a time we come you will know that education is very important. Let me tell you there is no office vdm. Cannot enter in this country called Nigeria. I'm not a supporter of vdm, but the truth you just have to be told. what you cannot do when you see someone is doing it try to respect that person.
All una no get sense for this comment section they say vdm no drop money wey meant for masses una still dey shine teeth dey talk say brodamike no get sense na until he sell una before una go get sense
How many public funds you don go fight like this. Nah because say na VDM. You are just looking for a way to say I told Nigerians so . People like you don't want anything good to happen to Nigeria
I just met your content today, you are so wack. Even if VDM nah thief , he has given a lot of people hope. What have you done? Make I take today go through all your post first. You look eveeel to me
a time we come you will know that education is very important. Let me tell you there is no office vdm. Cannot enter in this country called Nigeria.
I'm not a supporter of vdm, but the truth you just have to be told. what you cannot do when you see someone is doing it try to respect that person.
Has anyone ever told this guy he is not funny??
He is actually very funny...
@kalisofamily4251 He is the most unfunny person in the entire comedy world.
He doesn't need to be funny to make his point known or felt
You dey find way to trend but you no get destiny, this mike nah wicked man, enemy of progress
bro which kind trousers be this one?
Na Gheghe style
All una no get sense for this comment section they say vdm no drop money wey meant for masses una still dey shine teeth dey talk say brodamike no get sense na until he sell una before una go get sense
Almost 24hours Boda Mike😅😅
VDM will have the last laugh.
You no get content again 🤦🤦🤦🤦
How can you just come to conclusion so easily like that..?? Fear human being o o o
Your Edo governor or politicians, how many of them you don make video for to return money?
You be beter mumu this man!
How much did this guy Donate.
If he no return the money before 24hrs if you no do anything God go punish you.
Mike is you that will never have peace
He must return people money by force. VDM Don chop the money
Normally you no get shame
Na prank oh 😂😂
Waity you go talk now weeeh brother mike learn dear
You be mugu
For money u no contribute u dey shout
You this mike no go ever get peace.
Oga shut up. You are trying to use VDM to blow.
Just shush
Why you go petronize gheghe tailor🤣🤣🤣😭
Am so ashamed of you brother Mike.
😮😮😮😮😮😮😮😮
😂😂😂
VDM don buy market for Brodamike hand today no one go rest
You be fool mike
How much you contribute
How many public funds you don go fight like this. Nah because say na VDM. You are just looking for a way to say I told Nigerians so . People like you don't want anything good to happen to Nigeria
Because You get U tube page just open mouth dey talk anyhow,, Tomorrow You will still come say VDM am sorry
Why you dey hate like this?
U be fool
How much u put broda mike
I no been know say you be clout chaser.
Oga go sleep na u Sabi
I just met your content today, you are so wack. Even if VDM nah thief , he has given a lot of people hope. What have you done? Make I take today go through all your post first. You look eveeel to me
Zero talent …
You’re not funny
Wats this
𝒚𝒐𝒖𝒕𝒖𝒃𝒆 𝒂𝒍𝒍𝒐𝒘 𝒇𝒐𝒐𝒍𝒔 𝒂𝒏𝒅 𝒋𝒐𝒃𝒍𝒆𝒔𝒔 𝒑𝒑𝒍𝒆 𝒕𝒐 𝒄𝒓𝒆𝒂𝒕𝒆 𝒂𝒄𝒄𝒐𝒖𝒏𝒕 𝒕𝒉𝒆 𝒇𝒐𝒓𝒎 𝒄𝒐𝒏𝒕𝒆𝒏𝒕 𝒄𝒓𝒆𝒂𝒕𝒐𝒓𝒔 𝒅𝒆𝒚 𝒂𝒏𝒂𝒍𝒚𝒔𝒆 𝒓𝒖𝒃𝒃𝒊𝒔𝒉.. 𝒕𝒉𝒊𝒔 𝒎𝒊𝒌𝒆 𝒏𝒐𝒓𝒎𝒂𝒍𝒍𝒚 𝒏𝒐 𝒈𝒆𝒕 𝒔𝒆𝒏𝒄𝒆.🔞
How much you contribute
How much u put broda mike