I hope you can defend ur claim that he is pushing drugs ? Don’t worry, you will soon get to point where even ur INEC governor can not save him. Keep talking
Have you seen any responsible government that employs touts and miscreants to recover government vehicles ?? APC is a curse to Nigeria and the curse will follow their children
@apostledrkassychukwu4549 continue as you oga dem send you when time reach you no go see them oooh make you better dey use your head before them use am for mugu kassy
What constitutes agbero...is there uncivilized action 😂😂😂😂😂. If you say somebody stole, arrest them, don't agbero style it, by following, harassing and posting, follow.the.legality, arrest them with police, take them to court. Oga make unah use Sens o, coz this Kelly so, make him use e tongue count it teeth o. Make him know say for politics, him must enter trouble....lawyers they watch am
Mumu na mumu, U don turn to ebo stone boy, wey Ur formal oga kabaka now, na so ebo stone go take kpai, Ur mumu don big pass Ur head oooo mumu boy, U nor go have get sense,
Enter House, you are Not better
@@AfricaFirstLady-x1o 🤣🤣🤣🤣🤣
This one don drink oh , mad man
Like your yuseless mother
@@apostledrkassychukwu4549 I get your time today, hopeless Igbo man
This kessy guy is close to Going to jail, are you from Edo state don't worry you don't know Edo state,
Nah mr go send you go mumu like
I hope you can defend ur claim that he is pushing drugs ? Don’t worry, you will soon get to point where even ur INEC governor can not save him. Keep talking
Come you don tune to one of d animali in EDO state or you be pastor? You see as you mumu ? Na una dey spille pastors name! lions and tigres 😅.
How many pastor name you done repaired
Have you seen any responsible government that employs touts and miscreants to recover government vehicles ?? APC is a curse to Nigeria and the curse will follow their children
Dem surpose arrest dat formal Anthony general
@@kennedyprospererhahon8323 I am telling you
Kassy no go talk wetin go put you for jail for nothing no be everything them dey carry talk before you enter jail
@@emmanuelotubor58 I done talk this one nah come go put me for jail
@apostledrkassychukwu4549 continue as you oga dem send you when time reach you no go see them oooh make you better dey use your head before them use am for mugu kassy
What constitutes agbero...is there uncivilized action 😂😂😂😂😂. If you say somebody stole, arrest them, don't agbero style it, by following, harassing and posting, follow.the.legality, arrest them with police, take them to court. Oga make unah use Sens o, coz this Kelly so, make him use e tongue count it teeth o. Make him know say for politics, him must enter trouble....lawyers they watch am
Mumu na mumu, U don turn to ebo stone boy, wey Ur formal oga kabaka now, na so ebo stone go take kpai, Ur mumu don big pass Ur head oooo mumu boy, U nor go have get sense,
YES OH AT LIST BOY TO MILLIONAIRE
Kassy I know where you can recover some government vehicles.
Tell them, make dem dey hear 😂😂😂😂😂😂😂
YES OH
Evidence of Frustration
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 kassy
Waiting I do oh
Isreal is caurse now
Abeg make dem troway dis guy
He no worth d stress
Nor mind dat davido hand bag
I ma telling you
Israel nor get sense
Nice one this is a good one keep it up ebo stone
THANKS
You are really a capacity leader
😂😂😂😂😂😂
His boss Davido supported asue ighodalo, so you don't expect anything less from him.
Sir you need to think very well because you need help
YOU GET HELP
@@praiseoifoghe9247 you need help too
Mr kassy sir forgive him Gid bless you Edo must be great again🎉❤🎉
Nice advice to those that don't want to hear good words ...but this time their must hear oo
YES, OH BY FIRE BY FIRE