Odogwu man of wisdom no mind those idiot dem dey find fame also chasing clown Selina tested we mount you Kudos to you guys abeg no mind those cheap content creators dem dey find fame
Yhe problem be say hna no dey take those clout chasers seriously, if some of them begin dey pay huge amount for the nonsense dem dey spit online, the rest go get sense
Oracle leave that mada faka wey dey do rehearsal for obituary announcements, who teach am blogging no tell am say e get place wey him go only answer yes or no
All because he want toake content . People dey grieve for their loved one , U dey come accuse dem . All because U want to chase cloud. If not for the pain odogwu is going through , he would have sued this guy .
@@chiemelachibuisi9559 if na with this same Brain you dey use Cross road, you really need to stop going outside else 😭😭💔. (I hope you understand the emoji)
I don’t know but all I can say is that god should help you people to settle and come back as before I believe maybe if there was no issue maybe this thing for no happen And for this guy Funny Vick Abi Vicky blug na Mumu him be just over look him but if he do pass himself Odogwu make una no still stress The way I take like Selena tested family I believe many people Dey there wey even love them more So that funny blug of a boy na small pikin we fit make an disappear 2sec
This guy de lack information and Orientation, just bcox we get freedom of speech imagine the nonsense wey de come out from him mouth. ODOGWU this one pass nonsense we gats to teach that boy lesson, at his age no sense upstairs
We need to get thos guy called vick because I think this is madness, is he not seeing how everything was going, why coming out to talk nonsense, please guys we need to get this guy
This guy wey call him self Funny Vick Blogger na confirm idiot 😂😅 just dey make mouth like market women's , if you see Aboy, odogwu,chiboy, Sibi and others.. you fit talk?
Odogwu You'll live long, Don't mind that stupid boy called himself Funny Something Something, Is not easy the wey you take Wonder Boy matter for Head, We all know you love wonder from your heart And by God grace Wonder Boy shall get Justice, And none of Selina Tested members will fall again IJN🙏
Abeg if you that blogger who's accusing Selina tested of killing Wonderboy. Pls you guys should asked him to contact me so that i can teach him some better content to create if him doesn't know what to do. Cuz he's just making nonsense noise. I even wonder some kind people that will follow his page self.😅
That stupid boy on that video should be arrested for questioning, like he said someone from Selena tested explain to him what happened to Wonderboy and what killed him he must be arrested for him to explain to us what really kid Wonderboy, he already know what kid Wonderboy let him come and explain to us
Odogwu just forget side talk, na distraction's be that na, thank you very much and God help me with good work.
Odogwu man of wisdom no mind those idiot dem dey find fame also chasing clown Selina tested we mount you Kudos to you guys abeg no mind those cheap content creators dem dey find fame
Yhe problem be say hna no dey take those clout chasers seriously, if some of them begin dey pay huge amount for the nonsense dem dey spit online, the rest go get sense
Anyone that is a real fan of Selina tested back from the beginning should know those faces
People are crazy. This social media money that most people are making is really going to make them fall into trouble.
Wisdom man odogwu ❤❤
I gat you
This person get sense this boy way dey talk e get sense
Them no get eye,they no see person way hold umbrella dey cover himself and camera because of sun 🌞
Justice for Wonder Boy 🙏🔥
You be fool
😂😂
I'd not be surprised if he wasn't amongst those who came out for the peaceful protest organised for Wonderboy.
Oga no body call you tell you anything 😂 na movie Dem dey act
👍
Omo my mind first fly ooo😂😂😂💔💔💔
Aswear 😅
Odogwu una suppose find that Vicky blogger Abi wetin dem call make una arrest am na fool I swear 😡😡😡
You people need to arrest this boy for clarification
Is movie set oh
Omo
Odogwu the lord is your strength 🤍
Odogwu much respect for you the way you handle situations
Odogwu no blame am, na hungry dey cause am
Odogwu me self know that video of Aboy na acting And if you look well you go see camera man wey stand there with umbrella
Una never sur the werey make him mind dey
Sue him for defamation
With Umbrella and camera it's obvious they're on set
This thing no be Ngwo ngwo day on south side series? Some people just don’t deserve to exist 😢 but make una no panic
Some people nor know when Dem dey shoot film
Is a movie set
Oracle leave that mada faka wey dey do rehearsal for obituary announcements, who teach am blogging no tell am say e get place wey him go only answer yes or no
My prayers everyday justice for wonder boy 😂and all of una group gather together by the grace of god ❤❤
For Nigeria na on social media people dey comot King Kong 🦍 😂
Where and how did he get the information?
Boss, please calm down don't mind foolish people there are talking out of points, I believe God will help us we must get justice for Wonderboy.😭😭
And how come did he get the information before even people that where with him who never heard the information till 3 days?
Odugwu make una sue this werey make him spend money make him mind touch ground. This fame wey him dey find him go get am in hard way.
Shut up f@@l something he posted with the caption coming soon to your screen. You say he Dey find fame? F@@l
The person that is doing this wants the down fall of Selina team but God won't let it happen
All because he want toake content . People dey grieve for their loved one , U dey come accuse dem . All because U want to chase cloud. If not for the pain odogwu is going through , he would have sued this guy .
Immediately I saw that video, I knew it was a movie set with Ogb cultist and Azubuike Michael.
@@chiemelachibuisi9559 if na with this same Brain you dey use Cross road, you really need to stop going outside else 😭😭💔. (I hope you understand the emoji)
Where's the full movie with OGB Recent Cultist?
😂😅😊😋 they want to speak with you guys bcuz, you guys are celebrity
Na So Police Men wey wan Arrest ABOy suppose dey if na Real...????
I will come to ph soon I pray I met with you people 🙏💕
Boss I went on FB to DM you concerning acting as you said.but i can't find the massage bottom on Ur page
Odogwu you no need stress yourself for this boy because he na hungry Boi see as em de
Sue that village boy.
Did you guys later arrest the daddy boy
Trust no one😢
live my ratata alone ooh wonder boy na e bro
That guy for me is a suspect honestly
This boy na confirm village fool
No mind that one, him wan make money from social media
I saw it too and I laughed
Cause I know it behind the scenes
Report those pages causing this nuisance
❤
One love brotherly
You guys have to arrest boy .
My mind don cut ohh 😂
Aboy cannot do any rubbish that will land him here to this extent, I know am well well, I can swear for him
My heart been cut ooooo😢😢😢
You guys should free this guy
why do you arrest avoid what happened odogo
Some blogger need to be really taught a lesson 😠😠😠
I don’t know but all I can say is that god should help you people to settle and come back as before
I believe maybe if there was no issue maybe this thing for no happen
And for this guy Funny Vick Abi Vicky blug na Mumu him be just over look him but if he do pass himself Odogwu make una no still stress
The way I take like Selena tested family I believe many people Dey there wey even love them more
So that funny blug of a boy na small pikin we fit make an disappear 2sec
Me self shocked my mind first fly 😢💔
Arrest him first
This guy de lack information and Orientation, just bcox we get freedom of speech imagine the nonsense wey de come out from him mouth.
ODOGWU this one pass nonsense we gats to teach that boy lesson, at his age no sense upstairs
What is going on here?
We need to get thos guy called vick because I think this is madness, is he not seeing how everything was going, why coming out to talk nonsense, please guys we need to get this guy
SUE HIM FOR DEFORMATION HIM EYE GO CLEAR
When i see this post on lightweight entertainment i was thinking u guys have united again
Nothing too serious as u think dey are content creators so it's fine
I can't wait to watch that movie
My boss good evening all thoes people na mumu them
What's he saying? You get update, you still hide am, you no want make WonderBoy get justice? That guy no serious sef. If em push further sue am.
You know many people are actually Dūmɓ
Dem supposed arrest this boy
Is it another content or what
@Arrest that bastard 😢
❤❤❤❤❤❤❤
Them need to arrest this boy
Una need to arrest dis guy
This guy wey call him self Funny Vick Blogger na confirm idiot 😂😅 just dey make mouth like market women's , if you see Aboy, odogwu,chiboy, Sibi and others.. you fit talk?
This Is A 🎬 Set for Goodness Sake
Who be this useless idiot way dey talk rubbish about wonder boy' they suppose to teach this guy small lesson make him mind touch ground.
As him say him no go rest him go rest inside cell very sooner
Odogwu You'll live long, Don't mind that stupid boy called himself Funny Something Something, Is not easy the wey you take Wonder Boy matter for Head, We all know you love wonder from your heart And by God grace Wonder Boy shall get Justice, And none of Selina Tested members will fall again IJN🙏
Don't confuse me is that not aboy? What did he do?
Don't you understand English? Go and hear with Odogwu said again
Some people are stupid
Arrest him for deformation.. jobless fool dts what he is ..thats to tell u that he's not following all this while...
This is a movie set nah …. Tripod is even showing there so is moving set
Na Ogb film nau government data
Anything u do in life just know Jesus is the only way
Una suppose arrest this funny Vick guy, e just talk nonsense 😢
Is a movie sect with zubby and Ogb recent, know this and know peace
That's a film
The are shooting ooo
That idiot Una supposed go pick am from him house
Na ogb recent, gov data film
This guy does not have hand work him dey look subscribers and follow sue am make him mind dey
That's serious
Abeg if you that blogger who's accusing Selina tested of killing Wonderboy. Pls you guys should asked him to contact me so that i can teach him some better content to create if him doesn't know what to do. Cuz he's just making nonsense noise. I even wonder some kind people that will follow his page self.😅
Who nor get sense say na movie set
Aboy with cultist nd jagaban dy are shouting movie
Shouting movie?
Lol nice movie 😅😅😅
This funnyvick blogger need to be arrested to detail that informations he no
Make una sue this blogger so e mind go touch ground
With zubby Michael
That stupid boy on that video should be arrested for questioning, like he said someone from Selena tested explain to him what happened to Wonderboy and what killed him he must be arrested for him to explain to us what really kid Wonderboy, he already know what kid Wonderboy let him come and explain to us
I tire ooo
Make una catch that boy arrest am because this is deformation name and character then him go know say no be joke
Aboy video dey trend 😂😅 e no funny at all
😢😢😢😂
All nah distractions
Mmm