Who saw the reaction of Nduka when that girlask master if a broke now a fit put ma hand inside fish mouth collect money 😂 Nigerians. Like the only comment from Cameroon 🇨🇲🇨🇲🇨🇲
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Ndu baby u don kiii me
If %30 of the whole fish is the head, %50 will be back with fish single tooth, %90 they need to borrow more fish to complete it If a loaf of bread come back with a slice as %30, they will bring the factory if Ndu take %90
Nduka asked whether na 5000 naira,
Oga na 5000 people 😂😂😂😂😂
Born again wey strong dey serve Abba father, Aza man wey strong na him get Alpha aza😂😂😂
I rest my case on God, period!😂😂😂
Master Jesus call pesin ozuooooo😂😂😂
Born again wey strong, na him dey seerve Abba, Father; Aza man wey strong, na him get alpha aza.
I rest my case on God😭🙌🏽
Omo JESUS no fit bear this one 😂😂😂😂😂
😂 Judas don give Jesus heart attack 😂
😂😂
5000.....naira???? Nduka wit money 😂😂😂
Nduka no dey disappoint... 30% must sure😂😂😂
U say, u be baby, u no need stress, but u get mind give Jesus stress like this 😂😂😂😂😂😂😂
Nduka just give heart attack…😂😂😂
Top notch from nduka
Nduka you too Sabi!😂😂😂
Ndu baby you too get swag
Wonda D' Talker, may God have mercy on Judas, na so you take no let Jesus feed the nations 😂😂😂
Jesus sef no fit bear bear Ndubaby pain😭🤣
I can never have enough of your Aza man skits. More grace
I swear down
Aza man is the best right now 😅, enjoying the vibez here in Germany 🇩🇪
No di stress Baby 😂😂😂😂
Worldwide Aza man, he Dey everywhere 2:47 🤣🤣✊🇬🇭
Lol azaman no send salvation 😂😂😂
You dey stress bros J 😂
......and where is Judas going. But this Jesus sef get bad mouth 😂😂😂
Just may be😂😂😂😂😂you go make heaven😂😂
Why I know say na Ndu baby go be Judas even before Jesus call am Judas😂😂😂😂
Aza is my favorite character
Habar Nduka this one na 97% you come collect
Very creative 👍🏿 frm 🇬🇭🇨🇦🇬🇭
Ndubaby,keep making us laff.we appreciate Ur gud work... David From Italy
AZA MAN chapter 5 vs 10 JESUS FENT 😂😂😂😂😂
Omo. Nduka is a blast😂
Nduka
Nduka
Nduka 😂😂
😂 Jesus sef, why hin nor go wear sleepers.😅
Dem no dey stress baby o, u no, know ?
No wonder why Aza Man's name is coincidentally Judas...😂
Ndu bby😂😂 u be GAOT, when it comes to Aza😂😂
Much luv from Freetown Sierra Leone❤🇸🇱🇸🇱
Omo ndu baby just had to be Judas he never betray Jesus he dey collect 30% 😂
Omo this guy Dey collect 30% for anything e no send anybody ..avoid am 😂😂😂😂
😂😂😂😂 na only fish head remain after 30%.
Myyyy GGGGoooooddddd
Small pikin wey dey carry for back go think say e mama slow
Hahaha 🤣🤣🤣 nduka you too funny hahaha 🤣🤣
Honestly
This Ndu baby kills me everyday with his concepts. Wooow
Just maybe lol
E don hard to blow better blow ooo if not, nduka suppose be the GOAT right now 😅
Na only me do that thing o 😅
Mr lyf should have been here to say "My God" 😂
aswear
Aza man because of you our master get heart attack, make we see how 30% go carry you enter the kingdom 😂😂😂😂😂❤❤❤❤
Who saw the reaction of Nduka when that girlask master if a broke now a fit put ma hand inside fish mouth collect money 😂 Nigerians. Like the only comment from Cameroon 🇨🇲🇨🇲🇨🇲
Nduka your great, your crew is the best. But Nduka you have use this ur aza something and kee Jesus 😂😂😊
😂😂😂😂😂🙏🙏🙏🙏
Aza man dey collect 30% na everywhere 😅😅😅😅
😂😂😂😂
30 percent for Jesus bread😆
Chai. I almost fainted when master fainted😂😂😂 laugh nearly faint me
Baba Listen to me.. The street be like gamble if e clear for your paper, pay your pal.😂😂😂😂😂😂😂
Hahaha 😂😂😂😂 Aza man and 30 percent na 5 and 6 ooo anything he pick , 30 percent must go down
Bread and Fish over salvation 😂
😅😅😅😅😅😅
Jezuz done kpai without his cross ooo😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😅😅
😂😂😂😂😂😂
Judas 😂😂😂😂
See Jesus wig ooo e fine ooo😁😆🥰🫶🏼
Haba Ndu baby you do this one😂😂
You used the word “pick” for Nduka?? 😂😂 Wahala
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nduka and 30% eh anything he pick 30% don comot🤣🤣🤣
😂😂
No family for bizness mata
😂😂😂❤
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 master don kpai leave disciples 😂😂😂😂
nice job ..u make my day
To your Tents O Israel😂
Wonder shall never end 😂😂😂
nduka is something else
Na everybody nduka dey give problem 😅
Am short of words!......
😂😂😂😂😂 ndu baby 🤣🤣🤣
Aza man don kill master 😅😅😅😅
Nduka give Jesus heart attack 😅😅😅😅💦 saaar wuna chop with wuna sense of creativity….I rest my case on God 🙏🏼
You know he's going to collect 30% 😅
Ndu baby 😂❤
Una no well I swear😂😂. No try this nonsense again with Jesus.
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Ndu baby u don kiii me
Lmao 😂
So damn hilarious
Wahala 🤣
😂😂😂😂😂❤
😅😅😅😅
My God😂
😂😂😂😂😅
😂😂😂😂😅😅😅 0:39
Ndu baby
Hey😅😅😅😊😊
😅
How come your own 30% dey always big pass 70%
I tell you ...
The thing don pass me 😂😂😂😂
Jesus bonestraight
If %30 of the whole fish is the head, %50 will be back with fish single tooth, %90 they need to borrow more fish to complete it
If a loaf of bread come back with a slice as %30, they will bring the factory if Ndu take %90
Abeg make una give me una plug contact. The thing una dey smoke give una this kind inspiration. I need em.!
Is it just me that realised that Zakeyo took his share beforehand? He collected his tax before Aza man 😂😂
Omoh 😂😂😂😂 too much brain no go finish u. How u take think am sef?