The Truth About Black axe and 2-2 Ayes Apache Cla$h in Imo State University

แชร์
ฝัง
  • เผยแพร่เมื่อ 13 ธ.ค. 2023
  • #fypシ゚ #everyone #cultist #nigeria #verydarkblackman #arena #lagos #tundeednut

ความคิดเห็น • 53

  • @SteveThomas-jz7ry
    @SteveThomas-jz7ry 6 หลายเดือนก่อน +3

    This intel dey wrong apache no war for school and nobody die for the matter na just small turbulence...

  • @FunnyboneStrongbone
    @FunnyboneStrongbone 6 หลายเดือนก่อน +2

    😂😂😂😂 Alexo the Eiye blogger you be Mugu, nobody fall as of yesterday

  • @user-hf2ni6tk3o
    @user-hf2ni6tk3o 28 วันที่ผ่านมา

    Alex 22 an black axe no dey kill each other like that even me my self dey the Imo state abeg no dey carry our matter carelessly 22 no your age mate

  • @tested1905
    @tested1905 6 หลายเดือนก่อน +9

    1st of January we go calculate how many ayes die, bcos for my record ayes wey Don die Don pass 5k for this year,

    • @chung635
      @chung635 6 หลายเดือนก่อน +2

      Yes na true eiye way die na 20k

    • @tested1905
      @tested1905 6 หลายเดือนก่อน

      @@chung635 so na aye and eiye die pass lol

    • @chung635
      @chung635 6 หลายเดือนก่อน

      @@tested1905 😂

    • @alexgregg3073
      @alexgregg3073 6 หลายเดือนก่อน +1

      @@tested1905 all this una apache when una dey hype so na easy una fit dey try am. U no go try am for benin or delta una know unaself

    • @alexgregg3073
      @alexgregg3073 6 หลายเดือนก่อน

      Na east

  • @BlessedJames-yy1lk
    @BlessedJames-yy1lk 6 หลายเดือนก่อน +5

    Ayes too mumu, proud and no level for them.thank God say l no bam ayes for school

    • @Blackism007
      @Blackism007 6 หลายเดือนก่อน

      😂😂😂 who need you 😂😂😂, Jew run far

  • @FunnyboneStrongbone
    @FunnyboneStrongbone 6 หลายเดือนก่อน +3

    As una hate Ayes reach with una fake news, you wey do voice note say you be Eiye , eiye wey dey Benin dey give eiye blogger wrong information of war wey dey happen for imo state😂😂😂eiye the voice note warriors 😂😂😂

  • @alanbilly7
    @alanbilly7 6 หลายเดือนก่อน +4

    Eiye man if you no dey fear Black Axe 🪓 🪓 🪓 🪓why you dey always change your voice to dom they talk like who done near grave . Black Axe every where in all Conner would wide. You don ever see Eiye for IMO State or any part of East?? Na only part of Yoruba land and part of Benin 🇧🇯 who one been Eiye for East 😂😂😂😂😂

    • @Pawking558
      @Pawking558 6 หลายเดือนก่อน

      People die Abi people nor die? Aye loose members abi them nor loose? Nor be school them send those boys? But na their deaf body dey return to their families, you be fool I swear!

    • @wounded_lion8
      @wounded_lion8 6 หลายเดือนก่อน

      Nah Eiye man way dey in the mix of ayes observing protocols🕊 Dey talk so 💙 birds are rugged

    • @user-pd8ns6pn9u
      @user-pd8ns6pn9u 6 หลายเดือนก่อน

      Correct eiye no each 50 for igbo land.

    • @alexgregg3073
      @alexgregg3073 6 หลายเดือนก่อน

      @@wounded_lion8 rugged where ? Na for Yoruba land Una get mouth nor be here

  • @celestineebube7315
    @celestineebube7315 6 หลายเดือนก่อน +1

    Alex u no get waiting u want post again

  • @user-vq4kf8go8i
    @user-vq4kf8go8i หลายเดือนก่อน

    How can I join your telegram

  • @Blackism007
    @Blackism007 6 หลายเดือนก่อน +2

    This guy na fool o, did you confirm the news? You just post like mumu

  • @morispeter9503
    @morispeter9503 6 หลายเดือนก่อน

    Wish kind mumu update be this Alex ?

  • @chung635
    @chung635 6 หลายเดือนก่อน +5

    Alex u nor de try
    Na eiye way de Benin de give u update for IMO state
    Eiye way nor IMO state
    Na my place be that so
    All through when de there
    If them tell them say I de fine any eiye man
    Them go say wetin be eiye say them nor no wetin be the meaning

  • @chung635
    @chung635 6 หลายเดือนก่อน +1

    Alexo u de fine update why the eiye them no give u update for Agbor because say na eiye to eiye them no go won tell u
    Eiye man strap zoner head when them de fight
    But the no fall
    Them rush am go hospital
    Them no pass u the update
    Na why I nor join ur tell telegram those eiye na
    Na aboki really fit them true true

    • @wounded_lion8
      @wounded_lion8 6 หลายเดือนก่อน

      Bro who told you that? It’s wrong ❌
      The guy that stab that Eiye guy in agbor was an viki who cross carpet to Eiye and the guy that was stab wasn’t an zoner head they are both friends , he be they form say nah him rugged pass but Eiye nor be Vikings😅 when find am go boundary between Edo and AGBOR birds 🦅 play am well( village called Alifekede ) . He get lucky say nah Eiye man he be too if not birds for light am 🔫 birds are rugged 💙🦅

    • @wounded_lion8
      @wounded_lion8 6 หลายเดือนก่อน

      Make una nor Dey talk Wetin una eyes nor see Ooh e get why ! Because nah only woman Dey talk like that 😡

    • @chung635
      @chung635 6 หลายเดือนก่อน

      @@wounded_lion8 😂 una stab vikin for Agbor 😂 de play go ask before u begin do I too know
      Una stab vikin for Agbor
      Na him vikin never give una 3-0
      Oga go ask wetin sup for my area
      Confirm zoner head like say na today eiye begin do this thing
      Right from time eiye de do this thing
      O gun no be eiye man him be
      How many eiye man Oguw don fall ?
      If u nor no Oguw that means u nor de Agbor
      Na hear u just de hear
      Even when aye drop Kester
      Una coordinator my guy de with Kester that day
      Go confirm well na eiye man stab eiye Coordinator
      Nothing like eiye way cc to vikin

    • @wounded_lion8
      @wounded_lion8 6 หลายเดือนก่อน

      Read my comprehensive well nor Dey rush read Oga

    • @wounded_lion8
      @wounded_lion8 6 หลายเดือนก่อน

      Besides our last infinity war with Vikings for AGBOR was 8 -2 we lost 😞 only two brothers asked questions them go tell u how e play ( nah birds Dey run am 💙🦅 )

  • @martinsbethel
    @martinsbethel 6 หลายเดือนก่อน

    LoL 😅😅😅

  • @mike-ex9im
    @mike-ex9im 6 หลายเดือนก่อน

    I was in IMO state that day, nobody died, na ayez chase the 22 men, and police later carry some 22 men that day, stop saying what you don't know oga, that's why people no dey come your channel, because of too much lies and fake news

  • @tralbriggs104
    @tralbriggs104 6 หลายเดือนก่อน

    Make better people wey sabi speak pidgin dey present all these news nah

  • @monsuruadelanwa
    @monsuruadelanwa 6 หลายเดือนก่อน

    Just stop this fake update and get real source like Nigerian View…

  • @DanielOsahon-ce5bn
    @DanielOsahon-ce5bn 6 หลายเดือนก่อน

    Alex you and eiye be fool

  • @chung635
    @chung635 6 หลายเดือนก่อน +3

    Mumu eiye no de IMO state
    Na once u go use know say u de lie
    Na tell them tell u
    Werey
    Them no even blow tools self
    Tools way 1 person blow way no answer
    Eiye too like to lie

    • @wounded_lion8
      @wounded_lion8 6 หลายเดือนก่อน +2

      U be Mumu..!! go make research well Birds💙 they that school abi you think say nah by fighting with different con fra in different state means the other colors are not in that state too ? Eiye nah world wide 🦅

    • @omoikorodu8094
      @omoikorodu8094 6 หลายเดือนก่อน

      ​@@wounded_lion8mumu eiye no be world wide oo.....state wey eiye no Dey reach 25

    • @obianderson5107
      @obianderson5107 6 หลายเดือนก่อน

      Brother eiye full imo state but not many and because of that ,they no dey talk.The same way vikings dey yoruba but they no dey talk.I school for nekede 2010 and am from orlu

    • @omoikorodu8094
      @omoikorodu8094 6 หลายเดือนก่อน

      Hmm I dey port Harcourt now...since I com na only one eiye man I see an im be Yoruba......im draw Bird for hand...e dey cover am with Long shirt

    • @chung635
      @chung635 6 หลายเดือนก่อน

      @@obianderson5107 guy eiye nor de
      Eiye way u go see na from delta or Yoruba guy
      Nd even if u follow am him nor go give u mouth
      Eiye OT na Yoruba
      Nd u no go even hear say them beat person Nd na eiye man do
      U no go hear am

  • @OnGod4life774
    @OnGod4life774 6 หลายเดือนก่อน

    😂😂 make eiye dey play

  • @ArchieMasibay-uq3xr
    @ArchieMasibay-uq3xr 6 หลายเดือนก่อน

    Eiye man talk say Ayes fall with no evidence u post am
    Eiye go talk better about Aye?

  • @bradywilliam4255
    @bradywilliam4255 6 หลายเดือนก่อน

    Na this kind Mumu update way this your mumu elebe brother pass you na you dey post for hee

    • @alexgregg3073
      @alexgregg3073 6 หลายเดือนก่อน

      I swear. All this elebe no coordination at all. Them pass u illegal updated u no fit verify he just dey talk anyhow

    • @monsuruadelanwa
      @monsuruadelanwa 6 หลายเดือนก่อน

      This guy and fake news na 5$6