Victor-AD-Wetin-You-Gain _ Instrumental _ prod by Mr Lekki

แชร์
ฝัง
  • เผยแพร่เมื่อ 8 ก.พ. 2025
  • Follow me on IG, twitter & Facebook @MrLekki..for studio section And booking call 08032892647

ความคิดเห็น •

  • @jonesthagreatest9796
    @jonesthagreatest9796 4 ปีที่แล้ว +1

    Mr Lekki reproduce the beat of victor ad and umm obiligbo on God

  • @JeffersonLewinsky
    @JeffersonLewinsky ปีที่แล้ว +1

    Bros if you no love am
    Wetin you gain?
    It's Victor AD nah nah nah eh
    Pray for grace my G
    I say pray for grace o
    Oluwa magbegbe mi
    I want all this money
    No wan take the same step
    Wey I take last year wey no work for me oh
    Lord as I dey grind I dey hustle
    Bless me with this money
    Lord na your hand I dey
    I say make you run am for me oh
    If we no make money
    Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
    If we no buy the benz
    Wetin we gain? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
    If we no get control
    Wetin we gain? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
    If we no make money
    Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
    Lord you know wetin me and you don talk
    Make e manifest oh baba
    The street na by grace,
    No be who hustle pass dey carry first oh
    Na your grace I take dey live
    I no fit play attack and defence oh, at the same time
    And I thank you Lord say even when I dey cast
    You still give me the talent
    The gift make I pass o
    Phone dey ring
    Na family dey call oh
    If no be billing na something dey sup oh
    Anyhow e be omo money is involve oh
    Oluwa bless me cause I no fit dull oh
    So much pressure on a male figure
    I say in dollar I still want that ten figure
    I need the kind money wey go make Dangote say
    Who be this black skin man wey dey worry am?
    If we no make money
    Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
    If we no buy the benz
    Wetin we gain? (Wetin we gain?)
    Wetin we gain? (Wetin we gain?)
    If we no get control
    Wetin we gain? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
    If we no make money
    Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
    This year I want to buy motor
    This year I want to buy house
    This year I dey pray make oluwa no pass me by
    Cos I pray for grace my G
    It's not written that you will find or you seek
    But you never find that which you do not seek
    Omo this is the tip of the life
    It's not for the shallow man that we still dey grind eh
    Phone dey ring
    Na family dey call oh
    If no be billing, na something dey sup oh
    Anyhow e be omo money is involve oh
    Oluwa bless me 'cause I no fit dull oh
    So much pressure on a male figure
    I say in dollar I still want that ten figure
    I need the kind money wey go make Dangote say
    Who be this black skin man wey dey worry am?
    Oluwa magbegbe mi
    I want all this money
    No wan take the same step wey I take last year
    Wey no work for me oh (Wey no work for me)
    Lord as I dey grind I dey hustle
    Bless me with this money
    Lord na your hand I dey
    I say make you run am for me oh
    If we no make money
    Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
    If we no buy the benz
    Wetin we gain? (Wetin we gain?)
    Wetin we gain? (Wetin we gain?)
    If we no get control
    Wetin we gain? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
    If we no make money
    Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
    If we no make money
    Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain (Wetin we gain?)
    If we no buy the benz
    Wetin we gain? (Wetin we gain?)
    If we no get control
    Wetin we gain? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)
    If we no make money
    Wetin we gain o? (Wetin we gain?)
    My brother wetin we gain? (Wetin we gain?)

  • @jonathanfjohnson5435
    @jonathanfjohnson5435 ปีที่แล้ว

    You are really doing well God bless you sir

  • @jonathanfjohnson5435
    @jonathanfjohnson5435 ปีที่แล้ว +1

    This is so powerful,I wish no body have done any thing on this beat
    I’ve already compose a song on it,Me Lekki is it permitted or it’s another man’s beat if yes I need something similar to this please 🙏🙏🙏 want to do for My mom who is sick

  • @suleimanrukayatovoro7375
    @suleimanrukayatovoro7375 3 ปีที่แล้ว

    May Allah bless you more

  • @blackrose5280
    @blackrose5280 4 ปีที่แล้ว

    Am a Cameroonian who wants to Salute you. I bow for Neija. U speak with Wisdom.we are supposed to humble ourselves and learn from you guys. God bless you

  • @continuecontinue6539
    @continuecontinue6539 3 ปีที่แล้ว

    Nice 👌

  • @aidakhatagova3260
    @aidakhatagova3260 4 ปีที่แล้ว

    Great! God bless you, my brother . With love from Russia❤🇷🇺

  • @felixsylvester8286
    @felixsylvester8286 5 ปีที่แล้ว

    Very good beat
    I love it 🥰
    Nice 👍
    Ride on bro

  • @ncb-gvevo
    @ncb-gvevo 5 ปีที่แล้ว

    Wooow,KBS iyi beat lazima niyifanyiye ako kitu kikali..

  • @famouznation8161
    @famouznation8161 5 ปีที่แล้ว +1

    U kill it bruh

  • @jonathanfjohnson5435
    @jonathanfjohnson5435 ปีที่แล้ว

    Great

  • @DiaNa-oy9re
    @DiaNa-oy9re 17 วันที่ผ่านมา

    ❤❤❤❤❤

  • @GoodluckEsu
    @GoodluckEsu 6 ปีที่แล้ว +1

    Baddest producer.

    • @mrlekki2572
      @mrlekki2572  6 ปีที่แล้ว

      Goodluck Esu thanks alot my brother

  • @duraking5244
    @duraking5244 5 ปีที่แล้ว +1

    And here I am dying on this beats singing my soul lol. Dope bro super dope man. If I say I dont need a similar beats then am lying lol

    • @mrlekki2572
      @mrlekki2572  5 ปีที่แล้ว

      I can give u a beat better than this one.. It's what I do.. Check my other works out

    • @duraking5244
      @duraking5244 5 ปีที่แล้ว

      @@mrlekki2572 sure bro no doubt about that I've been tryna check out others. Please can I write a song base on this and sent to u so u can redo this same kinda beats on the song?

    • @mrlekki2572
      @mrlekki2572  5 ปีที่แล้ว

      @@duraking5244 ofcuz u can..

    • @duraking5244
      @duraking5244 5 ปีที่แล้ว +1

      @@mrlekki2572 hey bro pls I've dropped something that matches this beats but I want a different beats not exactly this one since everyone knows it. U can make the same thing but mess it up pls.

    • @mrlekki2572
      @mrlekki2572  5 ปีที่แล้ว

      @@duraking5244 here +2348032892647.. That's my what's app number.. Chat me up let's make it work.. This will be fun and u will love when am done

  • @ncb-gvevo
    @ncb-gvevo 5 ปีที่แล้ว +1

    I like this beat ,it's 🔥🔥 go

  • @chrismonisegilles3330
    @chrismonisegilles3330 4 ปีที่แล้ว

    Yeah.

  • @iykemoonofficial
    @iykemoonofficial 6 ปีที่แล้ว

    Nice one

  • @Mcafelly
    @Mcafelly 6 ปีที่แล้ว

    This shit is dope man
    🔥🔥🔥

    • @mrlekki2572
      @mrlekki2572  6 ปีที่แล้ว +1

      G- Stone thanks mehn.. Please 🙏 subscribe

    • @Mcafelly
      @Mcafelly 6 ปีที่แล้ว +1

      Already did boss

  • @v2mofficial521
    @v2mofficial521 5 ปีที่แล้ว

    Me lekki can u kindly do the Emoji beats baba 🙏🙏🙏🙏🙏

  • @chriswaynetv9820
    @chriswaynetv9820 11 หลายเดือนก่อน

  • @princeadams4939
    @princeadams4939 6 ปีที่แล้ว

    Perfect 100%

    • @mrlekki2572
      @mrlekki2572  6 ปีที่แล้ว

      prince adams thanks alot baba.. Please 🙏 subscribe

  • @djsukpo
    @djsukpo 4 ปีที่แล้ว

    I love this beat can i use it

  • @oseahumichael2696
    @oseahumichael2696 6 ปีที่แล้ว

    i love this beat,bro i need something similar.

    • @mrlekki2572
      @mrlekki2572  6 ปีที่แล้ว

      kelvin joshua no issues... I'll make one for u..08032892547. call me up when u ready

  • @georgeagbodzi50
    @georgeagbodzi50 6 ปีที่แล้ว

    i like this beat

    • @mrlekki2572
      @mrlekki2572  6 ปีที่แล้ว

      George Agbodzi thanks mehn

  • @MRUSSE225
    @MRUSSE225 5 ปีที่แล้ว

    Hi bro....could I use for free?

  • @josephjusufbangurajr3451
    @josephjusufbangurajr3451 4 ปีที่แล้ว

    Can I buy the untagged beat for $25 boss?

    • @mrlekki2572
      @mrlekki2572  4 ปีที่แล้ว

      It's a deal 🤝

    • @mrlekki2572
      @mrlekki2572  4 ปีที่แล้ว

      +2348032892647 send me a what's app message