Remote and madam no network, Omo this combo ehn, I was just laughing I nearly poured my food away. This comedy pass wetin panadol fit do for me this night
As long as I’ve been watching pastor remote series, so far, madam no network is the perfect candidate to deliver his prophecy to. Lmao. 😂😂 I’m still waiting for remote to try and deliver prophecy to mufu oloosha oko (odunadekola), where that one will steal even his intestines unknown to him
ENI PE Don finally meet E SO PE?. 🤣 🤣 🤣 🤣
😂😂😂
😅😅😅😅I dun laugh tire
Mama No Network no even care about all the nonsense wey you dey talk... She get her own nonsense to deliver back-to-back 😂😂😂
😂😂😂😂
I tell you!😂
@@TheSustainabilityEducator she's always ready with her bazooka 🤣
Remote don meet his master today, your eyes go see shege 😃😃😃😃
Anyone who won rub madam no network won rub himself🤣🤣🤣🤣..... This one pain Remote wel wel 🤣🤣🤣🤣I can't laugh again ooo 🤣🤣
You never see anything remote ....mama no network nah your mate 😂💔😂
The way he was cursing her without completing it🤣🤣🤣
Even remote no fit control the network. 😂💔
When remote wey no get battery jam No network wahala go too much..Omo 😂😂😂 I don laugh tired
It's the half cursing part and slapping for me ... I just dey help Remote complete the swear for here😂😂
Wetin be this? 🤣🤣🤣😂😂😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂
Oba Solomon words are just funny😂😂
Trying to communicate with Madam No-Network can be frustrating. I hope those slaps will heal that blocked ear... too funny 😁
🤣🤣🤣 hopefully!
You jam your match or met your class abi na meet senior werey...this is super hilarious
Mama no network dey attest to vision on her own is the epic 😂
Pastor self don tired 😪 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I have never seen our Pastor this frustrated😂😂😂
The moment i saw madam no network
I know there will be problem cause the iya wont hear anything but will always reply out of context 😂😂
😄😄😄
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
🤣🤣🤣
Remote 😂😂😂😂
U don meet ur Oga today
Adanwo meets agbako!!! Ema ri were!! I never even watch ooo🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣. I don laugh taya before watching the skit but your comment come scatter everything 🤣🤣
@@christieadeoye4267 loool
@@christieadeoye4267 but na true now abi🤷♂️
No be only small agbako o! 🤣🤣🤣🤣
@@damilolaogunremi2322 🤣🤣🤣u sef concure🤣🤣
I just need to download and watch later coz I'm eating rn and I don't want to choke 😂😂😂
I just finished eating I hope I don't throw up 😂🤣
U just need to finish eating ooo
🤣🤣🤣🤣🤣
I had to watch later ooo 😂😂
😂😂😂😂😂
Omo this is epic💯👌🤣
th-cam.com/video/Ka1O3Ceu8MQ/w-d-xo.html
Na wetin good for remote be that 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😄😄😄
Was watching this in a hospital reception, make dem no go think say i be patient
Why dem go dey stress remote😂😂 A full grown man of God.😂😂😂
please upload the bloopers. it will be hell funny than the main video.
No network's first greeting is funny 🤣🤣 does Remote resemble a Hausa man for her face? "San nu"
This combination is one in a million 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Remote don jam oooo
The moment I started watching this, I know it's gonna be Bam, cos Mama no network is one of my favorite.
Yanga dey sleep trouble go wake am....wetin Remote dey find........PALAVA from no network....🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The "apere ikore" got me. God catch Remote today
😂 pastor remote proved her right that he's a mad man roaming on the street 😂
Even without "hearing Yoruba", I can feel that Pastor Remote is speaking impeccable ,cultural and poetically sweet Yoruba!
Mama no network and Remote😰😰🙆The collabo we never knew we needed, no one has frustrated Paitor Remote like this🤣🤣🤣Nice one
😂😂😂😂😂😂😂 i knew it will end this way. Remote & ,no network. kai remote wan kill me
Tell me why I'll not love remote 😂😂😂😂 na mad man😂😂, Mama no network self no too well
"Akpere ikore" had me in stitches🤣🤣🤣🤣🤣🤣
She can frustrate the living out of u🤣🤣🤣🤣🤣
Mad man jam craze 😅😅😅
Imagine telling a deaf and dumb a prophecy 😂
🤣🤣🤣🤣
Iwo lo mo kan to Sonu ton wa kiri🤣🤣..shey Mama no network je igbin abi won je cote to ro iya oni iya..oju yin ma bo ni🤣🤣
Thank God I didn't watch this in public 😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣
It's the "HARVEST BASKET" for me... Lol
This Guy prophecy na Big gam 😂😂too funny ❤❤
Remote u no go kill me with laugh 🤣🤣🤣🤣
Best combo 😅😅 na she fit u
Mama knw her weytin he Dey talk at all😂😂😂😂😂
Kai na... E dey pain wen u pretend like u don't heard what they said....🤣😂🤣😂🤣😂🤣
I feel your pain. I have seen this kind frustration before. 🤣🤣🤣🤣
The part of pe won so fun mi pe won sin werey ladugbo yi got me😂😂😂
remote u think say u dey wise, u jam ur own today 😃😄😃😃😃😃
it's the speaking in tongue for me 🤣🤣🤣🤣🤣, always crack me up
Abeg a no fit laugh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😭
Mama no network will frustrate you. Remote wan cry 😂 😂 😂. I can feel his pains
I started laughing immediately I see mama no network 🤣🤣🤣🤣🤣
I had to hold my breath so I don't burst in the office, this is hilarious 😂😂😂😂😂😂
@@bolaakinbambo7480 not only you
That last sentence was tough... Apeere Ikore ( Harvest basket) 😆 🤣 😂
Madam no network don kill me with laugh oo😂
Wahala ti sele 😂olopa ma ko everybody😂😂
That "I'm a full grown man of God" will always make me rofl😂😂😂😂 Pastor Remote is becoming aggressive now in this cashless
The economy is aggressive on Pastor Remote too
Remote has met his match at last🤣🤣🤣🤣
God bless you Pastor Remote. You're in a class of your own. 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂 apere ikore bawo pastor remote I too love you ❤❤❤❤❤
Remote was finally frustrated! 😂He couldn't even finish his swearings😅😅😅 I Don laugh fall from Mango tree o😅
@remote will not kill person....mama no network you always on top, so much love this❤
Remote don jam his senior oo 🤣🤣🤣🤣🤣
I don laugh tire😂😂😂wtf is this🤣🤣🤣
e say odabi APERE IKORE😂😂😂😂😂😂😂😂
First to watch this
Mama no network dey cook😂
Remote and madam no network, Omo this combo ehn, I was just laughing I nearly poured my food away. This comedy pass wetin panadol fit do for me this night
First time report go beat someone very well.....the mama frustrate his life 🤣🤣🤣🤣🤣
You are so good sir, I almost fall off the chair😂😂😂
Remote Jam Bad Network 😂
Remote na agba weere 🤣🤣
Walllahiii Emi done misdirect remote this time around😹😹😹😹😹😹😹😹😹
The most hilarious of them all 😅😅😅😅😅😅😅😅 so Remote can be this frustrated 😂😂😅😅
Ikoko obe werey 😂😂😂
If frustration is a person 😂😂😂😂😂😂
That speaking in tongue who compose am for you ….😂😂😂
Lmao 😂😂😂😂😂 I tried so hard to hold my laughter I just can't 😂
I love mama no network too much 😂😂😂😂😂
I thought I have seen it all from this dude. But every time it’s good!!!!!
It's apere ikore for me🤣🤣🤣🤣
Wòn gbé pastor ni handicap. Eni fe ku pàdé eni to ma pa.... wahala wahala wahala 😂 😂😂😂
As long as I’ve been watching pastor remote series, so far, madam no network is the perfect candidate to deliver his prophecy to. Lmao. 😂😂 I’m still waiting for remote to try and deliver prophecy to mufu oloosha oko (odunadekola), where that one will steal even his intestines unknown to him
🤣🤣🤣... My belle 🤣🤣🤣
Even the greetings aspect nah wahala wahala wotowoto 😂🤣😅 the moment I see mama no network,,,remote you for know say nah wrong number you take
Olopa Ewo Ntepe 🤣🤣🤣
I seriously can’t stop laughing.. Omo see high level of frustration 🤣🤣🤣🤣
Aga pastor don't kill mama no network oo, so funny 🤣 😂😂
This is the funniest remote video I've ever watched . Gosh😂😂😂😂😂😂😂😂
Remote finally jam agbako in Mama No Network😂😂😂😂😂😂 Remote, you are done for today😂😂😂 your eyes go see shege😂😂😂 Mama No Network don frustrate Remote😅😅😅
Pastor remote ti lana
Pastor Remote some days are better than others on the mission fields. Repent and Sin no more. 🤗 John 7: 14-36. Great Video especially at the end. 🤣
I never imagined this kind of combination . This is dope, Remote don buy market finally 😀😀😀
O mase o… o ti wa doju e bayi 🤣🤣🤣🤣🤣
God I can’t breathe😂😂😂😂😂
Remote wan kill me with laughter 😂😂😂😂😂
Infact remote u did this, the frustration is above 100%
Ah Alhamdulillah, I am done for today, thank you Remote, you will remain the best 😂😂
Have fun 🤩
Won royin won royin ....ode level kan won dawo duro ....nigba toya won tun tunyin ro😂😂😂😂😂😂😂
I swear, this is the most hilarious episode I've watched so far. I had to abandon my food cos the laughter was getting too much
Remote Owo ba o😂😂😂😂, mama no network finally remote you 😅😅😅😅.
Omg!!!!!! Am at Work can’t stop laughing my colleagues ar wondering what so funny dat am laughing so loud. Mama Network and Pastor u ar both bless.
Remote shebi u dey think say u madt ni...u don meet your senior here😅😅
Mama no network won sin werey ni adugbo yii 😂😂😂