very interesting movie 🎥🍿🎉
I no Dey promising 😂😂😂
I can't stop laughing 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Sinzu don coordinate him room again after oyibo reap am😂😂😂
Na 300k na him make dis guy dey para😂😅
₦300k na big money as that time he borrowed it.
But the interest rate loud na.. The guy Wan kee himself on top 300k.😅
@@FrankEbekonye Lol 😂
I beg, na where Layi sow this suit? 😂😂😂😂😂
Lawyer first collect 300k first make him mind calm down
Videoman don go cast the skit with em white umbrella😂😂
This guy dey hot oo another sinzu money
The Law is back again 😂😂😂😂
Sinzu is outside 😂😂😂😂😂wahala Come follow go inside
You for drop this video 😮Since na 😢so that I for use this calculation pass my entrepreneurial exam
For where be that 😂😂😂😂😂
Ibeg…. Layi don go
Ei Jacuzzi! New episode drop! On code! 😂
Layi just dey sip
Oh so you recognize the shoe??😂😂😂
Who be that guy wey thief the umbrella? 😂
Would love to meet Jacuzzi one of these days
This lawyer ehhh 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Spending 😂