Israel DMW deserve it is not easy Big up to our Nigerian Guinness world record Adamslink we are waiting for your Guinness world record I know you can do it I believe on you
That girl can never see any guy wey go dey we'll pass Israel for her life again. For her age na play dem go dey use her play. Opportunity comes but rarely 😅😅
@murpmicheal8671 I don't understand what you mean?. So Isreal will continue working for Davido for eternity ?. If I'm Davido, I will sack him. He needs to struggle and be a man.
When you dey pray make God bless you with pikin dey also pray make e no come end up being unfortunate 😂 how full grown up man go stand dey tweak for hours 😂
God bless DAVIDO for his kindness.🥰
Israel just keep doing what you know how to do best ❤❤
Davido Adeleke God bless you and your family,
Big up to Davido and Israel DMW
Big up to Davido ❤❤❤ and big up to lsrael DMW.❤❤ BADDEST they always they turn up.OBO NA KING.❤❤
Big up to Davido ❤❤❤
ADAMSLINK AND LOCALMAN
GOOD EVENING
anything about money people know the joke but this guy get mine oooh
Big up to davido and Israel
King David you too much ❤❤❤
The guy and guy's wey dey watch the guy funny 🤣🤣🤣🤣🤣
Nice one from obo to Israel.
Davido love lsrael so much
David love Israel like his brother
You good friend would serve you right good friend don’t change
Big congrat to him
Guinness world record chopper-ton no dey 😂
OBO NA KING ……👑👑👑👑
Local man calm down make you understand waiting he dey talk before you doubt him 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Israel DMW deserve it is not easy
Big up to our Nigerian Guinness world record
Adamslink we are waiting for your Guinness world record I know you can do it I believe on you
That guy well win that record nor well.
Hahahah localman say na him calling the guy when the twerk, 😂😂😂😂😂
That guy wey dey twerk don enter one chance for "The Rainbows" hand o, chai, Dem go scatter him yansh for am. I pity am sha
Davido and Israel are gum together forever ❤️❤️❤️
The power of world Guinness book of record😂😂.
OBO for life
That girl can never see any guy wey go dey we'll pass Israel for her life again. For her age na play dem go dey use her play. Opportunity comes but rarely 😅😅
Congratulations too Israel
E be like say this Loca man no reach school gate at all
Congratulations to Israel for his new visa 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Then wetin Nigeria law dey do
Greetings fam...
Everybody wen break record
God bless Davido. Loyalty pays 💯. Israel should relocate to the UK and start his family.
The visa is not for relocation bro, Israel can't leave without seeing obo for one week 😂
@murpmicheal8671 I don't understand what you mean?. So Isreal will continue working for Davido for eternity ?. If I'm Davido, I will sack him. He needs to struggle and be a man.
Nice Updates
10 years no be beans o. That's what the power of Fame and money can do sha
Adamslink your question ehh 😂😂😂
Nigeria is number one guinness world record customer
There many endorsements that can be given to him by Nigerians people just that him time never came 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Nigeria na cruise walahi 😂😂😂😂😂
Nigeria na comedy ooooo😅😅😅😅
Wetin people day gain from this Guinness world record self money day inside make me go run am.
We move guys
Good morning guys we love you
Davido is doing well for Israel
Israel really follow his density
God bless our 001 ❤😅
When you dey pray make God bless you with pikin dey also pray make e no come end up being unfortunate 😂 how full grown up man go stand dey tweak for hours 😂
God bless you for the good job bro
A tribe called Adam slink Media, twerk for three hours the guy is up to something
that uk ten years visa is even beter than resident
Big congrat to Israel
Good morning guys
alot of people dey in line to marry her for 9ja people can change and u can find love anyhow and any where.
Any which way sha, him don make him parents proud sha, congrats to him though. Things men go thru for dia children just to put food on their table.
😂😂😂😂😂 funny people
He go see adamslink
😢😂😂😂😂😂
David and Israel one love
Problem nor they Finish….
Wahala😂
Big up to isreal but Adam you go surprise that girl go marry who big pass isreal nothing God nor fit do
Very body when tread
What is local man saying about the guy not being proud of himself and what he did 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Nar gay go show support to am.
Nigeria is making people frustrated and everyone is doing what will make them happy because the country is boring and tiring 😅
Nothinģ wey person never see for this country😂
Adamslink u are right today for the first time, is hard for successful man to marry woman when don marry before. It will never happen.
❤️🫶🏽❤️
Adult dyphers endorsement
Adamslink you might go there just to check out what it looks like because it sounds funny 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
What is local man saying about the guy not being proud of himself and what he did 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑