Congratulations to you guys for being there all through for Lookman…Morocco boys bad ooo especially in Spain and Italy….those guys dey hustle like Igbo boys….infact they are on a different level..nice place ,the nation cup won’t disappoint .. thought they will give Hakimi so seems CAF still transparent under dr motsepe…
Oga wetin u no understand, no castigate person !! He’s doing well , Tox started too he no get am right immediately. No one Dey beg you watch video abeg No Dey discourage person effort
I being dey vex say why u Tox no be the host yesterday wey we win man city😂 But my mind is calm now as I see say nah Caf award u go. 💝💝💝 Abegi u fit stream am live....? If yes share me link biko.
No trees, no forests is not a thing to be happy about though 😁 Environmentalists will tell you that is the opposite of what the planet needs. Morroco is an arid country that doesn't support a lot of vegetation, but much like the Arab nations, they make do with what they have and turn their lands into the beautiful nations we see now. 💪🏽
Karibi has been doing a good job he needs applauds
Karibi 🎉❤😊well done!! ✊
Head Dey like mbeumo 😂😂. Safe journey To and fro
Congratulations to you guys for being there all through for Lookman…Morocco boys bad ooo especially in Spain and Italy….those guys dey hustle like Igbo boys….infact they are on a different level..nice place ,the nation cup won’t disappoint .. thought they will give Hakimi so seems CAF still transparent under dr motsepe…
Boy be looking so fresh in Morocco.. watching from Cameroon 🇨🇲🇨🇲
Tox you are just that guy!
Enjoyed this vlog ❤
Tosin we miss you God be with you and our Nigeria brothers in Morocco our ladies too
Tosin how? Na Tokoni 😂😂
Lol, its toks
Save journey bro,u look sharp 👌.
We are waiting for you to come back ❤❤❤
good work bro, any channel for the CAF award live event and time?
I love you bro 💯💯💯💯💯
Abeg just dey drop more so we fit get the Same feeling over there
Omo i love this
You guys are the best
Keep it up brov
Nice one 💙💙
Happy for you chief 🎉
😂🎉🎉❤Nice one Tox! 🔥 🔥 🔥
Okay Tox you get mind the talk to girl after 5hrs people too do ooh
Wow
Good one bro
Safe trip
Make i go save money wey go carry me go Morocco next year,i don already know since say e go soft ❤
Wellcome to Morocco Brother😀
I enjoyed the weekend interviews regardless
E say na no evil forest 😂😂😂😂😂😂
Good Bless ladies from Morocco
Abeg bring something come bro your head just dey shine I smell money
U looking great ❤❤❤❤
Juju Dey for desert pass…🤓🤓🤓
Abeg do come back I no understand yesterday interview
Oga wetin u no understand, no castigate person !! He’s doing well , Tox started too he no get am right immediately. No one Dey beg you watch video abeg No Dey discourage person effort
Even if Tox is not around let FFT still keep moving forward they’re really trying peace 💙
You be big fuul.. Who beg you to watch am? Karibi and the boys did an excellent job
Appreciate the guys back at the studio the guys are doing well when tox he not around
Ajeh 😂
CONGRATULATIONS ❤
Na so I go dey count money now
Why the girl Dey count money like AI 😅😅
😅😅
Na Jadrolita pro max
@@jeremyajagbe😂😂😂😂😂 you get am
Nice update….u too sabi
Welldone bro
Anytime way Dey delay flight to the next day , forget the hotel way them go lodge u na better 5 stars level hotel
Which top are you wearing
Enjoy
Welcome to morocco 🇲🇦🇲🇦
No evil forest na I hear oo 😂
I being dey vex say why u Tox no be the host yesterday wey we win man city😂
But my mind is calm now as I see say nah Caf award u go.
💝💝💝
Abegi u fit stream am live....?
If yes share me link biko.
Karibi cover u well
Where are you we are missing you in match reaction 😅
who be that arab lady for counter... 12345 hold on 12345🤣🤣🤣🤣🤣
make we for package the afcon trophy😅😂😂
No be Nigeria weh evil Forest full every where 🤣🤣🤣👀
Where the juju 😂😂😂😂
Why u no take Air Nigeria 😏
Omo Tox who knack hammer for your forehead na😂
Nh only naija dey get evil forest 😂😂
Good guy
No evil forest😂😂😂😂😂
What business do u have in morocco
Ghana dun collect again 😂😂😂
No evil forest for Morocco ... Tox na werey 😂😂
No trees, no forests is not a thing to be happy about though 😁 Environmentalists will tell you that is the opposite of what the planet needs. Morroco is an arid country that doesn't support a lot of vegetation, but much like the Arab nations, they make do with what they have and turn their lands into the beautiful nations we see now. 💪🏽
Toxilaa i get hope for this ur forehead side ooo😂😂U don shiii man u dem don dey win match u need come back no time😂😂
Calista sit down 😂😂😂
Abeg do come back so that Godfree go bab that em hair abeg make I no verse
❤❤
No evil forest for morroco😂
Sharp
They gave you the hotel room or you paid???
Should it matter?
@richardopara1187 yes it matters... Incase i have a delayed flight too ill be able to fight for free room 😂
It’s free… Na why hin talk say them compensate am
Ghana 🇬🇭sorry
For 9ja na airport you go sleep 😂😂
Why that woman jump 1 which one be 2345678
Na challenge????
😂😂
This your shining forehead ehn
😂👏
We miss u bro plz do and come back I no understand this Liverpool man interview yesterday we missed ur vibe
He is doing a satisfactory job lol
@JohnChioma-tl2zn believe u
@JohnChioma-tl2zn won't blame him he is still going through draw trauma
I'm afraid Lookman might be robbed
If you love Fanstribe gather here!!!!