I was at work when I got the notification but I chose not to watch immediately because I want to enjoy it very well😂😂😂😂😂😂😂😂. Remote and soso wey no get sense normal normal
Return it in the name of the father, the son and the holy spirit, but pastor remote tell wetin wan return shey the unseen visa abi wetin ?bad guy😂😂😂😂😂😂
Pastor Remote needs deliverance. Soso sef na case on her own
I swear he really needs deliverance 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Na me go pray for am 🤣
🤣🤣🤣🤣🤣🤣 pastor remote Abeg which of the planet you fall from 🤣🤣🤣🤣 imagine as you make me dey laugh like mad person for where people dey 🤣🤣🤣🤣
😂😂😂
I don laugh tire to the extent that I almost lost my breathe. Pastor Remote is really mad I swear... Soso, oni sorire... Imagine 😂😂😂
Thanks for your support
It's my great pleasure.
Even the pastor don dey talk "owo ti lo beh" Ahh soso is in trouble
Shey na oxford bible dis wan carry
Soso and so... 😂😂😂😂😂 you're precious...
May you not be weak-lowded got me rolling🤣🤣🤣🤣
🤣
You never know sey economy don hard 🤣🤣🤣. Na the food soso get she give you😂😭
Pastor wey dey carry Oxford dictionary as Bible😂😂😂😂
Him dey learn some kind English
@@realsophy you replied 😭😭😭😭🥹
He needs deliverance
😂 you have a good point
Craze pass craze, remote met his match. I dey laugh oooooo.
I get them power this year
Soso wan use garri collect blessing of japa 😭🤣
🤣
Soso you for tie the garrie inside small black nylon....kon put am inside dah take away😅😅😅😅😅
😂😂😂😂..thank you for watching, please share🫶
Pastor in God ,madam soso the pure water seller 😂😂😂😂😂😂😂😂🙏
Thanks for watching, please share
4:35 Am and am laughing loud like this 🤣😂😆God abeg oo
😂😂😂
I love that shank comics voice wey remote used in the end😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Thanks for watching 🤣
Thought I was the only one that observed that
I felt it too
This is what happens when the poor gives to the poor 😂😂
😂😂😂
I told him but e no free hear me
Past. Remote , I was expecting this at the end... Soso God will punish u oooo 😂😂😂
🤣🤣
@@realsophy soso that was a nice combo with Pastor Remote. Much 💕💕
did anyone notice the pastor was holding an Oxford dictionary🤣🤣🤣
See this guy oo, he don go carry Oxford dictionary come say he be prophet😅😅
Him forget him Bible
"soso... o ni sorire so shall it be" pastor remote get issues😂😂😂😂
E get plenty issues 🤣
Haaaa this translation 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 remote can never be normal 😂😂😂
🤣
Soso no dey sell pass 1 or 2 pure water 😂😂😂😂😂
Country hard
Remote weyrey
"Dem swipe you"😂😂😂😂😂
😂😂😂
The moment I saw remote I knew the combination of the comedy would be fantastic 😂😂😂😂
Thanks for watching
I was at work when I got the notification but I chose not to watch immediately because I want to enjoy it very well😂😂😂😂😂😂😂😂. Remote and soso wey no get sense normal normal
Thanks for the support
I laugh and I weak at the same time 🤣🤣🤣🤣
🤣 thanks for your support
Awon Iya inbuilt or follow come 😂😂😂😂😂, pastor na wahala for this world I swear
😅😅😅😅😅 see as she package garri for man of God.....can't stop laughing
God will return it in the name of Jesus..😂😂😂
Na you wey kolet ahm go return ahm..😂😂😂
🤣 thanks for watching
"Soso and so" remote no get sense 😂😂
Omoh the laugh wey i laugh go far ooo
Thank you for the support
Anything and everything 4my Soso...Wish to see u in person one day either in Nigeria or my county Sierra Leone 🇸🇱🫶❤️💋
We will some day
@@realsophy By God's Grace 💋🫶🇸🇱
Return it in the name of the father, the son and the holy spirit, but pastor remote tell wetin wan return shey the unseen visa abi wetin ?bad guy😂😂😂😂😂😂
Remote no get sense 😂😂😂😂😂😂😂
No mind am 😂
For the first time in a skit, pastor remote did not say “God will punish you”!..😂
Audu lemua banza parask😂😂😂
😂😂😂😂i don't know what to say sef.soso leave me OK😂😂😂😂
🤣
Me already know this ministry no go end well with you and soso😂😂
Laugh no go allow me write wetin dey my mind😂😂😂😂😂😂😂😅😅😅😅
lol thanks for your support
😂😂😂Remote you even saw garri, one painter of garri is #5000 now o
Please tell him oooo😂😂😂.. thank you for watching, please share🫶
Na soso you you use play 😂😂😂 dey play
😂
Pastor just dey play with soso 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Soso want to give garri and Japa you guys are too funny
Thank for watching
This one don burst my head 😂
🤣
Garri na expensive food for this era o😂
Thank you jare help me tell am 🤣
This one nah pastor remote blood sister
😂
Soso go and give to the poor oh una dea see gain from this pure water now abi
Money no dey the business again oooh
I never saw the end coming 😂😂😂
Nice one soso
🤣
😂😂😂 Pastor Remote enter one chance 😅😅😅😅
You see garri you no happy 😂 + pure water on top
You Dey mind am 🤣
Soso for at least add sugar na 😂😂😂
And what happened to our "God will punish you!" 😂
Sugar is now expensive na 🤣
😂😂😂 Soso you won this one 🤣🤣
Yes oooh.. I too loose last year 🤣
God don show you wrong 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂
Remote, why are you vexing now? 😂😂😂. She gave her widow's might. Soso, no mind him, you will receive your reward😂😂😂😂😂.
Crushing on soso❤
She is beautiful and talented
Thanks darling
😂😂😂 I knew soso can never be serious
🤣
Soso you're smart good job.
Thank you 🙏
lol Oluwa garri for dat big prayers 😅
Soso gari soakings 🤣
Country hard make e manage 😂
You're doing well dear, You'll go far "In Zaddy Voice"
Thank you so much
God will turn it oooooooo😂😂😂
hmm quite creative really!!!
Thank you! 😊
Soso u wicked ooh 😂😂🤣🤣
This is exactly what our pastor are doing similar tactics
😂
Soso na werey 😂😂
🤣
Wetin be yellow garri😂😂😂😂
Na better garri
Garri+salt + red pepper = Nigerian meal right now😂
God will punish you 😂
No mind am 🤣
Well done pastor 😂😂😂😂😂😂
I swr dz pastor remote na big werey, serious one 😂😂😂
🤣
Well done Soso❤
Thanks for your support
E shock you gan ni😂😂😂😂❤❤❤❤❤
E shock am 🤣
Weak loaded...😂
Soso Oni sorire!😂😂
😂
So happy to see SoSo , you loss weight , hope you’re good and happy to see you back
Thank you I am fine
Ur name is ... advert* next 😂
LolZz !!!God return IJN😅😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 remoooooteee😂😂😂
Soso u how funny 😂😂😂😂😂😂
Thank you 🤣
Father return it😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂…. thank you for watching, please share🫶
Lol😂soso take my heart away
😂 thank for watching
Soso dont mind them ooo na wetin you get you give. But you sef no try ooo you for add small sugar
I try abi 😂
Easy with the curses o, there's power in the tongue...
😂
😂😂 soso precious
Thanks darling
Iya follow come 😂😂😂
Remote what is this now 😂😂😂😂😂😂
No mind am 😂
Chop am on time...
😂
Nice One 👍👍
Thank you! For watching
😂😂😂Soso sef..
😂
It's the holy bible for me😭😭😭🔥
But garri is food na😅😂😂
And now expensive 😂
Pastor Remote Eat Garri And Salt.
No mind am e dey find jollof rice
Fada return it ijn😅😅😅😅😅😅
🤣
SOSo na case herself 😂😂
Thanks for watching
This prophet wants to scam SOSO
Remote na scam
😂😂😂😂
I can't stop laughing
SOso self no well ,why GARRI ONIYOOO
Soso is very beautiful, descent and funny
Besides she said she's poor😂😂
At least e see gari, pure water self cost
Pastor wey they use oxford dictionary to as bible 🤣🤣🤣
Full grown man of God 😂😂😂
Thanks for the support
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 gari
🤣
Remote for life ❤❤
Thanks for your support
I love this 😂😂😂
Thanks for watching please share