Vikings Founder finally K*dn@p by Iceland confraternity members,he just joined Cult
ฝัง
- เผยแพร่เมื่อ 2 ต.ค. 2024
- Vikings Founder finally K*dn@p by Iceland confraternity members,he just joined Cult #youtube #arena #asake #cultist #everyone #nigeria #lagos #tundeednut #trending #nigerian
Brother you dey try for updates.
No mind those people saying you are not trying.
Your message is very clear and loud.
Reject cultism.
Who come go still kidnap landlord?? Where dem go see 100M small Vikings??!! Eric sorry ooh!🙆🏾♂️😂😅
Una nor get level... Noise makers, Vikings nah small frat normally
Iceland and Vikings again father and son na wa ooo any reject cultism and live a free life
After Dem go say na Dem get pH. Nobody fit price 😂