MANCHESTER UNITED 0-2 CRYSTAL PALACE ( Festus -NIGERIAN FAN REACTION) - Premier League 2024 -2025
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 8 ก.พ. 2025
- BECOME an FFT Chief & enjoy EXCLUSIVE content, Studio & Match interview Invites, Discount on Merch + More HERE 👇🏼😁
/ @fanstribehq
Match Reaction from Festus as him say Amorim don finish us.
PLEASE SUBSCRIBE!!!
Business Email - FansTribeinfo@gmail.com
CONNECT WITH US ON SOCIALS 👇🏽
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/...
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian #brighton #cheleafc #liverpool #arsenalfc
Ajey na festus the main man now. If you no dey enjoy hin interviews na you know 😂😂😂
I swear, l like him interview 😁😁
If you no dey enjoy festus, then you must be a sadist I swear 😂
Na only this guy own dey sweet me 😂
He complains even wen they win 😅😂
I dey talk am since people dey talk say en dey talk rubbish 😂😂😂 I say na my mannn ehnn e too funny
Walahi. Festus too dey give me joy
"They gave you wife, they gave you house..." 😂😂
Laugh wan kill me
No be small lol 😂😂😂
Festus na MVP abeg 🤣🤣🤣🤣analyst wey funny wey still dey make sense lowkey🤣🤣🤣🤣
If you watch Festus interview without Laughing omo i no know wetin dey do you 😂😂😂😂
Nothing fit make you laugh again 😂😂
Especially if you're not a Man Utd fan
@@king_mekazexactly for us rivals e dey over sweet 😂😂😂
@jensenism8614 e sweet pass some people relationship 😂🤣
This my man's tears, dey give me joy(up blues)
For life
Tears dey flow ajeh...this one na new testament...old testament never show Una leg just dey shake..😂😂😂
Festus is hilarious 😂 a joy to watch, I laughed immediately when I saw the thumbnail. Love from Gambia 🇬🇲
Thank fans tribe for having this man😂😂
Festus is making a solid point, to be honest
Man utd fans don't need to be wasting their time going to watch these guys play week in week out
My man Festus 😂😂😂😂
Festus is gradually becoming my favorite interviewee when United are defeated. 😂😅
Omo this guy Dey give me joy interview nah joy to me 😂😂😂😂 Amorim am back to you 😂😂
3:28😂😂😂Festus was so confused that he doesn't know his left from his right.😂😂
😂😂😂
I too love this guy oo😂😂😂
Festus love you from Ghana 😂😂
I too like this Festus energy & passion for him interviews😅🔥
When I hear festus speak English, I gat check my phone if virus catch am. Omo, I don laugh tire😅😅😂. See wetin 'Ten Hard' weh de chill cause😅😂
Bro, no be by English, but by constructive analysis. I think he did justice to d matter with some comic relief ...
@ThierryHenryO-mf6tf I am not mocking him at all. I just love the added twist he gave showing that the defeat was really painful. Festus is in my top 3 on FFT Ajeh!!
@@godwinidoko336
I salute U My brother
One Love ❤️
This is so enjoying to watch 😂😂
I too like dis guy,
Hope say u get babe ooo
Make something no do u ooo
Regrettably, I enjoy watching Festus especially whenever Man U loses.
😂😂😂😂😂
They gave them everything 😂😂even wife and children 😂
Even Tox dey laugh 😂😂😂
Godfrey will roast Manchester United.. Arsenal just demolished Mancity..
😂😂 aswear oo 🤣
Absolutely!
😅😅
We are the gunners ✌️💪🔥
Man utd fans will learn
Just love this guy see action
Una suppose dey bring this guy come live show 😂😂 ajeh
"He is going to go and break the car Either Ferguson car" 😂😂
Festus my man I have been waiting for Ur interview
Festus nah the new face of FFT 😂😂😂
Amorim should never regret saying this united team is the worst team in the United history. It is absolutely ridiculous watching those players.
This guy my goodness so funny 🤣🤣🤣
Abeg where the witches dey naa Godfrey ur song never ready to be released😂😂😂😂😂
As if winning man city has won them the league. Remember manutd beat mancity too. It's just 3 points to arsenal and zero point to manutd
@@michealbona6255 no vex na😂
Festus naaaa you say football sweet lol last week 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣❤️❤️❤️🫡🫡
This is beautiful to watch 😂
God of Elijah 😂😂😂 festus no go kill me 😅😅😅
I no know how my team loose match and am still so happy cos of Festus😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 this guy is always fun to listen 😅
3:40 ooh God of Elijah 😂😂😂😂
He’s going to break Ferguson car 😂😂
No tv to break today 😂😂
😂😂😂😂😂😂😂 my belle oo, festus my man, abeg go do comedy, i always wait for ur interview 😂😂😂😂❤❤❤
Say na God of Elijah🤣🤣
My favorite 😂😂😂
Wife bawo 😅😅😅😅😅😅😅😅
Man u fans
Make una no kill us
What did this guy smoke. He is on fire 😂😂😂😂😂I love you brother 😂😂
He say old Trafford they on fire na 😂😂 why you surprise
"full grown man, with legs, and slippers and shoes"😂😂😂
With wife and baby 😅😅😅😅😅😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
That line off me aswear 😂😂😂😂
I love this guy 😂😂😂❤
This is the first time I've seen this guy speak good English 😂😅
😆 good English isonu, e dey try sha
Where d good English
8:54 festus wahala done de here o 😂
Crystal palace don pour spit for man utd fans eyes now dem de cry had i Knew
Caterh efe dey learn work for where festus dey.😂
The realness in his agony is an asset to FFT, I love this guy😂
@9:03 👌😂the laughter about rushford😂😂
Aje oboy don para
I like this guy as em dey para 😅
I ❤dis Guy pass d law
Im an arsenal fan but i so much enjoy watching man u interview when they lose especially Henry's.
Witches Video loading 😂😂😂😂😂😂
I too love this guy
I too love this guy 😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 so dramatic ❤❤❤❤
See as tears sweet 😋😢
Ohhhh I am loving this pains 😮😂
You said it all🎉
He’s making sense about the academy boy
Omooo festus too funny🤣🤣
Joyous man 😂😂😂
Two players two goals 😂😂😂😂😂😂
2:39 festusss ooooo 😂😭
According to football, when you do well we will appreciate you. When you do wrong we will insult you 😂😂😂😂😂😂 as a Man U fan I understand the pain brother
This guy dey give me joy I swear😂😂
Festus face don Dey red 🤣🤣🤣
Baba don tire for Man Utd
I tell you or not Say crystal palace go win 😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Festus leave me alone oooooo
Where henry de naa😅😅😂
Oh God of Elijah I swr I dan laugh tire
6:25 is the best part of this Video on God 😂😂😂😂
Festus nah joy to watch 😂
I love this guy abeg❤❤❤❤❤❤🎉😂😂😂😂😂😂
Oh God of Elijah 😅
Festus go check your BP oooo I beg😂😂😂😂
Try to Dey calm down bro 😎
Is good Festus talk am these our strikers in the past 3 games no shot off target not talk less of having shot on target, and the Mainoo had one.
Festus na man o😂😂😂
My favorite guy 🤣😂😂😂
2 players.
2 gosls.
2nd February (2/2).
2 strikers on d bench with 2 goals conceded. Nawaooooo.
Dodorima to u Dani. Let's go there on Monday.
Festus my man😂😂
You buy striker 75million naira keh... Naira😂😂😂😂😂. Festus no go kill me😂😂😂
5:24 Which one be call the police 😂😂
Make he no break Ferguson car 😂😂😂
😂😂😂😂 God abeg oh
This guy don Kolo before 😂
Even the dread fit him like that
The only Man united fan that has the gut to blame Amorim
😂😂😂festus my fav!
Baby Trafford 😂
This guy too funny 😂😂
Even the towel is not spared!!👌😅 ohooboy!!
You are the funniest on this platform no doubt esp when manutd lose
This one get passion money cannot buy o😂
Some Manchester united fans are blaming Amorim for the loss against Crystal Palace. This is a season to decide who'll stay and who'll leave so allow the coach to give everyone a chance to show what he got before the final decision. Every process has highs and lows and Amorim talked about it immediately he signed for Manchester united. He said that the storm will come. If you are a real Manchester united fan, then you must join me trust this process ♥️🔥
Amorim had sugar while at Sporting F.C but he threw it away and accepted rotten beans (Man United)
E mind go dae😂
They didn't explain to him earlier 😢😢😢😢
''e no mean say dem go win". This guy said he's not a fan of any club yet his hatred for Arsenal is just too glaring. The last time he was justifying the dubious penalty given to Liverpool.
Abeg leave festus for me
I like the guy analysis🔥
Also tell the couch to change his tactic please
9:44 wtf 😂😂😂