ขนาดวิดีโอ: 1280 X 720853 X 480640 X 360
แสดงแผงควบคุมโปรแกรมเล่น
เล่นอัตโนมัติ
เล่นใหม่
Na broda Nuru scatter the table...if you here for broda Nuru hit like button.
He is the best
Yes na
I too love Officer Woos ❤
I so much love him his funny
Na woos dey suffer evething😂😂😂
Same here!
Hello friend
The guy 😄 😄
When Shaggi say Death is like a phinominor, Officer's woos be wan laugh😁
Yes... I caught him... He laughed
I swear woos won laff for dere
Lolz, when he remembered the kind of oga when he get, he controlled himself
I noticed it too
Na true oo woos won laugh
The moment it was remaining broda shaggi and officer woos I knew I was gonna laugh in tears😂
Who is here for officer wooosss
Mamadou malifa Jallow me!!!! 🤣🤣🤣
Me o
Hey haaaa wossssss u ATM pin
His jokes are better than shaggi own.
john 1.4 una don start oooo, Na so una dey start build bridge between two good people . Keep ur comments matured. 🙄
Wooes killed me with laugh....😂😂😂😂Hit Like if you love him.
This guy always hugging his bag.....broda Nuru... very interesting character...i love that guy
I dey always gbadun brother NURU ooo
Officer woos coded his laughter when Shaggi said fenonomon😂😂😂
I notice dat
if u love broda shaggi let me see your like
Brother Nuru sef na character 😂😂😂😂😂
Lol
I love officer woooes die!!!!!!!He's also a bundle of handsomeness!!!
So true
First to comment ..this is the number people wey like brodashaggi😍😍
Haaaa😂😂😂😂😂, yemi elesho wan kill me oooo👊👊👊😂😂😂😂😂
My goodness😂Officer Woos is something else,did you see the way he shot the gun💥,nice one guys,more grace to you guys elbow,much 💯❤🌍
Who noticed officer woss laughing when shaggi said death is like a phinonomon
T wayne 😂😂🤣😂😂
I noticed PA.. The camera man sharp
no be small
Bravo movie
I noticed him sir , he actually 🤣 when said it , he was actually covering his face with hands 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Officer woos killed it, always make me laugh
ATM pin has done something o.😄😄. Officer woos is sooo funny. His dead mum took his with her to heaven.
Who else thinks woos is cute? Just like
Woos na handsome bobo o, very fine guy
Me ooo
Shay you like am
True guys
You bin no know before? Woos fresh na.
😂😂😂😂 oooo broda shagi u Don mak me laugh so te indomie way I put for fire 🔥 don burn, u go pay pop😂😂😂😂😂
Brightlight Comedy lol
When he said death is like phenonenam...woos and broda Nuru almost burst in laughter 😂😂😂😂
Pastor ozedikus is improving.. 😂
Am from Kenya 🇰🇪... I really like this collaboration of woos and shaggy......
"Death is like a FINONOMON. If death come like this, it will catch you and that's like a tragedy." This Shaggi dey mad oooo. Nah Wao!!! U no go kill me jare.
Officer woos is a clown 😂😂😂 final omend for police academy 👍🤦♂️😂
Shaggi nor well 9h 😀😀😀😀😀
I really love this movies give me more likes if you love Shaggy
I'm just in love with this guyz Shaggi and e boy. Officer Woose 😄😄. My mama carry my ATM way e dea go HEAVEN
All of them wan laugh when shaggy say death is like e phenononom
Ahahahahahhahaha ahahahahahhahaha ahahahahahhahaha
Wow shagi ma pa mi now , this skit is so madding , may God be with you always bro 💪🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😘😘😘
I too love shaggi and woos,shaggi and he English lolzzzz
Shaggi for presidency 😂
Officer wooos is so hilarious 😂😂
Na for woos body, broda shaggi dey get power😂🤣
Bodda shaggi...haha ole lele yi oo😂😂🤣...can't stop laughting🤣🤣🤓
Death is like a "finonomon" I can't skip that main part 😂😂😂
skydon Vevo 😂😂😂😂😂
Shaggi you no kill person.....oya check am he says "death is like a phenonomin"
I love that outro ♥️
Broda shaggi god bless your hustle
Oga mi me i no get ATM my mama don carry am go heaven
Who notice Shaggi likes to explain things when needed not ?🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Officer woos , big ups . I love you die 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Officer woos 😂😂😂😂😂❤
Officer Woos🤣🤣🤣
Congo kuli . Akobi eja. Chai...see abuse😄😄
Woos makes me happyCos of woos I love watching broda shaggi more
“Death is like a phenomonon” Officer woos buss laugh 😂 😂😂🤣
Officer woos ❤🤣🤣🤣
LMAO😁😁😁 broda shaggi why don't u drop ur own ATM pin,u be ijapaOfficer woos ur mama carry ur ATM go heaven,love u all❤❤❤❤❤❤
Broda shaggi, you see person wey get werey pass u, u coil enter ya shell but na where officer woos dey u dey flex muscle. There is God o 🤣🤣🤣
No mind am😂
I dey tell you 🤣😂🤣🤣
Woooosss 😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣I Dey floor
Both guys at the ends are too funny need to see them two more often 😂🙌🏾🏴
Much love for officer wose😂😂😂🙌
Tragedy is like painful..no one fit save u😂
Aaaaa Shaggi, Death is like a what??🤣🤣🤣
Broda shaggi,ur comedies do drive away my sorrows😂
First to watch.... who is here with me Oya hit 👍
Oga mi sir #mama carry am go heaven
Hahahaha.....She carry am go heaven
Broda shaggy don see person make pass am 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Brother nuru dey always para sha ni........ Pastor ozedike nwaname use style japaBrodashaggi and 👮 woss come finish am with another funny pattern 😂
Brother shaggy spoil everything with ATM pin... this guy deserve hot slap
Phino... What?Hey!😂😂😂😂
Officer woss ohh🤣🤣
Broda shaggi, u are a genius. Much love for u💝💝💝💝
Officer woos is always at the receiving end😂Pple d run u stay der wan explain
My love for yemi elesho ehhn ,the man sabi make eba
😂😂😂nor be only pin na pinst 🤣🤣🤣
am so happy new artists are coming up more interesting than formers.
Death is like a fininomon ChisosMy kidney 😂
BrodashagiWon't kill me
Pelle
That guy no well
Chia. I die here ohh hahahahh
Still laughing
This shaggi is talented
very talented
After 5 years am back to watch this videoShaggiiii 😂😂 you good in your field aswer Wish to see you in person
Why you dey shout? Let me shout to rescue myself 😂
Eleribu Increasing! These guys are just somethingelse
Wooos almost kill me with laugh oooo😂😂😂😂
Broda Shagi you melt the floor. They should give you their ATM pin, for where they go give you that...
Brother shagi walai e go better for you as you put smile 😊 on my face this afternoon, that officers wos and yemi elesho dey be bad market
Mad🤣🤣🤣
Broda Nuru is my fav now..I love his kursing kursing..kinda krazo..
Officerwoos is a cute guy😘😘
Woos nah the real fine boy 😁😁❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Officer woos turning look plus "Oga mee my mama don carry the Atm go heaven" LOOOOL
Lol. So shaggi get person wey get strong head pass him. 😀😀😀
Death is like eee phenonomom🤣🤣🤣🤣🤣..shaggy will kill me with laugh....
Woos you won't kill me. You and this your Gun. 😂😂😂😂
I love all broad shaggi comedy
Broda shaji my best comedian
Ton plan a raté, brodashaggi. Echec! 😂
I enjoy talk of that police guy anytime 😅😂😂😁
Brother nuru dey mad 😁🤣🤣
I never knew broda shaggi is funny like this hahahaha
Wooosss!!!!!!!!😂😂😂😂they have left you😂😂🤣🤣🤣☺️
All the way from IG😂😂😆😆😆😆😆😆😆😆😆
Last last I don see person wey get crazy pass shaggi bro nuru officer woooo I so much like you and shaggi that crazy pastor
Shaggi no dey disappoint😂😂😂😂
Death is like a P H I N O M O M O M Chei!! Shaggi ooo, officer Woos wanted to laff at that point eim kom turn am to cry. 😂😂
Family of Shaggi i love this way carry bag.....who else love Shaggi family 👇👇👇👇👇
This woos na another Clown, no be this guy turn woos to Pepsi the other time? Ona sure say no be him kill the guy? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂
Harry Duke
I need link for that video please. I no see am
Officer Woos is stupidly good. I love him.
You can not use laugh kill me in the mighty name of Jesus😁😁😁😁😁😂😂😂😂😂😂
He mama don carry ATM go heaven 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣Nice one shaggi
Broda Shaggi finally meets his match in Broda Nuru. lmao
Na broda Nuru scatter the table...if you here for broda Nuru hit like button.
He is the best
Yes na
I too love Officer Woos ❤
I so much love him his funny
Na woos dey suffer evething😂😂😂
Same here!
Hello friend
The guy 😄 😄
When Shaggi say Death is like a phinominor, Officer's woos be wan laugh😁
Yes... I caught him... He laughed
I swear woos won laff for dere
Lolz, when he remembered the kind of oga when he get, he controlled himself
I noticed it too
Na true oo woos won laugh
The moment it was remaining broda shaggi and officer woos I knew I was gonna laugh in tears😂
Who is here for officer wooosss
Mamadou malifa Jallow me!!!! 🤣🤣🤣
Me o
Hey haaaa wossssss u ATM pin
His jokes are better than shaggi own.
john 1.4 una don start oooo, Na so una dey start build bridge between two good people . Keep ur comments matured. 🙄
Wooes killed me with laugh....😂😂😂😂
Hit Like if you love him.
This guy always hugging his bag.....broda Nuru... very interesting character
...i love that guy
I dey always gbadun brother NURU ooo
Officer woos coded his laughter when Shaggi said fenonomon😂😂😂
I notice dat
if u love broda shaggi let me see your like
Brother Nuru sef na character 😂😂
😂😂😂
Lol
I love officer woooes die!!!!!!!
He's also a bundle of handsomeness!!!
So true
First to comment ..this is the number people wey like brodashaggi😍😍
Haaaa😂😂😂😂😂, yemi elesho wan kill me oooo👊👊👊😂😂😂😂😂
My goodness😂Officer Woos is something else,did you see the way he shot the gun💥,nice one guys,more grace to you guys elbow,much 💯❤🌍
Who noticed officer woss laughing when shaggi said death is like a phinonomon
T wayne 😂😂🤣😂😂
I noticed PA.. The camera man sharp
no be small
Bravo movie
I noticed him sir , he actually 🤣 when said it , he was actually covering his face with hands 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Officer woos killed it, always make me laugh
ATM pin has done something o.😄😄. Officer woos is sooo funny. His dead mum took his with her to heaven.
Who else thinks woos is cute? Just like
Woos na handsome bobo o, very fine guy
Me ooo
Shay you like am
True guys
You bin no know before? Woos fresh na.
😂😂😂😂 oooo broda shagi u Don mak me laugh so te indomie way I put for fire 🔥 don burn, u go pay pop😂😂😂😂😂
Brightlight Comedy lol
When he said death is like phenonenam...woos and broda Nuru almost burst in laughter 😂😂😂😂
Pastor ozedikus is improving.. 😂
Am from Kenya 🇰🇪... I really like this collaboration of woos and shaggy......
"Death is like a FINONOMON. If death come like this, it will catch you and that's like a tragedy."
This Shaggi dey mad oooo. Nah Wao!!! U no go kill me jare.
Officer woos is a clown 😂😂😂 final omend for police academy 👍🤦♂️😂
Shaggi nor well 9h 😀😀😀😀😀
I really love this movies give me more likes if you love Shaggy
I'm just in love with this guyz Shaggi and e boy. Officer Woose 😄😄. My mama carry my ATM way e dea go HEAVEN
All of them wan laugh when shaggy say death is like e phenononom
Ahahahahahhahaha
ahahahahahhahaha
ahahahahahhahaha
Wow shagi ma pa mi now , this skit is so madding , may God be with you always bro 💪🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😘😘😘
I too love shaggi and woos,shaggi and he English lolzzzz
Shaggi for presidency 😂
Officer wooos is so hilarious 😂😂
Na for woos body, broda shaggi dey get power😂🤣
Bodda shaggi...haha ole lele yi oo😂😂🤣...can't stop laughting🤣🤣🤓
Death is like a "finonomon" I can't skip that main part 😂😂😂
skydon Vevo 😂😂😂😂😂
Shaggi you no kill person.....oya check am he says "death is like a phenonomin"
I love that outro ♥️
Broda shaggi god bless your hustle
Oga mi me i no get ATM my mama don carry am go heaven
Who notice Shaggi likes to explain things when needed not ?🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Officer woos , big ups . I love you die 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Officer woos 😂😂😂😂😂❤
Officer Woos🤣🤣🤣
Congo kuli . Akobi eja. Chai...see abuse😄😄
Woos makes me happy
Cos of woos I love watching broda shaggi more
“Death is like a phenomonon”
Officer woos buss laugh 😂 😂😂🤣
Officer woos ❤🤣🤣🤣
LMAO😁😁😁 broda shaggi why don't u drop ur own ATM pin,u be ijapa
Officer woos ur mama carry ur ATM go heaven,love u all❤❤❤❤❤❤
Broda shaggi, you see person wey get werey pass u, u coil enter ya shell but na where officer woos dey u dey flex muscle. There is God o 🤣🤣🤣
No mind am😂
I dey tell you 🤣😂🤣🤣
Woooosss 😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣I Dey floor
Both guys at the ends are too funny need to see them two more often 😂🙌🏾🏴
Much love for officer wose😂😂😂🙌
Tragedy is like painful..no one fit save u😂
Aaaaa Shaggi, Death is like a what??🤣🤣🤣
Broda shaggi,ur comedies do drive away my sorrows😂
First to watch.... who is here with me Oya hit 👍
Oga mi sir #mama carry am go heaven
Hahahaha.....
She carry am go heaven
Broda shaggy don see person make pass am 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Brother nuru dey always para sha ni........ Pastor ozedike nwaname use style japa
Brodashaggi and 👮 woss come finish am with another funny pattern 😂
Brother shaggy spoil everything with ATM pin... this guy deserve hot slap
Phino... What?
Hey!😂😂😂😂
Officer woss ohh🤣🤣
Broda shaggi, u are a genius. Much love for u💝💝💝💝
Officer woos is always at the receiving end😂
Pple d run u stay der wan explain
My love for yemi elesho ehhn ,the man sabi make eba
😂😂😂nor be only pin na pinst 🤣🤣🤣
am so happy new artists are coming up more interesting than formers.
Death is like a fininomon
Chisos
My kidney 😂
Brodashagi
Won't kill me
Pelle
That guy no well
Chia. I die here ohh hahahahh
Still laughing
This shaggi is talented
very talented
After 5 years am back to watch this video
Shaggiiii 😂😂 you good in your field aswer
Wish to see you in person
Why you dey shout? Let me shout to rescue myself 😂
Eleribu Increasing! These guys are just somethingelse
Wooos almost kill me with laugh oooo😂😂😂😂
Broda Shagi you melt the floor. They should give you their ATM pin, for where they go give you that...
Brother shagi walai e go better for you as you put smile 😊 on my face this afternoon, that officers wos and yemi elesho dey be bad market
Mad🤣🤣🤣
Broda Nuru is my fav now..I love his kursing kursing..kinda krazo..
Officerwoos is a cute guy😘😘
Woos nah the real fine boy 😁😁❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Officer woos turning look plus "Oga mee my mama don carry the Atm go heaven" LOOOOL
Lol. So shaggi get person wey get strong head pass him. 😀😀😀
Death is like eee phenonomom🤣🤣🤣🤣🤣..shaggy will kill me with laugh....
Woos you won't kill me. You and this your Gun. 😂😂😂😂
I love all broad shaggi comedy
Broda shaji my best comedian
Ton plan a raté, brodashaggi. Echec! 😂
I enjoy talk of that police guy anytime 😅😂😂😁
Brother nuru dey mad 😁🤣🤣
I never knew broda shaggi is funny like this hahahaha
Wooosss!!!!!!!!😂😂😂😂they have left you😂😂🤣🤣🤣☺️
All the way from IG😂😂😆😆😆😆😆😆😆😆😆
Last last I don see person wey get crazy pass shaggi bro nuru officer woooo I so much like you and shaggi that crazy pastor
Shaggi no dey disappoint😂😂😂😂
Death is like a P H I N O M O M O M Chei!! Shaggi ooo, officer Woos wanted to laff at that point eim kom turn am to cry. 😂😂
Family of Shaggi i love this way carry bag.....who else love Shaggi family 👇👇👇👇👇
This woos na another Clown, no be this guy turn woos to Pepsi the other time? Ona sure say no be him kill the guy? 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂
Harry Duke
I need link for that video please. I no see am
Officer Woos is stupidly good. I love him.
You can not use laugh kill me in the mighty name of Jesus😁😁😁😁😁😂😂😂😂😂😂
He mama don carry ATM go heaven
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Nice one shaggi